Jtwest's Posts
Nairaland Forum › Jtwest's Profile › Jtwest's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 37 pages)
HERSLEY:now dat I have seen ur dp, I'll follow u! U get my first to follow award. Big deal like headies lol |
Slowly eating my popcorn as I check dis hersley's dp, art of creativity? Hmmmm d guy wey ask d pant question dey observant gan o, just make sure ur eyes no follow u reach judgment day cos dem fit no allow u enter heaven wit am. |
Lol nonsense! its like asking an headmaster to flog himself. Saraki is just being hypocritical here. |
Carry one of them go ur village and d witches there go be like ehn en.... Dis guy don make am abi.. U know what will happen next |
Dis guy missile na wEapon of mass destruction o, shey d soldiers no go mistake d wife kidney for egg like dis? Go fertilize her kidney. ![]() |
For those criticizing NA, hmmm u see na d situation of our country dey cause am; na cos say some hooligans dey impersonate dey use their uniform commit crime and if u wear cammo in public if robbers attack or fight break out, u will be d 1st target cos u will be seen as a big threat. dats why officers and soldiers no like civilians wearing fatigue. No be mindless shishi dem dey give offenders |
which news I no go read for nairaland? Waiting to see; carpenter nail his hand to an uncompleted building. |
1. D fact dat d guy steps up to snap when he could have dig a hole and hid there or uproot a tree and be using it to cover his face, dat speaks confidence. I like him ![]() 2. People snapped alongside him, greatest love of all according to whitney Houston. Dat speaks......... errhhmmm love noni. Thumbs to d guy and his friends. They made my evening. |
;Dnigerians still dey chop mehmeh? Money dey dis country o, ok @op weyaf heard. But what doesn't cause cancer dese days? Sitting silently in ur bathtub whistling fela song sef dey cause cancer. |
We know how dis works, now dat d perpetrators are long gone, d police will boss in and jump on anybody they find loitering around d area. Won't be surprise that those they will arrest will neither be fulani nor herdsmen, maybe bashiru d tailor and wasiu d mecho will be among. Just wait and see. |
Ehn en so? oau students have been cooking everywhere from time IMO river during protest, but when boys realized say this food no epp, oya house tins. Student never win against management! Never! |
Mama: ehn en so are u and john going out? Op: mama iono what u mean. Mama: una go get married abi Wetin? Op: nooo mama, I am just his side chick. Mama: ohh! Fantastic, papa op! I told u, u should have bought original condom dat day. |
So am Suppose to carry Gen on my head to filling station abi? Katikati somebody arase Should go after fulani herdsmen jor or play wit his stun gun |
As long as dey wear what we make them stand out like a vending machine in d middle of a desert, no problemo. NeVer EvER AgAiN |
As long as dey wear what we make them stand out like a vending machine in d middle of a desert, no problemo. NeVer EvER AgAiNsT |
Hmmmmm Nigeria |
But dis ppl sef, wen dansuki pikin, metuh's cousin and others wey dey steal d money wey suppose dey for all of us dey there una no kidnap them, u dey kidnap DNA twin whom am hearing their name for d first time, wonder if their papa get money to buy origin sef. They should better let them walk, how much dose boys go get |
Shey u know see d hand across his neck and the neck across his hand, wetin u think say dem go dey use poke, pinch, rub and even scrub am for back? All these things dey get side effect, while u think say korebe dello dey dance like say dem dey beat am wit cane for back, na be cos of accumulation of all these kind treatment from babes na and d worst part be say 90% of them get d boy wey buy them ticket somewhere for corner. Aiisshh! |
this is what u turn to when u sit down in palace all day, just sleeping, eating and lol at aunty Linda's blog. |
na because he wan watch d match for 4D and in slow motion too |
Alleluyah ooo, na reverse ministration the pastor use for am, its like telling a lazy man he will die in his sleep and of hunger, then he go work all day and night, avoiding sleep. |
Nawaaaa o my broda, haaaaa! Nawa! But wetin I go do with this information sef? Just passing sha |
Why do telemundo always make it look like wen u kiss ur brain shuts off sef? Ha! sorry o @op dis saraki, senate president talk sef don too much. Still nothing dey happen! But telemundo tho! |
If u distribute fuel for ur wedding, YES otherwise NO |
Chai ! Dis tin long for person wey dey inside bus wey dey sit on top another person lap o |
A man is a man whether fulani, ibo, yoruba so murder na murder, no matter who u epp! |
To dey look @ one person dey stare at him wife na waste of time and mb JAre, wetin we no go read for here. Who staring don epp? |
Larryfest:lol he no go chop again? All d energy wey hin dey use to sit for one spot 10a.m to 6p.m no easy o, moreover dss fit come carry am anytime, he should enjoy toyin's soup while it last |
Wu dis post don epp? This op too like to dey talk naked truth, let's deceive ourselves small na, #genderequality. |
Dino : don't worry, there is still hope but we need to make few calls. Saraki : (in his mind) wetin dis black head guy dey follow me talk? I just hope dey don't find out about d assets in Cambodia, Peru, Bahamas, Trinidad and tobago, amazon too o. Shey toyin go cook soup dis evening sha. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 37 pages)

u are welcome.
this is what u turn to when u sit down in palace all day, just sleeping, eating and lol at aunty Linda's blog.