|
|
Politics › Re: Crowd Welcomes Sunday Igboho In Ekiti State (Video) by Jayrow08: 3:49pm On Jun 06, 2021 |
Pple no dey go work again ni |
Sports › Re: Moment Sergio Aguero Gifted His N29m Range Rover EVQ To Man City's Kitman (Vid) by Jayrow08: 3:48pm On Jun 06, 2021 |
I never see person wey give wey lack. MBA nnu |
Politics › Re: Governors Akeredolu, Bello mourn TB Joshua by Jayrow08: 12:47pm On Jun 06, 2021 |
ednut1: The so called pastor had a medical condition. Could not heal himself. Christians wake up o. Too many false prophets Be careful! |
Christianity Etc › Re: Six Important Ways To Love God by Jayrow08: 10:48am On Jun 06, 2021 |
I jst love God |
Christianity Etc › Re: Pastor TB Joshua Of Synagogue Church Of All Nations Is Dead by Jayrow08: 6:17am On Jun 06, 2021 |
God have mercy upon ur children I pray unto thee |
Politics › Re: Fact Check: Did Twitter Fund #EndSARS Protests As Lai Claimed? - The Cable by Jayrow08: 5:08pm On Jun 05, 2021 |
If na true nko wetin d hypocrite Lai Mohammed wan do? |
Travel › Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Jayrow08: 5:03pm On Jun 05, 2021 |
SOAG: Drop your WhatsApp Na a/c number I get |
Politics › Re: Twitter Ban: Sheikh Gumi To Buhari 'Be Mature, Accept Criticisms' by Jayrow08: 2:04pm On Jun 05, 2021 |
Na Gumi yarn lyk dis abi e dey scope me |
Christianity Etc › Re: Pastor Adeboye: We Will Not Retreat, We Will Not Surrender, We Will Laugh Last by Jayrow08: 1:25pm On Jun 05, 2021 |
Nword22: Foolish Man, sorry to say this, I don't usually insult pastors but this man is part of the problem today..he supply house boy in aso rock and supported the dead man walking called buhari to spit us,today dogs and baboons are sucking in blood.. I love it..we igbos can fight anyone without fear.. who born you. Be careful! |
Health › Re: Why It’s Dangerous To Start Having Sex Before 16 by Jayrow08: 12:53pm On Jun 05, 2021 |
Hausa! Una dey hear? |
Travel › Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Jayrow08: 12:23am On Jun 05, 2021 |
YngDenzel1: Bro, like how much person go need take enter that Leichestein? Bros, i no go lie u e go cost ooo, Living costs are high. Despite the high living costs, Liectenstein has a zero percent poverty rate. |
Travel › Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Jayrow08: 12:04am On Jun 05, 2021 |
SOAG: Bros how the link to this country be? Na bar na |
Travel › Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Jayrow08: 1:43pm On Jun 04, 2021 |
Nobody dey talk about Leichestein Small but mighty country |
Romance › Re: My New Boyfriend Is Already Hinting For Sex by Jayrow08: 1:39pm On Jun 04, 2021 |
Make she gerrout jor, dem go dey do lyk say dem no lyk to shook meanwhile dem dey collect am steady for another guy hand. |
Sports › Re: Chelsea Extend Thomas Tuchel's Contract To June 2024 by Jayrow08: 1:32pm On Jun 04, 2021 |
Ceasaerius: He's gonna win the quadruple next season.  Until when Man Utd don win am, for now keep dreaming... |
Sports › Re: Chelsea Extend Thomas Tuchel's Contract To June 2024 by Jayrow08: 1:29pm On Jun 04, 2021 |
Person wey dem go sack next season |
Politics › Re: Yoruba Obas In The North Reject Secession, Kick Against Ban On Open Grazing by Jayrow08: 1:26pm On Jun 04, 2021 |
Fear fear people |
Politics › Re: Police Arrest 10 Gunmen In Enugu, Recover Firearms, Ammunition by Jayrow08: 1:18pm On Jun 04, 2021 |
Dem forbid Una to arrest Fulani herdsmen wey dey cause havoc here and there |
Politics › Re: insecurity: FG Sets Up Committee, Moves To Reduce Youths Leaving Nigeria by Jayrow08: 1:13pm On Jun 04, 2021 |
Una children dey here? FG brain don touch |
Politics › Re: Governor Akeredolu Travelled To Thailand To Study Cultivation Of Cannabis by Jayrow08: 11:24am On Jun 04, 2021 |
Legalize it, don't criticize it. |
Politics › Re: Tompolo's Ultimatum: Akpabio Arrives Gbaramatu Kingdom (Pictures) by Jayrow08: 12:28am On Jun 04, 2021 |
See action man abeg If Tompolo dey ur Syd nothing dey pa. |
Politics › Re: Aisha Yesufu To Wike: Your Threat To Kill, Bury IPOB Members Absolute Nonsense by Jayrow08: 4:37pm On Jun 03, 2021 |
Between dis woman and wike I never still know who get mind pass |
Politics › Re: Come Out To Protest On June 12 If You Think You Can—Nigerian Soldier Threatens by Jayrow08: 3:28pm On Jun 03, 2021 |
Abeg make dem leave dis idiot for one room with me, Ah swear dem no go see im body |
Crime › Re: Emmanuel Friday Udofah Wanted For Raping A Minor In Calabar (Photo) by Jayrow08: 2:41pm On Jun 03, 2021 |
Calabar Man wey get Igbo head |
Crime › Re: 50-Year-Old Man Defiles 3-Year-Old & 5-Year-Old Girls In Katsina (Photo) by Jayrow08: 8:14pm On Jun 01, 2021 |
Una nice for dat Syd oo e rape two and d man blood never stain everywhere |
Food › Re: Toba Adedeji Journalist Searches For Wife After Burning 3 Pots Of Food In 2 Days by Jayrow08: 8:11pm On Jun 01, 2021 |
gambia: No be lie  As in ehn.. d guy even burn rubber spoon join |
Sports › Re: Real Madrid Sign Carlo Ancellotti As New Manager by Jayrow08: 8:10pm On Jun 01, 2021 |
Danny50: Na which club u de support self? U suppose know now |
Sports › Re: Real Madrid Sign Carlo Ancellotti As New Manager by Jayrow08: 7:26pm On Jun 01, 2021 |
Danny50: No be 2012 be this bro thing av really change alots. I no won hear dat one oo no b d way Una take win 2012 cup Una say e go happen 2021? Season no far again now, u go know! |
Food › Re: Toba Adedeji Journalist Searches For Wife After Burning 3 Pots Of Food In 2 Days by Jayrow08: 7:21pm On Jun 01, 2021 |
You burn food lyk dis and u dey open teeth. Na deliverance u need |
Politics › Re: Insecurity: Buhari Speaks, To Shock Gunmen, Bandits With Civil War Experience by Jayrow08: 7:19pm On Jun 01, 2021 |
Adeshina! U dey craze |