Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 300 pages)
at this time of the day, the babe head dey behave like JEOVY own |
My sister, if u see jaymobb when hunger wan kill am b4 my timely interventtion eh. . . .you for talk say the dog na JAYMOBB sef |
Ben, and if u check that church well, na Kola grandpapa get am, come transfer am down the family line |
so na the free cash u dey use do allnight? |
No mind them My brother Ben, na hardship dey make our girls behave like DIE HARD |
so dry I know say you fit fence the whole of your Obalende, put AC inside |
When EQILIBRUM was made the IG of Police, this was his first advert on the issue of National Safety Na wetin concern Gun with Aids?
|
The guy don photocopy and Laminate im life, keep am inside CBN vault |
bad guy he is |
@Ben & Jay Some babes dey find hot kissable lips for romance. Make we invite them? I know say some of our jokes girls go vex cos of the kissing competition |
break in food chain |
Na real super granny |
@all of those laughing Why u dey spoil the poster's chance of getting a fone? ![]() I still dey wait for im response. E be like say the boy don ask Seun do delete im username |
Make una allow the guy abeg Im just finish im PHD for marketing |
God works in a mysterious way |
The girl catch Ben well well I wont be suprised if the girl na Clemcy pikin |
jaymobb:if u like carry am go see pope, leave the babe there Next yr you go see Pope John Paul the 5th for ur house |
Where the heck is that Kola? all im people dey cursed oh ![]() |
nice one poster |
una dey learn how to give unaselves position for Migines Pure Water Factory |
U sure sya no be she take ben goat? |
Some people go begin download dollars in order to change to naira |
Emma, No be u dey use trek (with ur back facing ur destination) everyday along 3rd mainland bridge? |
embarassment |
Well as the Head of Chiefs, Kuvuki Land, i plead that all citizens come out en masse and support me/others for the Gulder Ultimate Search programme The organisers dont know who I am, so it wld be nice if my citizens storm the venue with Placards. I would be very grateful if i see any Kuvukian. ONE PLOT OF LAND FOR EVERY SUPPORTER AT THE VENUE. Thanks Ituen Head, Kuvuki Chief cc: Saucekid - Defense Minister Tufe - High Chief Migines - High Chief Jaymobb - Town Crier BenJay - Mass Mobiliser Other respectful citizens of Kuvuki Land |
If u like, no cover ur bakassi as u hear say na GAY Nowadays, alarms no dey sound twice again |
. . . . . .and na final die be that We go catch am, boil am like dat (with pot open oh - cos me i no like magic), cook am (pot must open too). |
No That was him celebrating his 7th birthday |
See the adam apple of the Dog reminds me of Jaymobb |
@Equil No problem, but i go suprise you. @Other/hommies Make una no vex say this guy wan burst my ass. Na small tin happen wey the guy wan use me shine. I no say if dem leave una, una go wan destroy the boy. But in the spirit of democracy, i say let him be |
DOnt u know jeovy head dey touch attimes? |
some people dey baff only on sundays? Na wa oh E get person wey siddon in front of me for church, with head full of ringworms and eczema. They guy come get small tribal mark for face. Wen i wan peep wetin im dey hold, i just see something we dey like KOLA. . . . . . . Abeg ask kolayemmi which church im go last sunday? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 300 pages)