Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 580 pages)
This where insurance comes in maybe if he don head straight to the hospital instead of bank to withdraw money maybe he will still be alive.... Or maybe online transfer too might AV save him we live like our life is tied to cash in this part of the world .... |
Shey we get Goal keeper for this game sef.... |
Atiku follow people wey destroy PDP nd land us APC... |
Ok well nothing much to say the Country wey dem run the game na same belief so na family matter jus that they only went to strike people wey know nothing Abt dere Believe... |
Lol Dem go for Family Meeting bkuz Police are Herdsmen are not different just that the police are backed legally with uniform... Both engage in Kidnapping.... |
manikspears:Lol the name fit be original.... No be Nigeria u go see person wey dey beer blessing doing Bambiala inside people DM or Promise stealing people's money..... |
Lol some people might come still say is a set up..mm Christmas dey sell igbooo ![]() Wu for dey sell Christmas tree and Presents.... The Federal character complete ![]() |
Lol others dere Boss deal with dem... |
Lol Dem say make we legalize Gun so if the Security agency can't handle Gun well how will a civilian behave... Buh me I dey wait to get a license anyway and go for proper training.... |
Yashita:Lol outside the Box might need new machine and raw material that might be more costly. |
Ok |
People about to become Jobless... |
Lol and go to Man UTD or Chelsea ![]() |
WhatIf:Abg which kain link be this ![]() Wey Player dey resemble PES Game Player... |
Lol The Mod dey fear to update the Score after the first one .. |
Noise everywhere with the way people write Super Eagles off Viewing Center still dey full ![]() Abi na Ghost go watch am. 😂😂😂😂 |
Na fire for fire ... Make dem dey shoot all diz Criminal, Bandit at sight no more arresting bkuz the upper hand they gave them have given dem more boldness nd innocent people are collecting from the cross fire..... U dey arrest 50 of them kill dem all nobody should be released under any amnesty.... |
I know say na Egypt go top before I even open m.... |
Lol na only Betting Platform Neva post say dem lose hope say doz one no dey du Juju.... |
Lol Amala no go sell inside this economy.... Na food wey dey hold belle people dey chop now Amala wey u go chop in the next one hour u don go piss am away.... |
Lol maybe na Bayelsa dem Ameachi go use du Collateral for China.... This one he no make indigenous language compulsory buh a far away language..... |
Lol everybody with wetin pay them buh me I will never embark on this type of Journey... I wish him well... |
Lol I think 6k... |
Lol na to cross border go help dem nd start Yarning Bonjour You can't f**kk all the girls that wants to f**kk u finish talkless of the one you admire and want u will jus kill yasef... |
Lol u no fit go another country be that.... Since the day I discovered Pepper no get any benefits for body I stop eating it any how.... |
Lol people are getting all doz License to get Loan from banks even ordinary CAC registration na bkuz of loan most people register am .... |
Lol looks like Indian.... |
Why dem give dem chair 🪑🪑🪑 Na floor dem suppose sit down na Police dey waste tax payer money renting chair for criminal The Governor's need to start signing death warrant once this people are been sentenced to death.... |
Ok this story alone don get different heading for NL FP... |
You still dey call am suspected Kidnapper.... No suspect dem na shoot at site he suppose dey be.... Nd shey na him mugshot be that wey he dey put phone for mouth.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 580 pages)