Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 300 pages)
See how the shape of ur head dey affect ur thinking. Cos u get spherical head, na so so UFO u dey imagine |
How u go ask such question? If the tongue slap each cheek, no be clap be that |
As for me, I go call all my wives and have a nice family conference with correct uninterrupted bla bla to crown it up. On the last day b4 i go, i will put MAGUN for their body. ANY1 HAS QUALMS WITH THAT ![]() ![]() ? |
This is kronky
|
una know say me no dey lie |
Na where una go jerk this thread from ![]() Una be archivists? |
*shoots whoever is the messenger of that message and orders Sam milla to my palace to answer questions in front of I and saucekid (he must be kneeling down or else . . . . )* |
make u use horsewhip mixed with koboko. make we see where that demon go run enter |
jaymobb, wetin u dey carry ur time do? remeber that ur just 6yrs old and dont have responsibilities at all except sleep, eat, play and go to school |
It is really not ok with her oh |
and that tripping was purposely done by clem |
If i can undestand sacuekid's subtraction, it means that instead of "shooting in" he decides to "throw it" away any dirty minds in da house ![]() |
Ok, but you for give her some Mary Kay so that she for leave ur bag |
Clem eyesight dey like the under of Coca-cola bottle |
was posted under nairaland general topic well its still nice to me |
hehehehehehehehe ![]() |
stanP, u dey try well well |
wat a silly way to propose. is she dat cheap? |
that pant wey u dey dey affect u |
aristole, dis-include me oh |
do u really want me to do dat? |
na so th boy go dey hurry to post eim ugly pix |
this nite school wey u go affect you bad bad |
my broda, we dey go back to the thread Q: What is the definition of gross ignorance? A: 144 blondes. |
Origin, as dem sack u as gatewoman, na which other job u want? |
baba saucy |
nightnurse reads the message from ituen's laptop Shouts: ituen come and see this mugu Baby, E be like say some people don dey see vision. |
Na which award u wan give me? U go formulate ne one? |
FMK, U must be silly enof to fall mugu for that kain girl. abi na for night she razzle you? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 300 pages)

