Jacko1's Posts
Nairaland Forum › Jacko1's Profile › Jacko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 51 pages)
Wat Wat Wat Goodness Do they live alone.... If only they had an elder one..... He would have ensured that they allow the fleet dissipate before sleeping So tragic Ekwensu na ru overtime ..odiegwu |
How i have been surviving rhis economy is joining a prayer group that wants that pharaoh buhari to die After each prayer point i feel satisfied But hmmm wonder why its not working |
Yoruba demons in the making These boys una too swag Una too swag Una fo break gals hearts oh ah ah |
The boy is choppin money oh Big man go fit this pikin walai |
Make this game no come 9ja oh Pikachu go dey sambisa forest Or ogun state wher if you just go.... U turn ritual sharp sharp Or ibadan wher dem go just use bad smell finish you Or akure where dem go just rape you |
Denrele See this former gay has change his ways Only you..... Dat can enter the pant pf any gal we dream of..... Stil choose to be doing like mumu |
They should have done the protest in kogi now Its not far at all Thot remi tinubu d christian forgives And has only 80 million in her account..... How is she funding these protests Dino melaye has shook sahara reporters of his back Remi tinubu.... Thos os a lost battle give up b4 melaye goes nuclear on you |
Please who laid the groundwork that this useless fool is smilin When did nigeria start constructing at record pace that a railwat will be constructed within a year You blame the past adminstration for moon coming out late But never give them credit for anything Dats y apc disgusts me |
That thing dey pain walai You wont think of any other stuff thru out dat weekend You will be watching match...... And be seeing ur babe face.... Ul just be lik oh why dis gal no come..... Chai |
The tribe is very obvious But since all the mods and owner of pdualand belong to same tribe i will not talk Am serving one ban If i chop anoda ban.......i fit cry |
No brainer here Divorce his behind Muslim ke....... Abeg leave am....... Him no follow hat hall |
Gals dey enjoy oh Dey enjoy pass even family members You gave 200k to girlfriend Only 80k to sister If they lock u up.... I hop dat galfriend will cook and bring food for you Mumu.... |
Beehshorp:How will you hate your tribe Were u raised by ibo parents at all |
What is lovely in drawing a tyrant You no see Jonathan draw Wen buhari deal with economy finish You go burn this painting In between I want to speak out against the huge bias and injustice meted on ibos here on odualand So seun is tellin me categorically that his moderators can ban me for insulting a tribe..... Yorubas But all manner of insults can be hurled at ibos with impunity abi witout impunity Carry on..... Carry on Wen i find forum Nwanneland.... If u see me for una odualand......ehn..... Knw say i high dat day Lubbish |
All this yoruba tribe dat like raping small girls haba Is it in ur dna No yoruba man wil visit my family cos i no trust any of una |
Chai just use stick cover that seat Put one person one watch Rush bye acid Pour on that creature from hell Omo na full blown cobra no wa sere |
Wizzy you go pay Spousal support Child support Evry suppprt ahhhhh Dis babe just got her meal ticket |
Anne idibia is Dickwhipped A scenario wen the woman ljke the D so much it reformats her brain |
This naira crashing or appreciating. Can confuse person Crash against dollar is a gud thing right |
At all at all na im bad pass Mother of a legend Fil for her |
Many ppl on nairaland saying stay in 9ja They enviois to me Stay 9ja do wat If they hav ur same opportunity dey will not come to nairaland and seek advice Ppl leav nigeria for us of a to stay illegal wen they wer earnin lik 300k in 9ja Follow nairaland hypocrites at ur own peril Giv me ur illegal visa sef let me port for you.... 9Ja who you epp |
Ul be working and skooling shey Guy go usa Just make sure u skool oh Leav 9ja trust me u wont regret such decision |
How many Ibadan and abeokuta ppl sabi u or have watch star wars.. 1% If na won star jaa.... Awon star ma jaa werey ft foluke ..toyin....odunladr... Now we talkin |
You never know wetin you go use money do thats y Do i crlebrate such hell no |
European groupies for. You wizkid..... No be god |
Sack dem if dey are not pulling their weight 1.2 million na oil and gas dem dey This recession will make many companies have sense Earn what you contribute |
The black one looks sexy My dream gal was marion jones Like athletic black women dont knw y.... They look sexy to me |
I heard that companies that do not sack employees Are slashing salaries by half |
Nigerian banks is the directors enjoying You guys are not making profit but since buhari entered power have been enjoying profit of forex differential Comon who is deceiving who State that part in ur financial report and lets see if profit will not be postee But never ddirectors have seen this goldmine and sunk deir teeth into it. Cbn before this floating market determinant gave you dollar at 199 naira but you sold at never less than 299 Please wher did that money magic too |
Miss usa dat was riggee so one southwest gal win win mtcshew |
Dont know quarter of said celebrities Ladies be cheerful givers Make the most of ur dubai trip Comon dont just go there and say no show hehe |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 51 pages)