Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 580 pages)
harjay1986:Leave that guy even R2bees na Nigerian blow dem I remember when Wande coal carry dem before dem lata du music with Wizkid |
Lol he cast las las..... So all the hello tueh tueh people go rest like this.... Nigeria Police even dey treat dem well see as dem dey look fresh if dem free dem the people wey mean Dem go too deal with dem.... Buh NPF fit don go arrest the wrong person Gistlover wey me dey see the hand writing wan look like a female own ... |
Lol health challenges once they're ask to come forward.... Well you dey follow your role model Dizeani.... |
Lol all this thing Neva end with 2023.... |
Lol Dizeani na her role model.... Make she go meet her for UK... |
Lol no be miracle dem dey use win before people wey we need carry calculator before dem win ... |
Lol I guess Chinese, Indians, Pakistani, Philippines also coward you people are not even up this People Japa Population still you guys makes Alot of Noise... Chinese in UK alone is more than times 4 of Nigeria still na una make SM noise pass... Anybody wey wan Japa is free buh mak una allow us rest with the noise pollution.. |
Dennisbulkan:Rest I don't even use dere product I held on to dere phone lately cause I want to input my number and discover I'm holding hot plate had to ask for the name of the brand.... |
Lol from phone to home appliances like Electric jug now Car.... Hope say the Car no go dey hot like dere Phone Nd no link sef this pishure looks like all doz AI generated pishure..... |
nedekid:This is Nigeria you're not in UK or US the same way all the Filling station are not selling fuel at the same price don't expect aircraft price say he go tally..... |
Lol so you expect all price to tally.... Mak everybody sell dere goods at any amount they want... Ordinary Lexus Es330 accidented price no tally.... |
This man own wan dey be like he has some scores to settle with some people.... |
Lol Dem don run you local so they've collected Processing fees or 499 GBP from you.... Like this you won't scale through the background check you will loose the 499GBP den dey will unleash another layer of the Format where they will ask you for another money. With what I'm seeing your said friend might even be the ring leader... Bkuz people in UK too are running people in Nigeria scam av seen several people been scammed from UK by dere buddy people no get fear of God imagine scamming someone who earn in Naira.... I just hope the desperation of you people that wants to Japa won't take away the little you're supposed to be using to enjoy nd lead una sef to depression.... |
Life goes on..... Na why dem say health is wealth..... If anything happens to you life will continue.... |
Lol will you guy's rest from all this type of thread by 2024... Talk Abt money matter nd aw people can learn one or two things cause you know the answer to this ur question buh you still need NL folks to be the one to tell you what to du.... |
Lol doz country how are they much like Nigeria.... So getting Visa in doz country might be easy because d Population applying for Visa in doz country are not as much as Nigeria if they're populated like Nigeria they will also be facing the same thing we are facing and doz country forging of documents is not rampant like Nigeria that can forge anything jus to leave the country.., |
Lol the economy making Alot of people trying to use every space available to start farming.... |
Everybody can see Solutions to Nigeria Problem from Far.... |
Lol sensation headline... |
Ok.,... Una Marriage don enta expiry date so allow us rest you both av been going to Media house talking up nd down.... Marriage no work for una mak Una go in peace nd stop using your marriage drama to promote movie.... |
Lol.... Have a lovely 2 in 1 celebration a Sit at Home Monday and happy Christmas to people from that side.... |
Lol na the poor they put mouth na,... Bkuz isn't that both of you're fighting for the masses buh ur own pocket... |
Lol I no feel any ban apart from we can't use the banking channel buh the P2P..... |
Lol I no dey go anywhere from my bed to kitchen from kitchen back to bed na free apart from the food..... I will rather send the transportation money to people that miss me nd wants me to come.. |
Lol why make it look like na only Nigeria... |
Hmm |
The Lord be with y'all..... Person wey behave well sef dem Neva wish am well talkless of who dey misbehave..... |
Lol make he join Vigilante.... |
Lol NL jus got back to life he Neva reach 1hr una don run dey bring family problem.... |
Hmmmm no victimization game to play here so far no be Lagos.... I pray God comes through for them all as we no dey du insurance in this country nd also take the necessary precautions to avoid all this.... |
Lol una problem.... You people are not doing all this for ur citizens buh for ur own pocket ... |
We wey no travel nko dem no go send us our own 50 percent.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 580 pages)