Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 300 pages)
na dat time the pricncipal of hell go know say na primary school im dey run |
Jeovy:gunpoint of course afterall, what is he my slave for? |
Clemcy, so na ur leg be that. This means dat na banana leaves we go use do ur shoe na |
@clem, no dey use style insult my wife. either yab her openly or shut-up |
i wonder where saucekid is? |
. . and who thinks he/she smiles better than me
|
old riddle |
. . . and u guys will keep on reading till you finishing reading my post |
I got a call from the GUY who siad that he is not happy with the girls dat come for kisses. Complains most of them got smelly mouths |
Na wetin una bring Yo Momma for na? |
[quote author=ben~jay link=topic=146857.msg2461604#msg2461604 date=1215192131]Seriously, its been long we had a real duel on NLD. I remember the times of Suga_Lips aka Rebellious, NaijaGurly, Showbobo,thuggy, Prof Migines, the old Ituen (not this new woman wrapper) et al. Infact the next person wey show imself here, na me and am.[/quote]Back then, the fight dey shake nairaland. Now the newbies we don get no figt even shake person sef Benjy bomboy, u still get power to fight? i fit enter you oh!!! |
. . . and the babe go think say she been don catch the malam mugu |
castle |
hw many times will this topic be posted ![]() |
too old a joke to be used on NLD |
Cayon:Na today you know say u don spoil? ![]() |
nice one ![]() |
Na wa oh. I know say u dey always prepare ahead of time. I know say u don sharpen ur pen*s, wear condom, dey stand for door dey wait for PRinceSs |
Ben, Na wa oh. this na the first time i dey hear person talk with mouth full of water |
very cooo jokes the last one is really old but makes sense any day |
@poster, u sabi ask some useless questions oh ![]() As i see that leg, na the opposit direction me i de turn go now. Imagine if the guy dey come back from work? |
Na how much the guy pay for that seat sef? |
@Ribadu I no sabi english well. Just wait for Benjay, Jeovy and Clemcy to see this. They will interprete to your understanding |
na wa for you oh If no be say we dey use dem patch life, me personally for don make them extinct |
So this na guy u dey trip for wey u dey make we no go hear something again for nld. Make una carry una love go recycle bin abeg ![]() |
make sure u no dull when she show oh |
well done both of u |
if imposter dey nld, make we fish am out now oh |
No mind am Any day offering for church reach N20,000 dem go give am 2% |
i talk am say even thoug h it takes 2 yrs, dem go find who thief ben goat |
Hair don enter ur mouth? |
i commot my FILA for am |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 300 pages)
