Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 580 pages)
So Local Govt Chairman can approve a pay rise... Then what happen to other LCDA, LGA chairman in the country that looks like they're not existing.... |
RiP to the kid.... To even run away from death come hard if you stay in Nigeria u no safe from death still run go abroad death go still find u.... Na why I say we only came to die in this world... |
Lol Date dem nd get ur billing in Forex Imagine someone living in UK or US telling me to send him money me that earn in Naira for that matter.... People no dey fear God... |
Lol Yahoo Boy Join the group chat.... |
Lol so Lawyer colet 774m from them I thought they're doing it for free.... And according to some people election in Nigeria isn't costly is only the two evil party that spend huge sum on election because they're corrupt.... |
Lol make dem enjoy dere 3310 |
Lol Lege he Sabi talk jargons ![]() Buh on a serious note if iwobi na Maguire he go don run away from this world.... Abi he no see wetin england citizens use dem Saka eyes see after them fail to win Euro Final.... Even musicians dey colet am steadily make he go colet Manual from Burna Boy.... |
Lol To .. . |
hilaryCU:Lol you don't have to made money outside Nigeria... Right now that things are like this people are still cashing out than back in the days.... Most of the hand work we av now they don't have it in olden days what's the population of people that owns a car back in days to now.... Buh the more cars we have the more mechanic, rewire, panelbeater are cashing out what about houses that's where you engage a tiler, Pop man, Plumber electricians, if you want solar, CCtv also are all this people making dere money outside... There's more hand work to engage nd make money than before so stop saying people are making money from outside.... |
Lol na normal normal... |
Lol ole gbe ole GBA.... |
honour7:Lol wether corruption or not there's more achievement and evidence now than the days when they told us economy was good.... Is jus explanation no evidence... Cement was so cheap den and still they couldn't afford it buh opt in for mud... |
Lol u go dey wyn Twitter people dey will drag u drag ur generation jus letgo na so dem be... And this how they also act in England Maguire can testify ... |
Lol how many times.. . Is the mods on drugs November 1 2023.... |
Lol both of u no go work.... Una no get any problem enjoy ... |
Tonididdyx:Is because people are buying this thing that's why they find it so easy to keep increasing assuming people are not patronizing them nobody will tell them when dere stock start crashing they keep loosing.... |
That's massive.. |
Tonididdyx:Lol with all the increments people are still buying all this things that's where I don't even understand..... When they say Economy is so good most of our parent are building mud house and couldn't afford Peugout 504 of 3k Naira den.... Economy was good den buh they've no working to show cement was cheap den buh it's hard for people to build a house... Now that we say everything is worst and unbearable people are still doing things and achieving far better than when the economy was good.... Right now almost all produce is being arbitrage I think this where the present problem we are facing is coming from due to Naira floating people prefer to sell across to border any goods from Nigeria to make more profit.... |
The Comment on this thread is making someone to look confuse.... Na something else be the content na another thing we dey see for comment section.... |
If we are not owing in dere country they should also not owe us.... |
Lol spending on women and using marriage to du the ROi.... |
Lol na the hike in Condom protest me still dey wait for |
RIP to the dead ... This one Dangote dey almost everybody condonlence pishure hope say him money no dey Access bank this one he no wan gri go home... |
Lol maybe he wan open onlyfann page .. |
Lol una no go rest..... |
Lol I think say food cheap for Canada dey don't have problem with foods and all the accessories are cheap over dere than Nigeria... I just pray all doz food ingredients will not be bounced back at the Airport... |
Ok na... Marriage and Wahala... Some people don turn marriage to avenue where dey test dere killing and beating talent.... |
Lol Give dem medal .. |
Lol why dem come dey Post like Wu EFCC dey parade.... Make dem go colet 1 MOPOL each because na this type of car EFCC likes to parade people with ... |
Lol this student don go use dere hand carry legit format give this people to loot ![]() |
Nigerians na bully plenty pass... This are the same people talking when The British dey bully Saka are dey different from the people dey call racists and bully... |
Lol Nigerians are funny on the other thread Abt Minimum wage I see Nigeria using Dollar to du calculations buh he go reach here now they will all run away and not use same dollar to calculate... Imagine paying this amount and still expecting to get a World class teaching and have access to world class equipment Like dem UK, Europe, US and Canada.... In this life you get what you pay for you can't compare the equipment you will get in a 1m Naira schl with a schl that takes 100k.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 580 pages)
