Ishmael's Posts
Nairaland Forum › Ishmael's Profile › Ishmael's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 65 pages)
HND graduates should be made to smile in nigeria i beg. |
When are all polytechnic graduates and students move to Abuja to see the senate president? Or when are they passing the bill on HND discrimination?? It's taking too long oo; hope nothing is fishing?? |
Hnd-holder:Bros, none for now. Except if Pat Utomi or Chris Okotie wins 2007 elections. |
mukina2:Hey, Christians don't hate muslims; it is islam the false and violent religion muslims practice that christians hate. Please don't ever expect christians to like islam, if you do you are lost because christians can never like a religion that spreads its own gospel with the sword, like islam. |
Flex06, na which psychatric hospital you dey sef?? Your own don dey too much. |
You dey mind am?? |
mukina2:Hey, i'm not negative; i'm only saying the truth. And you know the truth is always bitter. |
waffistyle, you Bleep up no be small!!. So you dey dis forum na him you allow some yeye Nigerians dey yarn anyhow about niger-delta?? Check Atiku is a disgrace to Nigerians for this politics section make u see wetin people like flex06 dey yarn. |
BABA is obviously after TURAKI. Please is BABA not worse than IDI-AMIN ?? |
Chukwutem, dont mind dem. You probably can start learning how to type, save and retrieve documents for your personal use just as SEUN has suggested. But there are a lot of things you can do with your Laptop depending on how you look at the laptop. Some people may just install a pc-Bible for studies thats all; so it depends on what you actually want. |
HND or Bsc does not matter much, it is what you as an individual can do with your knowlegdge and skills that matters most. |
ky4real:They are friendly abi?? Why you no go live for kano? you for no say na the opposite of friendly dem be. If dey are friendly then who is responsible for the killing of thousands of christians and non-hausa settlers in kaduna, kano, maiduguri, jos, katsina?? just to name a few northern cities. Abi na ibo and yoruba dey kill people for kano again?? True Muslims are not in any way friendly my brother, because Islam teaches dem not to even shake hands with you (unbelievers); so a true muslim is not expected to be friendly to christians(unbelievers). |
Flex06, na you remain make dem kidnap. No worry i go tell dem where you dey so dat dem go come kidnap you sef. |
dmc2:Chairman, where you dey since?? God go bless you for saying the truth. No mind those wey dey yarn rubbish about TURAKI dey side BABA; I know say you never know who dem be yet. All of them na patients for psychatric hospital. Chei, democracy good o!! Dem don connect them to the internet; they are allowed to browse and send messages through the internet in the psychiatric hospital. Thats one of their own dividends of democracy!! Thats why dem dey support BABA. |
Odeku, where was OBJ during Abacha's regime? Was he in position to talk?? Where was your own village chief during Abacha's regime? Why were they all speechless?? Na Niger-Delta people you want make dem for yarn during Abacha time abi?? Anyway sha, Saro-Wiwa try yarn but it cost him his dear life. This is democracy so niger-delta must yarn now; else time no go dey to yarn again oo. BABA must be taken back to prison come 2007 for his crime against the niger-delta region. He would be charged for murder, attempted murder and attempted genocide. We go see who go save him ass this time around. |
Don jazzie you are right o; how you take know?? you don leave for north b4?? That is how most religious riot start in the north o, later them go blow lie say one ibo man or one christian curse their mohammed!! |
Orikinla:They are in every part of the north. Kano, Kaduna, Sokoto, Maiaduguri, Jigawa, Bauchi, Katsina, Jos and even Abuja. If you know the remaining northern states just add them to these ones. |
Jackal:OBJ is probably emulating Adolf Hitler; although he has not been able to kill as many niger-deltans as he wished. Jackal:Yes, ABACHA would have done better than BABA. BABA as a democratic president already has features and xteristics that are worse than that of a military dictator. Jackal:Infact Niger-delta will declare 3 days as public holidays; not for mourning o! but to thank God that the[b]SATAN in Nigeria[/b] is no more. |
soperman what are you saying?? |
Don jazzie you are very funny |
Big B1:My guy i support you. When are you initiating the topic?? |
Jaybaba, well said. |
FLEX06:Pally dem recognise me as Nigerian citizen pass u sef if you no know. |
Orikinla:I still dont believe that Muhammed was a descedant of Ishmael. Ishmael & later the Ishmaelites in the Bible were not sex maniacs; or were they?? |
Please you need to leave me alone now o!! or else na IDI-AMIN i go take compare with BABA . All the same, ABACHA is still the best!! |
Yes, some muslims are very bad and diabolic. If dey can come out of mosque after praying on friday and start killing people, they are evil. Or should i have said they were good?? |
Make una go siddon jo. Yeye yoruba people. Una can take side!!! Just dey support OBJ because na una own. I hear you naijababe, na you hear english pass; i go advice you to post dat one for education section and not here. I know say you nor know say na politics section be dis. Doo ooo!! |
Iyke-D:Olboy na craze man you be o!! So you nor fit remember say Abacha time na Military regime them call am. This one wen we dey so wey dem call democracy which difference e get with military regime sef?? Can anyone take BABA to court?? Does BABA respect court orders?? Can NASS do anything about that?? The answer is CAPITAL NO . Abacha's military regime is better than OBJ's democracy QED. You dey talk of stealing; the money wey BABA collect from ABACHA family wetin him take am do?? You know where the money dey?? Make una dey decieve una selves. No be the money him take dey bribe up and down? after sharing the main part of the money with him people. |
Mariory:Thank you, I'm not interested in that link. Naijababe, you dey call names of people wey die for Abacha hand abi?? Ok you fit list the names of people wey die for[b] OBJ [/b] hand?? Dem too plenty; you nor go fit list am you hear?? Nairaland nor go fit contain the list sef. BABA give you something chop, wey you dey blindly follow am like dis?? You nor from niger-delta so you nor go know the wound wey OBJ don inflict on people there. Na big big men like Alfred Rewane and dem Kudirat you come dey list for us here; what of the poor men when him kill for ODI, WARRI and ZAKI-BIAM?? Why you nor list their names?? Dem nor be human beings abi?? You blow lie. |
una funny o. ABACHA went to military academy, so nothing concern am with polytechnic or university. Dats why him no send Lectures and their strike; e go just sack you. |
Nawa oo; How many people ABACHA kill for Ogoni land?? So una wan begin to compare that one with the mass killings of 1999 in ODI?? See me see trouble oo. Where una from come sef?? What of ZAKI- BIAM?? How many BABA kill there countless. What of Warri??Una dey yarn rubbish. E nor affect una thats why. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 65 pages)

countless. What of Warri??Una dey yarn rubbish. E nor affect una thats why.