Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 580 pages)
DivinegiftofGod:Dey Play Amarachi can still enter depression People comit suicide everywhere infact Nigeria Suicide rate isn't up to doz outside world rate.... What if she borrowed money to Japa and she got to UK and couldn't meet up with borrowed money... |
Lol what people see in UK I still Neva see am.... Buh anyway I wish dem well.... 65k for UK I will rather find one cool Africa Country relocate to nd go start a cool life dere nd still become a business owner Dan waste 65k Pounds to go become Slave.... My Guy wey still use 10k pounds to du UK I still dey use one kain eyes look him..... |
Lol 10years of him life wey he suppose use start farming all him things go don grow sef and he even dey country that Farmer are not really disturbed by insecurity like Nigeria...... Maybe some people are just meant to be Poor sha no mata how the economy is so good some people will still choose to be poor.... |
koning:Lol the 148 was on Subsidy du u plan to du business and not gain or you want Dangote to start asking the Govt for subsidy money again..... Just face reality without a subsidy Petrol can't be 148 unless Maybe Naira all of a sudden have more value buh not with this present foreign exchange rate..... |
Lol how will Petrol hit 200naira per Liter na Pure water Dangote wan dey sell.... Or the Oil well wey go dey supply him na free supply dere will be reduction in fuel price buh the 200naira no look real for now don't know maybe in future.... |
B like say Ekiti State Govt dey pay for PR on NL... No link nothing nothing nd the post enter FP... |
Anything Low Ekiti dey always show.... |
Lol the husband his the admin so the husband go dey take past questions from her siblings ![]() |
Ok his bitter next.... |
Dey Play you want the collation that will come together and make you dere candidate.... |
Lol Chinese dish out two brand if u order for Original they will give u and if you order for Fake you will get it.... |
If you're not ok with it leave the place na... Person employ na u still dey find the type of rule wey he suppose dey use.... Sha mak sure u don see another Job before u leave any work right now mak u no go turn Bambiala no job out dere... |
DAREH13:It can only happen for few days stop hyping jargonss they will come back to dere senses after few days during Johnathan era dey Misbehave after few days did everybody not move on.... |
Lol derr citizens no take school serious na outsider take am so serious.... Nd no be say outsiders too like schl like that buh na d easiest route for dem to enter the country... |
Lol na u go waka go set am on fire... Wey Petrol don cost.... Life will go on..... |
Lol even our Jollof Rice get pepper.... Na why some people prefer the Ghanian own cos Ghanian too no dey eat pepper.... |
Lol na Life u dey give Guidelines jus dey play.... |
Lol Mak he sha go upgrade him network and also pay MTN.... |
Lol mak dem claim her.... He dey easy for dem to claim successful people for say na crime she commit now dem go reject her... |
Lol union with a lot of Special Advicers.... If you like let her go if you like don't let her go if she get intention of snatching your husband the advice of ur mum won't stop it.... |
Lol unless dem don repackage Fake insecticide for u sha... Na why I no dey use the Popular brand on my farm no be me Una go come waste all my hard labor nd money.... Buh spraying what people will eat with pesticide are dangerous to human too.... |
Lol if you don't want to get betrayed den don't join Politics.... Just go enjoy your 8yrs looting in peace with ur Principal... |
Lol Fairwell Super Calculatior players... |
Lol go regularize ur NiN na for MTN office abi na NL go help u Regularize m.... |
Ok mak dem go Turn our Super Eagles Player to Ball Boy because they don't AV anything to offer.... |
Lol maybe he use all him money carry woman.... |
Lol wetin come be original like this... ![]() |
Lol I tot na only Southern Security agency dey extort... During Endsars all this people were cool..... |
Lol bank with the poorest service dey must av hold people money to reach this ![]() |
Lol Obas collecting left and right from Kogi to Anambra.... |
Lol Jokers all the people that Joined your party are from where I guess from the Sky I think this LP as been filled with immature People since last election people av been migrating from different Party no tears Abt it even the two major party they will act maturely and not even talked Abt it buh once he reach LP turn they start crying up nd down you're not pained about people leaving ur Party buh why're you now crying den.... |
Lol Minister Of Land matters don talk |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 580 pages)