Jacko1's Posts
Nairaland Forum › Jacko1's Profile › Jacko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 51 pages)
Me i do not know about others oh But this kain stuff of mentioning ma namee after we estranged..... Nothin on earth vex me pass am.... Infact such thing can scata ma head Guess am childish..... Hehe |
Some ppl do not know wat to use money and do If u like giv them 10 million Wat i can do with 2.7million now |
We wey don dey insult b7hari sinc time immemorial Una eye just dey open Bubu is just a nnama He need beta cane |
Stupid man Govt contracts no favor ibo man Do i fil for him hell no |
People and stuny Their life If i was at the wedding i will just be munching my food Afterall na food carry me come |
Useless lap dog Next year it will happen again and ul claim wat again Useless lap dog |
Person wey don jaboh..... She is no longet a contestant I said it b4 she is just a rookie I knw som ppl wud hav bothered to quote me I hav 190 unread mentions and I do not intend seeing wahs dere Next olympic let her improve if not lubbish |
Did she tell you to publicise her ehn op Just bringing unnecessary attention to ur sister Wen she start collecting.... Post it on nairaland as well oh |
If you get money ypu fit do law Ppl dey find money now and also this buhari govt corrupt die Dey will handle it like admissions padding hehe |
But i thought most of our guys play in the usa Do they just forget their training wen olympic start And wher dat useless victor oladipo You knw you can never make usa team Instead of you to experience olympics and play for nigeria Imagine if we had victor oladipo and jahlil okafor in our ranks Der are many ppl born in usa representing theor parents country One belarus gal did so..... But nigeria fowl See all the nigerians running for gb |
Okey bakassi Why are you not there with her Because you are using sugar daddy and turn all our ladies head You want to be enjoying in 9ja...... No worry |
everybody saying congrats congrats The gal was so dumb to me Taking the race like a sprint wen ot was long distance Typical 9ja mentality She get luck she qualify If anoda european country was in her heat..... She for jaboo I see her bot making it past quarterfinals Let her forget this olympic and prepare for nezt one to me |
You ppl in d north that used to see 1500 a day under gej Seeing 250 now under buhari still say that you will not take blah blah See wat listening to radip have cause I cant blame you sha Even bubu listens to radio.....lubbish |
Lubbish is he the only 1 Sha i understand since him and seun and lala and mynd from same region thats y dis is front page news |
If i was a sniper ehn Wetin buhari brains for see Stil i blame southwest..... Real afonjas If only 60% of dem voted pdp all this no for happen Nigeria is among three worst economies in the world Transocean has laid off all their staffs Shell is askin demself wat dey r stil doin in 9ja If all these oil companies leave trust me ther will be total collapse pf nigeria And to think oil sellls for 50 dollar per barrel now Apc is dat not gud enuf to turn nigeria arund Til tomoro ur stil hunting phantom money Nigerians dont give an asssss bout stolen money Money dat u apc wil stil share Stpp the sufferin and crime men Fine gals now wil sleep wit u fo chop money now sef Lubbish |
iys better for nigerians abroad to marry nigerian gals abroad She knows how things go on over ther Carry gal frm naija to abroad(usually those village ones) their eye will open So wud u prefer ro marry som1 and his eye open.... They start exploring things on ur head Or marry the one dat her eye os already opens.... Dont need no drama and just wanna have her nigerian home abroad |
Chai tracksuit to olympic Walai i for no come out oh See hand falling Just imagine how ppl will look at them Oh .... I see you guys wearing puma Dat means if say dem no get track na multicolor we for wear This buhari govt ehn....u ppl weldone for voting him |
Buhari send say una wear tracksuit hehe..... Nigeria is funny But buhari makes d silliness annoying All of una wey vote buhari..... Una lighting dey do situp |
Let hwr not use the range rover and pick me up oh |
Statement os neither here nor there rubbish |
You wan date dat babe wey buold like man Instead of make u follow soft baby |
Either say CIA is active in nigeria Or CIA is active in nigeria and have snitches In betweeb wat il give to bw a CIA snitch/asset I go so open buhari regime nyash ehn I hate buhari lik small pikin hate agbo jedi |
Lubbish Celebrating mediocrity Why did he not put his calculations as well |
as usual na al jazeera go everly carry this news I remeber the first time i knew al jazeera.... I was lik why is cnn and bbc always showing their footage wen ever osama in ladrn talkin I was lik is it an al queda news station Al jazeera ehn.... Even if muslims blow up a continent and all the ppl die.... Dey will still paint the situation as anti-muslim Very very biased news network..... To the french no oh.... Dont ban mosques oh abeg.....dont stop funding pls Muslims have u guys by the balls.... They want to finally have you sucking their dickkkkk..... So pls no get sense |
Either nairaland is not current or APC members are jobless This is old news He delivered this speech at a tedx conference Before he marry him new nyarinya sef Stale news Tell us somein new |
Is he under Adeboye so he is free to do wht he wants If you under Adeboye and a minister.... You do what adeboye wants Lets stop this hypocrisy..... All pastors tell members how to live thwir life then a whole general overseer cannot Small church go dey tell members come church 5am.... No one leav til 4pm..... U ppl no see that one.... Its wat daddy is now saying.... Dahs giving u headache The day keeping or not keepin beards will deny som1 heaven then we can argue that Adeboye is wrong |
My goodness Please whatever did daddy do to this woman What did he deny her All d insult this woman has been heapin on him he has never responded From the bottom of her stomach she hate this man but why Ah ah ah Daddy humble die i swear Make she try am with Bishop Oyedepo or Olukoya If she will not die by fire ehn |
as i saw the name.... Ikorodu Hw can you forget towel inside person Who knows what else they forget This is rubbish |
Gud Wish it was those useless backward ihiagwa and eziobodo ppl dem burn Jist be lik say dem no get big man for there |
Stalemate Neither here nor there tribe E pain me sha |
You can be 26 years and watched all those You can be 8 years wen sesame street was reigning These cartoons lost vogue once DBN entered with little mermaid and alladdin Also wen AIT start to show beauty n beast Cos voltron.... Super ted and dodo frm outta space was stil showung as at 1995 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 51 pages)