Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 300 pages)
who ressurectinho this dead thraedinho |
Quentin, sharaaaaappppppppppppp elders dey talk, you listen |
migines, na where u go since? na who give segun right to hold national broadcast? na sam milla dey cause all these problems |
Why are these hungry men tryin to make life difficult for me? Cant dey leave tessy alone. @Clem now u don divorce Migines, u wan come wreck my own. More sand snad to ur elbows |
dont mind them meanwhile none of them don even hear her voice b4 talk less of seeing her |
abeg no open dat mouth oh make i pass commot from NLD b4 u do so |
let us join hands together to ban the poster na keyboard type am oh |
good response tufe |
this piece is tight to the extent that those who dont understand english dey happy sef |
Gilgee, na true? come clear ur name oh |
clem gladly recieves her new name and publishes it on the dailies |
aristole:Well, its all said and done |
Ok Chief, Fireee down. I will check you 9 months later ![]() |
clemcykul:Clemcy, e be like say u sabi buy trouble for anoda person |
Tufe my fellow chief Atttimes small boys with big minds na im we dey groom to become the next warriors of our village. If the guy pass boundary, you know wetin go happen to am na |
this is nice |
Bluffs. Gilgee, for ur mind, u don impress those small girls abi Make i see ur face when the tin happen true true |
da boi, person don showcase anoda thread like this b4. this ur kain format no dey work well |
n people like u will keep on getting decieved |
Sammy, thak God say u don come. We were just deliberating on your case. Can you confirm if all wat we have been discussing is true? Clear ur name now |
hehehehe ![]() |
Are u a blonde, Clem? |
na wa oh wetin be lamaoso? |
Clemcy too beg |
that pant must be filthy for it to affect him |
heehehe ![]() |
Olulu, i support u. Clemcy na NLD prostitute |
xteristics of UFO specimens |
Most of my time is spent offshore on a platform Now we use helicopters as transport medium to the platform (usually called rigs). Wen we get there, we make a report to the transport/logistics officer of our arrival and we get what we need in order to get settled. ON the platform, we usually have our accomodation, workspace, relaxation spots in place. The location is on the high seas (usually called deep offshore). The platform is supported on column(beams) which are driven straight into the ocean bed. Usually, the beams are made to be flexible so that it can respond to the movements caused by high tidal wavs of the ocean. during the day, we work below decks and go for lunch breaks. After work, we retire for the day and also go for dinner. Then we also visit the relaxation spots for games like billards, table teniss etc. Its fun there but its risky because when u look around you, your only friends are SHARKS!!!!!!!! MORE TO COME LATER
|
we dey wait na |
lets hope rebel lady is ok |
u wan carry gun? for us to laff again? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 300 pages)