Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 300 pages)
. . . . saying "dreeldee, I think you overpaid ur school fees in ur primary school. Go back for some change" |
I'm the Head and ur the Owner |
Benno, no go there oh!! People wey don reach there dey barely survive to tell the story |
Ken, So na you be that guy wey dem use for RAID advert? |
princesa:SHARAAAAP!!! ur learning hw to speak english? ![]() Say I DO or I DONT. |
Ify my babe, na where u dey since na? |
police force!! the best job i can recommend for the above posters |
the story is so mixed up make the owners come see am first before i land the bomb |
make una explain am to me oh ![]() |
nice |
another old post but its worth remembering |
Yeah, ive read it before but its still cool |
@studio, i'm tinking of making u a mouthpiece for the gods ![]() |
opportunity |
its called flashing. just to show you that they are working effectively |
nice one |
1. lysaa 2. jeovy When Gunpoint drills u guys, we will know more people involved in the Heist |
O boy, u no wan start with me oh ![]() If i enetr you, u no go post again oh |
concerning the first post, na wetin concern ugly with whistle? secondly, there is a thread on YO Momma. Search for it and paste ur stuffs there. I dont know why we dont have a MOD here so that we dont mess up jokes |
Ok oh, the problem be say wen u yab these newbies, dem go just log off Na im make me focus on increasing my family database But if u like am, i go switch to the Ituen of 1970's But come first oh, Na wetin make u no greet me this morning? |
see money !!!! |
That na why me and my wives no fit quarelll |
thats why people like u are not needed here Go to the RECYCLE BIN and interact with ur peer group ![]() |
apology accepted ![]() |
why dont we have a MOD? |
then we should hear no further complaints |
dont worry urself. I get long standing agreement with the MD |
where is ben na? |
another accomplice. More revelations to come |
the boy dey collect free from 69 yr old clemcy |
o boy, if i calculate that money, i go dey tempted to join that church |
wait make i find am |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 300 pages)
