Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 300 pages)
Mosquitoes dey hold monthly meeting because of the emergence of Kolayemi |
this is called BROTHERLY LOVE |
I dey take karate lessons from ninja turtles |
You no go blame am. As escort to the babe, the guy dey fufil im duties. But he shld know that property delayed is not property denied |
my wives allow me to flirt They take the decision on who i'll marry |
Kene, looks like ur the PRO of the Police force |
monopoly |
My brother troy Tell them. |
Na equilibrum hold the gun for the pix |
Troy, Leave that guy oh. Do u know hw many girls for jokes wey don use im pix as wallpaper? |
where the Bleep is Saucekid? Na im wife Crayon dey carry play so? |
troy34:anytime, IDIOT |
Make una no blame the pikin. Blame technology: ARTIFICIAL INSEMINATION |
Now this is wat i have been talking about. First Class olympic sport. In this sport, Baloons are made to last forever ![]() NB: Troy, u have caught my attention. Well done. You have been initiated into the Jokers' Family |
@Poster, U almost made some girl's day!!! |
the guy is a big idiot. na wetin the woman get wey go make am jam motor? |
The guy dey under woman bed whose husband is a General in the Army |
The Guy is obviously using his "head" to search for wat he wants |
In golf, this is not the kinda hole men want! |
This kinda parking is called. . . . . "Abeg Bros, shift for me!" |
I dey allergic to goat meat oh ![]() |
Well ask him. the guy dey use Morning fresh as mouth wash oh |
Benno, i no say u no go fall my hand. Fire down |
In that case, lets send him to the school of international juju |
Will you be free? Can i have ur consulting hours? |
Jeovy, there is love in sharing. Help Ben out |
young man, weekend don finish |
Thanks brother but if u need help sowing a seed, call on me |
Chai ![]() Make una know say na senior member una dey yab like this oh |
make i flash Seun first |
welldone holy thug ![]() |
Na this kain tin dey make be beat some people without asking questions |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 300 pages)