Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 90 91 92 93 94 95 96 97 98 (of 580 pages)
lade007:They're Billingual buh that message can't be passed in English na small part dey speak English na country wey I dey go check most of dere official Letters they comes in French.... It looks fake... |
Lol na by force to work ![]() Nd why're they writing dere Memo in English hope say no be fake cause na French dem speak pass .. |
Lol at least no more unwanted pregnancy like that ![]() |
When Sanwo Olu dey warn this people the other day some people are cursing him.... people are here still blaming the same Govt for people that choose not to hear I'm sure if they send taskforce dere now same people will still blame the Govt that there's hardship the govt still want to add to it..... |
People wickedness jus dey carry power bank for this part of the world... |
Make he take Flagyl he go dey alright.... All this headache for purging..... He be like say once person start to get money the normal sickness wey u fit treat with ordinary Garri go hard to treat again.... |
Canal no bad na dem full all doz Francophone country.... Dem wan enter English speaking country be that.... |
Lol na hooker dem dey find.... |
They all look like MeMe .... People don learn from the bandit the new cashout mode... The kidnapping game will start circulating among the whole tribe more now as dem don see aw Bandits dey cashout.... |
Dey on the light 247 Wu wan near am wen he dey on.... Even ordinary transformer nobody fit near am if light dey on it.... |
Life goes on.... |
Lol staying alive sef no come sure for this side... U fit afford the drugs and the consumable produce make he be fake or expired one..... |
Calitoscassius:Lol Dey play make the guy lata become a star in future... Na den u go hear new story.... |
Lol if any bike man try this for the West or US dem fit charge him for rape ... |
Lol why nature dey dash all this Politicians gay pikin sef... |
Lol nothing u fit use satisfy Nigerians people are still complaining and shouting na luck dem dey use win abg the Time we dey carry calculator wetin Dem dey use win |
Lol abg jus light the caddava make everybody go rest fire wood no go cost too much like coffin.... All this coffin and display to me na waste of time and money... |
Lol But your Statement account wasn't deceived..... How can you deceive me to claim money wey I no get when I no be Lekki Boy's abg carry ur story comot for here.... |
Lol Wu dey use Glo call MTN users sef wey derr . money go plenty like that Maybe na Dollar dem use peg the money before... |
Lol so na like this he go dey happen na when people die una go dey drop documentary to avoid law suit or what or bkuz he or she can't defend him self.... So all his content are not scrutinize before or you had to wait till his no more.... |
Lol man don loose guard... |
Lol so dem dey ban things... |
Lol |
Lol |
Lol |
The representative of the Youth.... Why dere Youth like hiding nd drama from Dino to Yahya... |
Mak dem pack the money give dem to go farm or some SME and provide Security for them.... School school everywhere jobless graduate jus dey litter everywhere... |
Lol Naija Politics making you emotionally downcast when you sign up u no read the terms and conditions.... Nigeria politics is just like Nigeria record label.... |
Lol nd dem say some people run comot from marriage while some dey run into it bkuz is free.... |
Lol the Lawyer dialing debt number once dey slam him big fine him body go calm.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 90 91 92 93 94 95 96 97 98 (of 580 pages)
