Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 300 pages)
@poster, nice post |
stand |
kayowalemi:I have told u i dont want your sister. How can u mary someone with 2 left legs ![]() |
@Jeovy anybody admiring clemcykul at this present 21st century must be under the influence of stupidity |
Dont worry, Tessy is heavy and in spain for the delivery nightnurse will be next |
Wetin u dey apologise for? ![]() If the kola wan vex, make im chook im head for sand abeg. No be jokes we dey. If he cannot shave his bushy hair and let the sense of humour draft in, he's on his own |
@Emma Give us some mature yabs and not those ones we used back in the 80s Like this: Emma, If dem leave you, you go fix Alloy wheels for wheelbarrow |
I need to speak with my head of defence before i can allow any intruder in |
better cos u know say small children matter fit put u inside trouble. see R.kelly for example |
This na abomination!!! Did u know that it is a blessing for the owner of the house, if the chief looks for the daughter's/sister's hand in marriage? |
My sister, I hear say as u get admission, its a pre-requisite that u buy ur own gun especially those reading Ph.D in Security and Safety courses |
jaymobb:U know tht i and my great grand father look alike |
Ben n Jaymobb, una talk true abeg, esp with that bling bling on his ears. Our girls don trip die for the guy |
@Poster, If u like this camera phone, i can send it to you anyway, anywhere you want
|
@Sincity U be second-class idiot. OK |
If u like, trust him when u guys are alone in ur room |
I am yet to see the girl who hates this gentleman |
See small jaymobb oh U no know who ya chief be again? If no be the fact say i get eye for your sister ans my 4th wife, I for don banish u |
that granpapa too lazy oh |
the small boy don auto-turn to ATM |
[size=18pt]Na me be this Equilibrum, u don start war oh. Make i go dig into your past |
u go soon receive slap |
if u allow jaymobb survive, im go build aquarium and rear goats inside |
See as una dey carry gun play. Una don give these boys employment? |
I hear say saucekid dey burrow loan from bank just to cary girl commot. Im go use im papa house as collateral |
If monopoly no dey, dem go dey play "whot" or "jokers" |
Who the Bleep are u? ![]() Na who u dey make security chief? |
gunpoint:Dont call me PRIVATE again ![]() I'm an Admiral of my own fleet FYI, Tessy is in spain. She's ready to deliver our 3rd child. I chose spain cos they won the European Cup. If it was germany who won, it wlda been her call. SO MUCH MONEY |
I understand, so i no dey vex why u come my school Your nursery school certificate has been confisticated since n ur trying to get it out so that u can complete ur primary school education |
Jaymobb na Jesus class mate na |
so a Bill |
hehehehehe ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 300 pages)