Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 92 pages)
oya NL'ers,bring ur leg make i wash am with hot water... |
sexkillz: [color=#000030]Which Saturday December 15th, you pathetic liar? We are in March! And December 15 2013 is on a SUNDAY!!!D op dey anoda planet o...no b im fault... |
na u sabi....na naw u r'mba abi? |
chai....i no dey notice all diz tinz o.....i don miss die |
[size=28pt]The mystery behind Mathematics is dat,it deals with determination... Once u determine say u wan knw a particular topic,no matter hw hard d topic iz,u go knw am,even if dem wake u up 4rm ur slip and dem tok say make u kum solve a question 4rm dat particular topic,u no go knw d tym wey u go solve am finish.... Buh if u wan kill ursef,jux tok say u hate mathematics or u hate ur maths teacher.......i swear 2 gawd,dat person iz as gud as dead....[/size] __________________________________ [size=28pt]i r'mba dose dayz when i still dey ss1.....o boi,i hate maths 2 d extent dat,i alwayz fly out of d class through d window when it'z maths period...i did that 4 a complete whole year,when d result came out,i had f9 in mathematics buh d rest of my subjects na distinctions.....d skul had no alternative than 2 stamp 'promoted' on my report sheet buh my papa tok say,4 failing mathematics which was hiz best subject,i'm nothin buh a bastard and i hv 2 repeat d class.....my mum waz lyk,whattttt!....Big Thnks 2 d lovely mum wey God give me o,she pleaded on my behalf 4 complete 2wks b4 my father agree o..... hmmm....i notice some changes in d attitude of my dad buh i dnt care..wot kips flashing in my brain waz d statement he made"u're nothin buh a BASTARD".....anytym wey i r'mba dat statement,e go b as if dem stab me.... One day i dey search 4 sumtin insyd mah bag,i kum see my new general mathematics textbook...."so,na diz book wey dey make my papa 2 dey call me bastard" "wetin dey insyd diz book sef wey i no fit knw"...i said 2 myself.. Dat was hw i got my own determination...i determine within masef dat at all cost,i must knw diz tin..... I promoted 2 ss2 buh i still dey work on ss1 txtbook...right 4rm then,i no dey score 80+,d least wey i alwayz score na 90+.....the tym wey i kum give my papa my result,all i see waz a smile on hiz cheeks...,.hope am no more a bastard,dad? Hey! C'mmon mah boy,u knw i aint mean dat...dem tok say waec and neco maths dey tough....i got mah beautiful A's wey dey dance azonto and etighi all wit ease... Mathematics is d "most simplestest" subject o...dnt get it twisted[/size] |
zeefa: Do I call both families together to resolve it?bros,do dis ASAP |
[size=28pt]lol......keshi came out wit a gud game plan..it'z jux dat d kenyan's came wit a determination of beating d champion of africa,in which dey almost did buh d eagles underrated dem...[/size] |
[size=28pt]dis us mata na serious issue o... I dnt even knw wot 2 say[/size] |
[size=28pt]OP, can u pls tell us d type of cloth we are 2 wear....[/size] |
[size=28pt]mamaT,i dey feel diz ur thread o....notin do u joor[/size] |
[size=28pt]na im sabi o....[/size] |
[size=28pt]nw d tiger iz bak afta so many years in d wood[/size] |
[size=28pt]out of d population wey dey lagos,if dem deport 100,fresh breeze sef go dey.....no b so?[/size] |
Lobatan! [size=28pt]why dem kum qualify gan sef?[/size] |
[size=28pt]I wish all NL'ers hapi celebration in advance[/size] |
Na wa o |
Prof iz on point o |
Tolexander: Happy married life.[size=28pt]bros,dis ur prayer get as e be o[/size] |
Congrat guy |
[size=28pt]still waiting 4 tinubu's reply....o mah brutal gan[/size] |
[size=28pt]buh wait o,wetin all diz old papa still dey find under skirt sef? Make dem free dis tin 4 we young guyz nah....abi wetin u reason say i tok?[/size] |
[size=28pt]everyday iz 4 d thief buh 1 day will surely b 4 d owner.... Hw dem wan take do all d student wey kum dey affected naw?[/size] |
[size=28pt]they are still suspect abi?....owkie,let's wait and see wot apun nxt[/size] |
[size=28pt]hw diz guy kum dey think lyk diz sef.....[/size] |
[size=28pt]sumhw 4ny..[/size] |
[size=28pt]u return bak 2 9ja afta u don travel go kenya,u kum dey form american accent.....#dont dull[/size] [size=28pt]u drive reach mopol checkpoint,d only song wey kum out of ur maut na "E ma dami duro".....#ur own don do[/size] [size=28pt]u b Dj,dem call u say make u kum perform in a wedding ceremony,u kum go dere dey play KAS-"fimi le"......#hope u sabi run pas usain bolt?[/size] [size=28pt]u wan enta bank,u kum dey knock trapdoor......#u b awilo logomba[/size] [size=28pt]u no see ur period,u kum carry touch dey find am.......#u b confirm learner[/size] [size=28pt]u dey insyd mosque,ur fone kum ring and d ringtone na "JESUS IZ A MIGHTY GOD".......#na only baba God fit save u o[/size] [size=28pt]u see oga seun in his range rover sport 2013,u kum dey shout mark zuckerberg......#ur matter no b here o[/size] [size=28pt]u b celebrity,u no see ur name among oscar award winners,u kum dey wait maybe dem go call mata award winner.......#i pray make u no see ur name among hazard award winner o[/size] [size=28pt]u sell all ur shirt and trouser,dat 1 no reach,u sell ur papa hauz,u sell all ur mama wrapper,u kum carry d money take bet say arsenal go lift trophy nxt season.......#trophy ko....guilder ni[/size] abeg make arsenal fanz no vex o,most xpecially anty muki muki ![]() na joking tinz o |
[size=28pt]Lol....mah sista,i knw hw u feel.. I dnt fink NL mods use sum certian criteria b4 putting a thread on a frontpage.... Maybe d moderators in charge of d section in which ur thread is being created aint around at dat particular tym or dey are some hw buzy... Over 1000 threads are being created daily,u'll agree wif me dat it's impossible 2 put evrytin on d frontpage... Jux kip trying nd dnt b suprise if u c ur thread on d frontpage one day ¤cheers¤[/size] |
[size=28pt]diz institutions no wan make person kum dere skul o...[/size] |
[size=28pt]z-zte[/size] |
[size=28pt]Wot a resemblance... If i no knw prof b4 and i kum see diz pix,i go tok say dem b twins[/size] |
jhydebaba: Let's hope he'll be able to score her[size=28pt]who tell u say mah guy no dey score penalty kick?[/size] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 92 pages)
