Ishmael's Posts
Nairaland Forum › Ishmael's Profile › Ishmael's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 65 pages)
Jaybaba, my guy if you see d way i dey lift you up here no be small. Pally you go skool well; and u get sense well well. No mind flex and his cohorts wey dey follow OBJ. Dem think say we go just forget about our brothers wey die for ODI and WARRI like dat?? OBJ must surely pay for his sins. He likes shedding blood i dont know why. Na so him kill Fela mama in 1978 for Lagos. Why to kill dey sweet am like dat?? Na so him kill poor people for ZAKI-BIAM. Wetin dem do am?? I still dey talk am oo, BABA na OGBONI man to the core, dats why him like to dey shed blood. Flex, one day na your own blood broda him go kill o, make you continue to dey follow am. ABACHA still better pass OBJ 100 times; atleast na only big big men and women wey find him trouble or wey dey worry him government him arrange. Na Kudirat Abiola take her hand buy death; why she go dey worry the man government like dat sef?? But ABACHA still better pass BABA o!!. |
you' re in darkness pally; comot from there so that you go dey see road well o!! |
Flex06 abi wetin be your name sef; if you keep ABACHA and OBJ make i follow who good pass, na ABACHA i go follow. ABACHA better pass OBJ 100 times. Where you from come sef?? E be like say you no get broda or person wey die or wey dem kill during this OBJ regime. Abi the regime favour una side?? Where you from come sef?? ABACHA, the most merciful president wey nigeria don ever get. Person wey pardon OBJ for being part of a coup to topple his govt na him una say no good?? How many poor men die during[b] ABACHA [/b] regime?? Tell me o!!. But BABA regime, i lost uncles, brothers, relations and friends for no just cause; i mean they were killed in cold blood. Na una know wetin BABA give una chop wey una no fit see the evil in him. As for me i don see am already, na evil man BABA be. |
nuru:Nuru, i know your parents are both from the south that was why that marriage is still standing till today. Had it been your mum was from the north, say kano or jigawa, walahi talahi, i repeat, walahi talahi your mama for turn to muslim else she no go see chance marry your papa. Yes muslim men marry christiam women from the south and allow the women to still keep their faith, but in the north a christian lady that wants to marry any hausa man must turn to muslim 1st before the wedding will even take place. And if you dont know, better know it now that northern muslims (Hausa/fulani) do not in anyway consider southern muslims to be real muslims; they even attack and kill southern muslims especially yorubas during religious crisis in the north. My advice to yoruba people wey dey follow hausa do muslim be say make una dey shine una eyes o especially those wey dey stay for north. |
Eazyman i dey with you oo. |
Hope shes not a nigerian from the north?? If she is both of you should never come back to nigeria, because the moment her people discover that both of you are married they will pass[b] fatwa [/b] on 2 of you; and you know what that means if the 2 of you or one of you sef is seen anywhere in nigeria. Na die o!! Be careful o!! No talk say we no warn you o!! I'm talking from experience, because na north i dey live. |
Hope shes not a nigerian from the north?? If she is both of you should never come back to nigeria, because the her people discover that both of you are married they will pass fatwa on both of you; and you know what that means if both of you are seen anywhere in nigeria.Na die o!! Be careful o!! No talk say we no warn you o!! I'm talking from experience, because na north i dey live. |
Let polytechincs be closed down permanently and polytechnic system of education abolished completely. What does Nigeria need polytechnics for when all emphasis is on university education?? |
Iyke-D:Hey its a big fat lie!! OBJ cannot be better than Abacha. May[b] Amadioha [/b] fire you for saying that. Do you have any idea of how many friends and relations we have lost in niger-delta between 1999 and now?? The[b] motto [/b] of OBJ's regime is tears, blood and sorrows if you dont know. Abacha, where ever you are, may you be blessed; you try jo; atleast we see wetin dem carry oil money do through PTF and people no too die like that, na only big and infleuntial people wey worry him government die. |
Thats naija for u oo. |
Why una dey answer that craze man sef?? What does he know about christianity and the Bible?? Just quoting verses that he cannot explain nor understand. |
nuru:He's Lord. |
don jazzie:omo take am easy o make u no come slap person ![]() |
infact babyosisi you are right; The Popedare not say a thing like that again because of christians living in the north. ![]() |
presido:Help us ask people wey dey point finger at only Atiku. I believe they've been brainwashed or they are blind and cannot see. |
I started with QBASIC first, then FORTRAN and PASCAL ( i also did COBOL in school too) before i finally moved to OOP using Visual BASIC. Try and learn at least one procedural language first before moving ahead to do Object-Oriented programming; it will really help you. Remember it's good to start learning how to walk before learning how to run. |
FLEX06:So Nigerians wey dey UK and US no dey put mouth for wetin dey happen there abi?? |
make una do that one for PH , Benin and Bonny. No come try am for north oo becos the guys no dey like make people tell them about christ. Dem dey go mental if dem hear the name of christ. |
Fanatics, Pope (May He be Blessed) was never wrong. What about all the nonsense and negative things you people have been saying publicly about christians and christianity nko?? What do we do to you people?? Apply Moses's law to you people abi?? |
or is it only Nigerians alone that live in Nigeria?? |
Chxta:And who has told you that i'm a Nigerian?? |
what of OBJ; when are they going to bring him out?? OBJ is more corrupt than Chimaroke. Make we hear word jooo. |
But they should equally investigate Mr. President, BABA AREMU. Is he a sacred cow?? Let EFCC investigate everyone from OBJ down to Local govt councillors without fear or favor; it is then and only then that Nigerians will believe they are independent and doing a good job. |
donmayor:Yes, but let them pass it. It will solve the problem to some extent. |
Orikinla:Yes i still have muslims as friends, but i always mind the way i talk to them when it comes to religion. You can never predict a muslim o!; they can be friendly and nice to you but could also be violent. They never find it funny or comfortable discussing islam with non-muslims. Those people are cultist o, be very careful with them. a word is enough for the wise!! |
EFCC, a commission formed by OBJ to pursue and hunt after his political enemies. Why can't Ken Nnamani form his own EFCC?? i think his own would have little independence and would be able to investigate and prosecute OBJ. But he should not use a police officer (whether serving or retired) like Ribadu to head it o, because police are not to be trusted. |
You better make friends with an untamed lion than with those people (moslems). |
FLEX06:Incomplete sentence; you forgot to include OBJ (a.k.a. AREMU) |
mukina2:Muslims abi na Moslems sef, make una allow us hear word. Na today?? Dem dey make friends with wild animals?? |
Orikinla:Yes, he's from the root of ishmael; but his character and behaviour are far away from that of ishmael in the Bible. God blessed ishmael and was with him thru out. He worshipped the same God with his father Abraham; so I wonder where Moh'd got his ALLAH from?? Because the God of Abraham frowns at sin, violence and terrorism. All those stories in the koran about Abraham and Ishmael are cooked and fabricated stories that are not close to what the Bible says about them. No mind those mallams i beg. |
I advice that father to be very careful o! because that mallam fit tie knive and sword for body. That is if him the mallam no carry bomb be dat. No way oo!! |
Make una no blame the guy, e be like say him just dey recover from[b] kolo[/b]; i'm sure the guy run mental some weeks after dem swear OBJ in as president in 1999, so since then na now him just dey recover dats why him no fit know or see or feel all the rubbish wey dey happen for naija as a result of BABA's corrupt government. Pally tank God say you don recover small o, i wonder wetin you for dey yarn if to say you still dey kolo fully?? Omo try flex your brain small so that you go know wetin dey i beg. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 65 pages)