Kolaboluv7's Posts
Nairaland Forum › Kolaboluv7's Profile › Kolaboluv7's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Bigredmachine:Oga why are you trying to associate failure with inter Milan..? Abeg if na play make you stop am Nobody wants to associate with failure... conte and his boiz after reading this nonsense you wrote here be like.. Oga you say wetin Abeg..? The god’s has spoken Thank you
|
One is putting on the original while the other is putting on the ordinary one ..Only the wise will understand The god’s has spoken Thank you
|
Another boring holiday as usual joor.. People that doesn’t even know how to spend dey get holiday... Ordinary rice sef person no go see chop ![]() Abeg make nobody tackle me else the kinda thunder wey go fire you na only God go fit help you if you manage survive am.. The god’s has spoken Thank you
|
Righteousness2:He’s not talking about Nigeria my brother.. the man is more concerned about the south west. I love it when people say the truth.. |
White garment church and wonders.. Na you no go no know ohhh.. The only thing I like about this white garment church of a thing na the way they dance and drum, the big big ukwu wey dey dance to the drum and how their girls dey scream and moan when been drilled.. Na so you go dey hear something like brother Joshua jo wo .. ahhh brother Samuel ma pa mi.. ohhh angel Gabriel holy holy ![]() Rest In Peace to the faithful departed Your woli (prophet) has failed you.. Nigeria has failed you.. The god’s has spoken Thank you.. |
The last place you will ever see me I fear who no fear water.. #Eko no go baje insha allah. Amin��� The god’s has spoken Thank you |
Snake thread ![]() I no fit carry last ![]() Thank you |
iampeterben:Mass beating and watch a 10 year old bull mastiff bit off his Dickson.. as we watch in a very joyous mood with enough chilled beers and light up our oshogbo kpoli and watch him die gradually in pieces. #JusticeForHinyUmoren The god’s has spoken Thank you |
setobaba:Amen��� |
What is sweet in drilling a hole that has been drilled before..? He was only happy God saved him from not been drowned ![]() Gods of men this days and lies are like vjay and Dickson.. if you know you know The god’s has spoken Thank you |
My money.. Our money... Everybody should be careful because boiz must cashout with this news... only the wise will understand.. I no get power to begin tell anybody sorry make everybody use him head.. The gods has spoken Thank you. . . . Me after reading this news
|
May the soul of the faithful departed Rest In Peace.. Amen� The gods has spoken Thank you |
You did the right thing joor.. nobody be mumu again. Our mumu don do. Buhari is next.. we move God bless you The gods has spoken Thank you |
nairavsdollars:Oga come and defend your arsenal na.. when i said it earlier you guys taught i was being sentimental. Arsenal na club wey i know pass even the owner.. Since my landlord suffered that shit I’ve vowed that any of child that will support arsenal na the mama go dey pall their school fees.. I no go come they pay school fees for pikin wey decide to support the most useless team in England. When we’ve teams like Man U, Chelsea, man city and Liverpool... Thank you The Gods has spoken |
nairavsdollars:You never qualify yet you the talk of trash.. Trash the villa real first before thinking of trashing Man U. The only team you cannot trust in England is arsenal. Very useless team. To even buy players na war, win league war, oya ordinary win match make person ticket enter na problem.. My landlord almost serve us quick notice because of this useless arsenal the day wey them cut him ticket of 5 millions. If not for God intervention and the prayers and fasting wey I do by now i for don pack go oshogbo go dey smoke weed..
|
Ungun known men abi na unknown men gun or even unmen gun know all i know be say all of them dey carry gun.. Hopefully prayer could solve the level of insecurities in Nigeria. But me and you know say na eye service’s all this god’s of men they do their. Them they pray for their pockets abi na me governor go call make i come pray and i no go come go..? The level of insecurities in Nigeria now don pass wetin prayer fit do. Now na if you do me i do you man and God no go vex. The god’s has spoken Thank you. |
Practice what you preach no be for where this head slammers dey ohhh.. This is all I’ve got to say. Thank you |
aremuforlife:An example of our mumu never do spotted.. To slap you just they hungry me
|
pocohantas:Omo as for me na the the boobs I go blame cos na person wey get big boobs go fit sew this style with her aso ebi So I blame the big boobs.. Thank you |
Hammergirl:In other words how do I convince my family to allow me die before my time. The kind problem wey this virginal people they cause na only God fit find solution. How a mature grown up man go dey reason with him anus they baffles me at times Drop your home address abeg so when you kick bucket abi gallon I go come chop rice.. Make no body blame buhari for this one abeg because this one sef shock am ![]()
|
1Sharon:Only is kind of millionaire will understand.. If na like this the millionaire them they be i jump and pass.. Make i kuku be kobonaire than to be this kind of millionaire
|
Hopefully this will serve as a lesson to other pedophile at large. Baba ijesha right now
|
As for me I’ve forgiven you.. I don’t know about Nigerians.. Cos i can’t associate myself to a cow-tree where nothing seems to work. Woman and lie be like punna and dickson Judgement will start from the women probably in the church.. Go and lie no more |
Politics everywhere If church own no surprise me na bank own go come surprise me..? Make i check my brain sef cos e be like say herdsmen don kidnap am
|
duro4chang:Abeg remove that we from the guilty.. make everybody answer him papa name. Thank you. |
Anything that has to do with north please count me out.. I’ll rather remain an illiterate(happy one) for that matter than embarking on a no return journey.. May the souls of the faithful departed rest in peace..
|
Sai buhari ��� |
Oga mind your business.. if I happen to be that your friend and you come tell me say my wife they yarnsh her boss na the same mind your business i go still tell you. Na who wife help.? |
Spirit husband at work.. if you know you know
|
Bolt/Uber drivers wife after reading this Wife- Honey Husband- yes Wife- wetin i hear so? Husband- wetin you hear? Wife- I just dey hear now say ena won go on strike. Husband- you don hear am already na abi wetin you won still hear again? Wife- if na play make ena just stop am.. Abi april fool don pass na? Husband- April fool dey finish for Nigeria? Landlord- papa chisom papa chisom Husband (papa chisom)- ![]() |
Stingy men association of Nigeria be looking at the generous men association of Nigeria like.. Ena see ena life ![]() Still looking for the kinda problem kpekus will not cause in this con-tree |

