Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 300 pages)
My sister, tell them oh |
I cant remember anyone needing you ![]() |
well a rotten small pea inside a brain can create grey matter |
NO blame them, Na free basic education wey fashola ben introduce na im u see massive exodus to unilag |
baby, Na the boy first suggest say im wan put im pix for NLD |
Chaii since the guy fall, make we pospone the award ceremony na. Oya, audience, you guys can go home now. when olulu learns how to walk perfectly, then we will resume the awards |
you dey craze oh ![]() |
Yes oh Kronky the la'kronkristopher |
Let us arrange a contingency so that we go visit the gil mama in order to introduce our brother, showbobo |
U for complete am say: 1. OBJ dey sleep wth u for ur bed 2. George bush is jealous of the relationship |
Na wetin dey do our boys these days? |
Goood one baby, So na so Olulu dey fear reach sotay im bla bla dey respond too I wonder how Gilgee or saucekid would feel they were on that chair |
Olulu, U dey laff ![]() Why dont u try adding the dog feaces to your body na? |
We the officials of The NOBEL ACADEMY have decided to confer the award of NOBEL PRIZE IN COPY & PASTE to OLULU |
All of una wey dey reply this thread, una go tell me whether una village send una go school to READ BOOK or to ADMIRE BORROW-POSE niggahz ![]() |
Na who tell you say na the only method be dat? GOd meant that you shld be mathematicians and accountants. Na una carrot-sized brain dey decieve una say na bla bla |
from the same step-mother |
showbobo, stop playhating. YOU ARE IN LOVE ![]() |
young man, if u wanna come you gotta fufill these . . . . . https://www.nairaland.com/nigeria/topic-126646.0.html |
young man gunpoint ![]() where have u been these days? hp u aint planning a coup? |
. . . . . and spills grey matter in the process |
Na wa. Na where the groovins dey na? |
nw who is sucka? |
Rebel baby, yea i noticed that too but the general scheme was to make us laugh. i believe no naija person wld wanna smear his image. Infact, i dey campaign for obama in my own village sef. here is the difference. the yellow spot indicates the doctored area.
|
then go and sleep. To read am no be by force ![]() good night and sleep tite |
some of them are true |
No wonder we still dey backwards WE TOO DREAM!! |
old bt nice |
chai, this my wife get sense well well |
we gotta clap for him |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 300 pages)