Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 92 pages)
Chai.....mikel carry im eye go market o.... O boi....see clean babe. |
[size=28pt]bros,i fear dat pastor o...[/size] |
D cartoon wey i knw say NTA dey show na sasame square o |
iamswizz: لقد قلت لك يجب ترجمته؟heeeeeeeee! *runs awt of thread b4 d completion of bomb detonation* |
Oh my my! Nt again.. ![]() |
[size=28pt]lemme confirm 4rm ayo balogun,i knw say im no go lie....[/size] i dey kum o |
Next 2 who? |
Dis her name sef dey fear person |
pheyikemi: Keep taughting bro, anyways itz thought. So if u c a woman, wiv a well tied head gear, nice buba and iro, shoes and bag to match plus an expensive sun shade, jewelleries, and u c a her in socks wiv ds attire, will u wait? And wot would u say abt her dresSing and herself?[size=28pt]i'll say she'z 4rm pakistan...[/size] |
[size=28pt]it'z nt cr7 o...dnt get it twisted,guy[/size] |
Can diz b true? Diz iz d 3rd tym i'm hearing diz newz o... [size=28pt]i refuse 2 believe[/size] |
Hmmm... |
[size=28pt]me sef wan knw.[/size] |
Na only ur mind wey fit help u.... Let ur focus b on ur wify,give her all d pleasure... Retreat evry 3min and do some före-play on ur wife b4 u go bak with full force.. |
[size=28pt]u try [/size] |
[size=28pt]chai....diz gal don dey old o[/size] |
Sumtin dey tell me say diz story na frame up..... |
Mod..wetin apun nah? Thread wey dem don create since jun 11 2012,d tin jux dey arrive FP... Which advice we wan kum give d OP naw? D op last login is jul 18 2012....maybe d guy don hang himsef bcuz of wot apun'd 2 him,who knwz?... |
And if she no kum get confidant nko? Which indicator are we gonna use? |
Chanchit: Why not, for the girl mind na relationship nau. If I come across her one of this days and give her one reason why I could'nt call her, she fit still dull her self and d relationship continues.[size=28pt]m 98% sure say d gal gave u a fake no...hahaha..[/size] |
coogar: see this [size=28pt]mumu![/size][size=28pt]do u realise say na mod u dey follow tok lyk dat??..[/size] @topic....dere iz a yoruba adage which sayz..."if fire dey burn person and e dey also burn person pikin,dat person go first of all remove d fire wey dey im body b4 im go r'mba say im get pikin" if boko boiz tackle SW 2day,dnt let us deceive ourselves,dem go first fight 4 dere lives b4 dem r'mba say dem get family nt 2 tok of SW generally |
Wetin dey apun here? |
Lol....op,is dat wot u call a relationship? |
[size=28pt]Why all of una kum dey beef diz guy... D guy dey ask question maybe dere iz someone lyk him wey dey here and i fink d answer shld b yes or no.... D tin kum suprise me as sum pple kum dey take am personal.....na wa ooo[/size] [size=28pt]@OP....I fit do evrytin wey u listed up dere,even d 1 wey u no fit do sef...buh u no wot?,dere iz no gain in it....doing all dose stuff it'z as if i dey waste mah precious tym... [/size] Am the heartless guy who invite a girl I met in a social network, from where she live to a city I never existed[size=28pt]lol....all i gat 2 say abt diz is dat,baba God dey watch u on plasma tv o.,[/size] [size=28pt]Being a jerk no dey pay person o,mah broda....it'z berra u do sumtin abt it ASAP[/size] ¤chop knuckle bruv¤ |
I still dey wait 4 d tym wey oyinbo babe go lure me,held me hostage and she go kum collect all my energy..... Until den,i comment my reserve.. |
Hehehe....3 sistaz dey send "come and get me" msg.......u switch on ur bluetooth?.... My advice is dat,go out dere,get anoda gal and bring her 2 dat hauz......if dem see u wit anoda babe,dem go free u... And if u tok say u wan date 1 of dem,anything fit apun o... |
Chai.....hw i wish diz guy plays 4 chelsea... Anyway,arsenal iz a good team,i wish him best of luck |
[size=28pt]m so hapi 4 her o...[/size] |
Diz iz bad... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 92 pages)


