₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,496 members, 8,445,746 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 01:12 PM

Toggle theme

Ituen's Posts

Nairaland ForumItuen's ProfileItuen's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 300 pages)

Jokes EtcRe: Ways To Turn Down Unwanted Men ! by ituen(m): 6:22am On Jun 29, 2008
See how this girls wan fall our hand.
Jokes EtcRe: "yarb" Me(if U Can) by ituen(m): 6:21am On Jun 29, 2008
all of una mumu don ripe
Jokes EtcRe: Burnt Ears by ituen(m): 6:19am On Jun 29, 2008
gunpoint:
question. . . .

wetin tufe 4 burn if to say pesin call a 3rd time??
After the 1st n 2nd time, tufe go dey vex, so during the 3rd time, im go wan look the fone well to see the person wey call am.
Jokes EtcRe: Try It, You'd Lyk It. . . . . by ituen(m): 6:13am On Jun 29, 2008
kene 20:
@ poster
I never knew we have a psycho in d house. Anyway, u have gotten an attention n I now know that an idiot exist here.
At least u fell for it, idiot grin
Jokes EtcRe: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by ituen(m): 6:04am On Jun 29, 2008
[quote author=ben~jay link=topic=145600.msg2432805#msg2432805 date=1214662683]**checks jeovy's head and finds big hole. peeps into the hole**

No wonder this guy keeps yannin dust, nothing dey inside im head.

[sub]*hiss** . . . strolls out.[/sub][/quote]O boy, that verification had awarded you a PhD. you too muc

@Topic
Every body wan donate something. Una never ask where the venue dey?
Jokes EtcRe: Graduation Day @ Ambrose Ali Uni by ituen(m): 6:02am On Jun 29, 2008
lysaa:
hey, that was my schl o, thank God y'all now have an insight to my background angry

now who be that person when dey yarn.? u nor dey fear face? undecided

if u talk I finish u cool tongue
you no dey shame. I know say na you be the 5th person for tha picture wey the face no dey show.
Jokes EtcRe: Girls Population by ituen(m): 6:00am On Jun 29, 2008
the problem is that even if the girls are given free, no one would want the poster
Jokes EtcRe: 3 Days Friday by ituen(m): 5:57am On Jun 29, 2008
una no know say lysaa na pirate?

During raidings, she dey calculate all those nitty gritties
Jokes EtcRe: 7 QUICKIES by ituen(m): 5:56am On Jun 29, 2008
jaymobb:
huh
Na why u dey frown? abi u be the old man?
Jokes EtcRe: They Contradict Each Other: Don't They? by ituen(m): 5:55am On Jun 29, 2008
Move this topic to general section
Jokes EtcRe: Tequila by ituen(m): 5:50am On Jun 29, 2008
clap for urself migines
Jokes EtcRe: Post-jamb Test by ituen(m): 8:59am On Jun 27, 2008
U still get audacity to call my name

I wont be surprised if ur name is the one on that jamb slip
Jokes EtcRe: Lateral Thinking? Lovely Puzzle by ituen(m): 8:48am On Jun 27, 2008
u wey pack all the white hairs join, as u hear puzzle, u just log off
Jokes EtcRe: Wrestling Was My Favourite by ituen(m): 8:44am On Jun 27, 2008
back in those days wen u still crawled looking for breast milk
Jokes EtcRe: Mind Ur Language! by ituen(m): 8:44am On Jun 27, 2008
Jaymobb na bob marley uncle
Jokes EtcRe: what do bank and a woman have in common? by ituen(m): 8:39am On Jun 27, 2008
remove ur hand from my godzilla angry angry angry angry angry

na there my pocket dey?
Jokes EtcRe: On D Street Of London by ituen(m): 8:38am On Jun 27, 2008
Ok

make sure u wash his clothes, plates, cars, sweep the floor, cook etc

When ur done, you resume ur post at the gateman's house
Jokes EtcRe: 7 QUICKIES by ituen(m): 8:36am On Jun 27, 2008
leave oh, clemcy breast na airbag. No need for iron bra
Jokes EtcRe: Soccer Coach by ituen(m): 8:34am On Jun 27, 2008
oya fire down.

remove your weavon so that u can think well
Jokes EtcRe: Graduation Day @ Ambrose Ali Uni by ituen(m): 8:26am On Jun 27, 2008
jaymob,

no matter how u try to hide from the world, i go recognise you. remember ur favourite colour is blue
Jokes EtcRe: Graduation Day @ Ambrose Ali Uni by ituen(m): 8:23am On Jun 27, 2008
jaymobb:
ituen i no see certificate 4 their hand o angry

u sure say u no dey inside this picture
No my set na last year.

You no see that "tin" for their hand? Dem dey call am certificate.

By the time dem burst enter ur office with the certificate, you must comply
Jokes EtcRe: It Could Happen…: by ituen(op): 8:22am On Jun 27, 2008
LAWD!!!!

una don finish me for here oh grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

Na only 5 we wan born na

After that, i can draw up a timetable for nitenurse
Jokes EtcRe: Cheap Pick Ups by ituen(m): 8:18am On Jun 27, 2008
One of the best jokes from ennyluv
Jokes EtcRe: I Think, I'm About To Have A Wife by ituen(m): 8:18am On Jun 27, 2008
This is absolutely smashing. I wonder why people have seen or replied this joke
Jokes EtcRe: What Is The Koko? by ituen(m): 8:10am On Jun 27, 2008
Some people just dont know when to post or hw to get recognition
Jokes EtcRe: Soccer Coach by ituen(m): 8:09am On Jun 27, 2008
can anyone prove the answer is wrong? grin grin
Jokes EtcRe: On D Street Of London by ituen(m): 8:03am On Jun 27, 2008
hey babe,

wetin u dey do for admin office? you don dey service se**n?
Jokes EtcRe: what do bank and a woman have in common? by ituen(m): 7:51am On Jun 27, 2008
As i old reach for this forum , u still dey ask me for money?

No come dabaru me for here oh
Jokes EtcRe: 'how Did The Human Race Appear? by ituen(m): 7:50am On Jun 27, 2008
No wonder bill gates sabi something
Jokes EtcRe: Chinese Detective by ituen(m): 7:48am On Jun 27, 2008
princeyomi:
Hi watz up, my name is Prince oriyomi by name, am from Nigeria and i m proud of whom i am and where i come from. i came across ya profile and would love to know u more, be your friend and see if it,s leads to something else, do u have msn chat id or yahoo? if yes get back to me with any so we can start chatting and get to know more about each other and if u don't mind get back to me with your phone number as well, a word from u would be nice, honest does it all,
Havent u guys noticed that the post wasnt directed to anyone
Jokes EtcRe: Wrestling Was My Favourite by ituen(m): 7:47am On Jun 27, 2008
See wetin wrestling dey cause

I'm sure the guy watch the wresting for black n white TV
Jokes EtcRe: Couple by ituen(m): 7:09am On Jun 27, 2008
Clem grin grin grin grin grin grin


No kill person pikin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 300 pages)