Jokes Etc › Re: Mind Ur Language! by ituen(m): 10:49pm On Jul 03, 2008 |
Ben,
Next time na to tie clem any time newbie wan post |
Jokes Etc › Re: Burnt Ears by ituen(m): 10:44pm On Jul 03, 2008 |
why una dey yaab ben like this |
Jokes Etc › Re: Gay Chicken by ituen(m): 10:43pm On Jul 03, 2008 |
well done oranges
Na this kain technique i go use commot Benjay, jeovy, sincity, segunpc for my back |
Jokes Etc › Re: A Fly, A Fish, A Bear, A Hunter, A Mouse And A Cat. by ituen(m): 10:32pm On Jul 03, 2008 |
english don suffer |
Jokes Etc › Re: On D Street Of London by ituen(m): 10:31pm On Jul 03, 2008 |
wen the main fight start, u go log off |
Forum Games › Re: One-word Association by ituen(m): 10:30pm On Jul 03, 2008 |
party |
Jokes Etc › Re: "yarb" Me(if U Can) by ituen(m): 10:25pm On Jul 03, 2008 |
i don tire for this guy. only am dey yab himself |
Jokes Etc › Re: My Collection, Enjoy, by ituen(m): 10:21pm On Jul 03, 2008 |
Sharaaap Princess
U do like say u no know wetin you go do when u reach ghana |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by ituen(m): 10:19pm On Jul 03, 2008 |
why wont you hate kuvuki?
Inside uvuki, no man like you
outside kuvuki both man n woman hate you |
Jokes Etc › Re: Try It, You'd Lyk It. . . . . by ituen(m): 10:14pm On Jul 03, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: This Is Not Ify's House by ituen(m): 10:13pm On Jul 03, 2008 |
u too find fight.
Dont worry, u go soon see am |
Jokes Etc › Re: Pain Transfer by ituen(m): 10:12pm On Jul 03, 2008 |
Saucekid na my man
If the guy near my wife. . . . . |
Jokes Etc › Re: what do bank and a woman have in common? by ituen(m): 10:09pm On Jul 03, 2008 |
the boy no get oldman picture for im house |
Jokes Etc › Re: Gsm Oh Gsm! by ituen(m): 10:07pm On Jul 03, 2008 |
I don tire for naija babes
Abi na because of Us them born Them |
Jokes Etc › Re: Kiss Me by ituen(m): 10:03pm On Jul 03, 2008 |
@oranges
Tell the guy say ur sisters dey available |
Jokes Etc › Re: Girls Population by ituen(m): 10:00pm On Jul 03, 2008 |
make una carry una love commot from here |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by ituen(m): 9:58pm On Jul 03, 2008 |
wetin im wan sue im brains for?
na cotton wool full am na |
Jokes Etc › Re: Equilibrum, Our New Ig Of Police by ituen(op): 9:56pm On Jul 03, 2008 |
@Equil
silly u, i didnt make u IG. |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by ituen(m): 12:38am On Jul 03, 2008 |
that na why you be fine boy.
Tell me why girls no go commit crime for you.
U get any other name to add for that list? |
Jokes Etc › Re: My Collection, Enjoy, by ituen(m): 12:33am On Jul 03, 2008 |
No blame us, we blame the peole wey register them for here |
Jokes Etc › Re: Gsm Oh Gsm! by ituen(m): 12:24am On Jul 03, 2008 |
That na small
You never fill book only to find out say some pages dey miss sef? |
Jokes Etc › Re: Gas Flaring by ituen(m): 12:23am On Jul 03, 2008 |
So much money
NA YAHOOZE Na |
Jokes Etc › Re: Mind Ur Language! by ituen(m): 12:23am On Jul 03, 2008 |
my brother, double the ROFLMAO
ITS FREE |
Jokes Etc › Re: My Collection, Enjoy, by ituen(m): 12:22am On Jul 03, 2008 |
My brother, we go do all our best to help out |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by ituen(m): 12:21am On Jul 03, 2008 |
Abeg clemcy no dey oh
Dont need a bully for a wife
If she enter, na to bulldoze my 3 wives enter No1 spot oh |
Jokes Etc › Re: Graduation Day @ Ambrose Ali Uni by ituen(m): 12:18am On Jul 03, 2008 |
Nooo, i'm talking about You. dont u like goat?  |
Jokes Etc › Re: Kiss Me by ituen(m): 12:17am On Jul 03, 2008 |
the problem be say na the Less priviledged(jokes section babes) na im dey complain pass |
Jokes Etc › Re: what do bank and a woman have in common? by ituen(m): 12:16am On Jul 03, 2008 |
my sister, dont decieve urselves
Robbers and Cassanovas na women? |
Forum Games › Re: One-word Association by ituen(m): 12:15am On Jul 03, 2008 |
locquacious |
Jokes Etc › Re: Burnt Ears by ituen(m): 12:15am On Jul 03, 2008 |
wat do we do na?
na to fold hand siddon watch? |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by ituen(m): 12:14am On Jul 03, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by ituen(m): 12:13am On Jul 03, 2008 |
black n white TV no good oh!! |