Jacko1's Posts
Nairaland Forum › Jacko1's Profile › Jacko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 51 pages)
Yoruba no fit marry ibo na.... E no fot wprk She will marry one femi... Kola.... Or seun.... |
Family just got rich off this girl They knew she dying This na pure scam I just hope devil will poison their mind sotey dey fight over the money and public knows This is pure scam Rip to the gal..... But she lied for her family dahs all i know |
How does this benefit nigeria Dangote dashing money to arsenal Now you to west ham How does this benefit nigeria |
Kachikwu Which one are you sef Minister of petroleum is buhari Nnpc chairman one daura man Which one r u..... Abeg go siddon somwer jor |
Nice do u buy the phones Or carefully test them from sellers Still real cool With time you will be a go to professional in buying phones Just dont let the companies feel u spoiling their market and sue u sha hehe Big ups |
Supported Its not too harsh She need to fall in line But just pray she no kokonumi u wen una marry sotey u no go dey see the disrespect again hhehe |
mbhs139:What are u saying huh You know economics shey but we faring better than only venezuela Dude shut da hell up..... You knw nothing Your fellow afonjas r having deir eyes cleared Tomoro wen buhari regime hit u..... U sef go change mouth A whole imf..... Then u professor emeritus Abeg go siddon Countries dat follow imf model like france... Germany Wher are dey today... Look at u professor emeritus She is right...... She is better than stoop low to argue wif som1 like u Am ready for u lubbish |
Ohhhhhhhhhhhhhhhh allah akbar Ohhhhh allah who teach dis man economics You sabi economics see our economy ehn Afonjas hope una happy.... Voting dis nansense man to power |
Afonjas Eyah.... Lagos una dey use make nonsense mouth up and down Evrywer.... Water pump No drainage system No gas pipsline system Dat is wat makes a city......utilities dat can be billed No phone or internet sysytem dat runs into evry1 house Lagos.... Lagos.... Lagos Making noise up and down Sha dey say in land of blind...... One eye na king Before lagos go reach som cities like accra or cairo ehn hehe |
D only ppl dis economy favor na 1. Politicians 2. Celebrities 3. Pastors 4. Me dat ma bros is sending 100 dollar monthly.. D guy need make am 200 dollar make i go find merxy aigbe pikin |
Buhari see what you causing Nairaland no hot again No money to browse Sha nice clapback Pride comes b4 a fall Just cos timi marry.... Singing songs dat wil neva get in ma playlist... Making money he feels he an authority on subject matters Again am just making second page anyhow.... Fear dey catch me oh |
Now dats some crap Why shld obama be an afonja A south west fuccccccker did dis Sha na only wishful thinkin so he is free to wish away The day e happen ..... Den il give a rat assssss |
Who d afonja epp |
herzern:Afonjas talkin from other side of their mouth as usual No be una vote am in firstplace lubbish Sha me am happy let it fall sotey wen ma big bro for usa send me 100dollar i cash out 40k.... Himagine Maybe next month sha.... Cos dis month i collect 35k walai E be lik say dis bros go start to send me 200dollar oh Chisos..... Hinfact dat kind money i fit date omotola pikin |
Na him luck He has shown he is a sociopath and possible psychopath Let him continue |
All the whole husband and wife quanta na igando dem just dey go E make sense to read marriage law base fo igando |
Dis boy head no dry for skoool at all Instead of omotola to make him cool down first Get a degree den enta entertainment Sha wah do I knw |
Abeg abeg abeg abeg Aprreciate wetin Naira fall I lik wen ma uncle dey send me 200 dollar i dey collect 70k for moneygram Na bank salary be dat..... Naira respect ursef and fall oh biko |
People dey suffer Wat will push somebody to giv up 6 year old child as househelp Wat can a 6 year old even do sef.... 9ja sha |
Pastor wey don turn liar I go slap una with all dis nonsense lie Una talk pass Naruto sef wey get talknojutsu lubbish |
Swear dey work Nothing jor.... stop naivety If u suspect her of cheating divorce her and be gone Wat if she settle the babalawo n he makes the charm harmless Babalawo sef na hungry man shey u knw Rubbish ancient mentality our men have Na only swear |
Just imagine losing to a dive Look at the expression on her face sef She knows she was being unfair and mischievous It's cos computers calculate such things If it were humans... der is no way she won I thought it's ur head or leg only that is even allowed to cross the line Very full of mischief.... thank goodness Allison Felix has golds already.... and she will definitely win the 4 x 400 relay |
Unless 9ja have gang now in is prisons Get ready for your behind to go from o. To O |
MadCow1:Who do you think are building houses in badagry/ojo axis... Ibos Look we r stil the ones who are silly The so called mansions Ibos build in the east is just aesthetic... they visit just once a year ... rest of the year na lizard dey live inside R u saying an alaba or balogun cannot thrive in aba or Anambra If such markets wer in the east imagine wat income wil be generated by our state govt We have monopoly on many commodities Plumbing....clothes. ..computer... electronics... electrical....spare parts..... I can beat ma chest that f these market s relocate to east.... Nigerians wil stil be forced to come to east and trade der Sha wat am I ranting for.... it's just wishful thinking .... we wil continue to be marginalised and play fools in this country But me am stopping all this Any investment am having wil be in the east... feel free to join me umunna |
Whether na calabar boy Yoruba in disguise Ibo person talk this thing he said the damn truth No other tribe goes to another man land and invest as if it's their birthplace lik Ibos How many Industries have been built outside ibo land Nigeria is a country that can never surprise me One day agberos wil burn down say alaba and balogun and Ibos will be fightin over it Do they have the right to fight over confiscation of say alaba... Westminster or balogun trade fair.... hell no cos it is not their land Lagos has even tried for we Ibos cos I knw wat I saw in eziiobodo futo.... villagers killed a student and wen students protested still went ahead to loot evryfin students owned... this is ibo to ibo oh Ibos need to change their mentality and start investing at home... start being involved at home and not be viewing their own fatherland lik one enclave and local ppl.... in fact am ashamed to have eva looked down on ma brothers frm the east as local champion To me this piece is the truth as we Ibos have lost bearing... no wonder we are the asslickers of nigeria because we don't even know our priority The most illiterate Hausa man has more sense than professional ibo man in Lagos cos dat Hausa man... 5 kobo he makes goes back home... but we just pay heavy tax to Lagos and stil take poo frm lagos |
Nigeria half tire me Av tire The only good thing this govt has achieved is that naira have fall If person send you 100 dollars thru moneygram you know wetin e be.... almost 35000 naira walai talahi If them send you 100 pounds Chisosssss Chlist Thank Jah say ma big bros dey obodo USA... If not how person for survive this bihari regime |
See the dirty white horse Which stable groom the horse sef |
So zimbabwe gals dey possessive like dis Thank goodness i free dat winch 1 wey dey trip for me |
Ehn wat am i hearing Abeg abeg make e no improve oh abeg abeg Dis one ma big uncle in obodo america is sending me 200 dollars per month.... I lik wen i change it and i see over 60k...... Abeg abeg naira respect ursef and fall |
So second largest employers in lagos are into criminal activités Yes extortion...intimidation....cabal abi syndication.... Assault....thuggery.....battery those arre all crimes..... In civilsed societies like nearby ghana for eg these cannot happen Later people will open their smelly western mouth amd make noise they are sophristicated Tout is not a vice to una shey.....lubbish set of tribalist Local champions lubbish |
As usual i know it from the west most sophristicated part of 9ja But seriusly this is just sick 18 month old girl come on Senate wat do u guys do in ur office sef I know you see paedophilia as a sensitive zone But you can pass a bill on child molestation at least Deter this ppl.... Til buhari grandchild is molestes b4 una go get sense |
She needs to get it outta her system Knew this would happen But her younger sis different Dat one will be goody goody Malia get it out ur system..... Cos this wild life style of you take it to college it wont pay You are gonna taint ir dad legacy as paparazzi will follow u lik fly on shit Nt lik i even lik the useless obama Go trump |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 51 pages)

The Jews are like MTN, everywhere you go..