Jacko1's Posts
Nairaland Forum › Jacko1's Profile › Jacko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 51 pages)
I know that region very well The topography The soil The vegetation Its southwest Nice one from dem Op u geh sense shey.... Y u no post the state wey e happen Only one tribe is capable of pulling this off Great awolowo tribe |
Falz tha bad guy Kwantinu to car wash No aeroplane wash sef Men r lickin her and she is blushing You save her frm kidnappers You carry her free fo car You collect hinsult frm d mama Infact kwantinu deathstar washing |
She get sense First look you will easily ignore the watch as beeing ordinary Omo but if not for this expose.... Who fo believe Kwantinu Wife of everybody and no one |
Which day Osinbanjo go travel outside sef If buhari hear say comon antartica e dey happen.... Pium he is der Buhari e no gud oh..... Allow osinbanjo travel outside even if na cameroon |
Aunty linda I want to leav dis goddamn country n study abroad for 3 years Sponsor me.... Walai before i go..... We go marry hehe Il giv u belle sharp sharp Il study for 3 years come back wen buhari lose 2019 Aunty Linda na husband i be oh.... Reason ma proposal |
Nigha probably gay Jus saying |
enchantedone:Eyah so ur school encourages plaigiarism....smh Also how does this sound..... Like obama said bla bla bla Stop being a zombie.... See things for what they are |
Buhari is the newwest fool in town I mean.... His comedy make sense pass akpororo sef Seems il start going to all his functions just to lmao |
7 for jonathan regime be lik ssay you get 8 pikin 7 in this buhari regime na die.... That one be lik say u get full football team |
I saw this post like 4 days ago If i knw say na thia kain thing dey carry person go front page.... I for dey post am na ![]() |
Matter of fact think about it Dammy krane is very smart with this move Davido will spend more on him than 2face eva would Dammy knows davido is a cashcow Nigga tryna get paid He will get free jewelry Free trips to the Usa Free booze in clubs Comon dammy d winner here.... Cos it will take at least a year b4 davido pressure him on single And he going in as his biggest artiste jus like dat |
Car make Car make Car make Car make Am dying to know the car make |
Phone freaks Its cos of ppl lik dem we have london used abi na belgium Continue buying abeg... If nt how we go take see iphone 6 hehe |
bankers go befin thief money hanyhow Beside bankin needs to restrategize During our jonathan boom period banks employed evry1 I mean evry1 includin me wey study chemical engr Did i knw anyfin bout bankin Bleep no... Til now what is futures.... Derivatives ..... Credit bla bla Nigerian banks do not need more than 20 ppl per branch.... Anyfin more than that they throwing money |
Where blessing irabor the barber wey dey do all the publicity for such shows Barber wey dey pull strings |
Hell no.... Kid dont look like wizzy Let her go on that game show u aint d daddy Ul see wizkid break dance |
There is a downside to incognito browsing Infact downside is more to me Som1 like me dat has username and password to some sites where i cant remember my password What will happen if not for google chrome always saving ma password Solution.... Never save your card info on google chrome Stop. Going to porn sites or dedicate one browser solely for porn sites Only insecure ppl with somein to hide will do incognito browsing Wat is even d ish wif porn sites.... We adults fo cryin out loud Nigeria somtimes |
God forbid Expect serious famine in UN Which nation is dat sef See this evil ppl sha |
Chai wich kain president be this nitori Olorun Which kain nnama be dis The big grammar sef no twist him tongue Lef us ve fatriotic and porget zhe fettiness...m Chai.... Buhari... Buhari.... Jus die abeg |
Was she not wearing worse than this when she was married We too complain for 9ja Tiwa cut ur head n give to us so we will let u rest Abeggi In between.... I need hit tiwa up.... The mood she is.... I fit collect even first base |
He heard he got chlymdia... Hiv n oda stuff frm u.... Took his life..... Sha rip to the man |
If say firstbank do me this one say sorry you need to write test to keep ur job I fo draw onasanya fat head Otudeko Chai dat oda nigbati guy dat his name start with F and submit to them saying I dont giv a Bleep bout ur job.... Sack me please Ba now i no for dey owe dem money wey dey accumulate interest |
ok ok seriusly Why shld a number 2 citizen be paying homage at all Only in nigeria we see such He put you in power no doubt But this picture.... Shows you all his puppets His house for crying out loud Why not say a hotel Am just confused This is sad Yorubas will never see anyfin cos hey Yoruba Yoruba all thru So osinbanjo wil stil be doing this if he wer president Screw change men Na 9ja we dey |
Asaba here i come |
Nigerian pytha Extinct 2018 Reason: killed because of trying to make nairaland frontpage Culprit: lalasticlala always promoting dead snakes |
Stupid move Very stupid That is a felony young man Just dat no law in nigeria No court outside will ever pardon u for knowingly admitting to felony Just hope u r not blacklisted and unable to gain admission anywer |
So that means if that useless firstbank had sacked me.... I wont be owing dem 88k If say i knw e for be lik dis i fo stil dey firstbank Then come to work 3 times a week Make i hear say ma name no dey among first ppl dem go sack Now am owing 88k that had been accumulating interest Rubbish bastard firstbank |
Dont tell me that in thia album we will be hearing songs that came out before he even won headies If so.... That is a big ripoff |
Next time anyone say he killin menon twitter am takin it serius |
Ah boko haram i use God beg una Capture am.... Abeg capture am Shey una sef dey feel the recession dat way Capture am abeg |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 51 pages)
