Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 580 pages)
Lol |
Lol which one be Fake what if they're family... |
Lol warn hospital showing the match to dere Patients they need it more... |
Lol the match fit dey boring as tension no too dey like last match.... |
RIP... Too much of Money dey kill again.... Make God dey help death wwy dey carry pikin nd wife along... Buh I don't understand most Nigeria Copter accident people are always escaping even with us still not having the most adequate Emergency care... Buh US with everything Copter accident keeps happening taking away people's life.... |
Sex matters... |
Lol this long article on Se** mata.... |
sylve11:Lol he was a substitute na afta dem bring him from bench that's when he contributed all the blunder the first foul he committed near the Box I'm not sure he has spent up to 5min sef before the Penalty.... |
LASTMa, Road Safety and VIO beware.... |
Mk we go manage the Zaidu guy with him injury... And to people still shouting luck if his easy you sef try am... Just because you followed a ZigZag line and another person followed a Parallel line don't call it Lazy or luck.. The same way you can fall from your ZigZag line is the same way someone else can fall on a Parallel line... I didn't believe in the eagles from the beginning buh they humbled me so I prefer this than the days of calculator.... Iwobi is bad iwobi is bad is replacement Yusuf first dash SA free kick near the Box before he dash SA Penalty that took away Alot of people's life in that Semi Final.... |
The currency floating don mak people dey storm Nigeria more like we use to storm Benin Rep den to buy things cheaply with our currency... |
Lol maybe this one too go blame Microsoft Excel like one state Bkuz they all justification.... |
Lol na small things dey kill dis Ghanaians from Young to old ... Wetin Nigerians dey go through pass all this nd we are still standing strong.... |
Lol Ref don use Yellow and Red finish wey u dey add more.... Una go soon add report card.... |
Lol Dr should first warn hospital showing Nigeria match to dere Patients they're murderer dey are trying to kill dere patients on Purpose... Buh people playing sport bettt Join all this in few years time the rate at which dem go dey visit hospital bkuz of dere heart go dey frequent... |
Lol this one no dey tire be like say this Politics too sweet to letgo easily.... |
Hmmm. RIP... That match na Terrorist act in disguise the tension is jus too much I'm sure some people are still in hospital bkuz of the match while some still dey recover... I saw some hospital showing the match on dere TV to patient is dangerous they should know better unless they want to kill dere patients on purpose.... |
Hope this our military are not overstretch aw many will go round.,. They should keep working on the Local security shey we get enough Military to go round na the Local outfit go help like this.,.. |
He should just stay in our Local league for now for his own safety till he see a better offer... When Musa was clubless that's how he survived.... Since they when they see black foreigner like them making it over dere they've orgasmm for violence.... |
georgeakins:This how most people that don't watch football always talk.... If you're a movie lover u can be emotional on ordinary movie that even some go to the extent of crying that's how Sport also is.... Are ladies or people been emotional when watching a movie or a series paid... |
Curious345:Lol for my area na wetin full everyone doormot he be like say doz Sunking du ritual... Na the Solar wey my friend build for me I dey use.... |
Na Sunking we dey use now... Dem no even get bars for mouth... |
Sweet Potato nko in 2023 the way I see Nigeria eat Sweet Potato was so massive |
Lol na for patient to start chopping free beating |
Ok |
Be like say Yesterday match na Terrorist act in disguise..... This one people from young to old dey die.. Football is so emotional that before you watch any match you need to consult your Dr first for check up before you proceed to watch.... If we wey dey watch heart dey beat like this abg how the Coach nd the players heart go dey beat.... Arsenal Fans and Man UTD fans you guys are hero ![]() |
completeskills:That penalty you can use it to start a Penalty take tutorial the ball wasn't fast buh the keeper was lost I was like so na Cape Verde dey make this guy feel like king... |
Lol he wan celebrate pass the Keeper wey hold the game nd pass other players wey score.... That Omuero PK scatter the SA GK brain no pressure nothing nothing the PK looks so relaxing... |
High BP... Nigeria match no be wetin person dey watch if him health no complete even monitoring Tru livescore ur heart go still dey skip... If u wan come die finish book dem for ticket join double death..... |
Normal occurrence for that side,.. Even as Nigeria Police wicked reach Dem no fit beat thief like this... |
Ok |
Na Family matter I no dey put mouth.... The way NPF Spokesman dey always get justification for every act by dere men mak The Army too justify am.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 580 pages)
