Macdelene's Posts
Nairaland Forum › Macdelene's Profile › Macdelene's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
Nedu haba na? Ave u gone on anoda french leave again? U promised u would stick around. Ooo |
Lol if I be police I go wait make he roll finish with him na.kedness and go grabe him by him joystick to d police station. Nonsense |
claremont: Black women seriously need to embrace crossfit and get rid of the stereotype of being angry, fat layabouts.come pls just get married to a white so that even ur new born baby will be liftin up weight in his crib |
My God I no fit laugh . Woman no gree ooo . Haba she no even allow d husband bodi to cake b4 she no hunting, abi she don dey do am since b4 her husband die. Only God knw wetin kill d man sef. |
It depend on the type . If its a tiny one made of may White gold that is noT shouting it will look cool on the guy but all those big big ones that will make him look like a gay is nt adviceable. |
My dear I feel ur pain. I too have removed three . If u ave removed one and u have anoda one aching all u would want is to remove it to stop d pain but u will be left toothless. My advice is take care of d ones u have left ![]() |
They think say dem dey china wen dem dey rape anyhow. Make the court throw dem into d female wing of prison just for one nite were hungry female dey jor. Abi no be woman dem want . If dem go remain the same. Nonsense |
Glow u are d best. Thanks And loved it all d way... |
Haba glow I can't the upload of episode 29 and 30 ooooo . Pls were are they? |
Father Lord God pls bless me like this in Jesus Name .Amen |
My dearest dearest dearest Glowingscenes ur talent level is off the. Chart . I started reading ur story and was glued to my phone til the midnight abandoning everyother thing. Ur story is the .......mmmmmmmmm.pls pls pls. |
Lol |
My dear some will say is a curse others will say its 'Kama' which one it is don't forget that there is a GOD. No matter hw much u pain u aver inflicted on someone wether male or female find a way of making amends. |
Ijust tire.I just dey wait to hear exploded dicks. ETT |
Ijust tire. |
My dear I feel u but take this from me no matter hw much u plan. Its nt easy for u alone to bare . Aftr birth pls get a job for ur wife closer home. No matter hw small it will help d sanity of the marriage. |
LORD have mercy. This is definately End time Tinz. But wetin make the guy dey laugh sheepishly. Na the boobs he wan give the micr. |
Oluwa o se' |
Rajosh: breaking news! Reports reaching me that Sasha Williams is dead.She died this morning at Ahmadu Bello University Teaching Hospital (ABUTH),as a result of a yet-to-be identified illness. May her soul RIP. stay tuned for more update.. haba I tot the family lives in lagos which time dem come reach Zaria abi no be there ABUTH dey. Pls stop relaying fake news.breaking news ko'scratting news ni |
God forbid bad tin.End time Tinzzz |
Come oooo y all these plenty talk to polish the truth. The answer is No!No!!,No!!! |
Neduzze5 and chistar01 pls this trend is dying. Pls revive it |
Nedezze5 back and fully loaded. I greet u. I must commend on crime story U are second to non. Following steadily. |
Haba which century? This 21st? Haba the guy wan tell say he no dey watch BIG BROTHER ni? Person naked video her self sell . U kill am. Na ur body she use? Abi na becos she expose ur property wen u dey chop alone? |
Y u dey ask us this kind qtn? U no knw say na dem we're knw na dem sabi na dem take am? |
Neduzze5 welcom back frm ur french leave hope u are nt goin to any other soon becos I missed this story. |
Haba Barbra person no dey mumu finish na ,God don call the calvaries and u wan shit for ur own garri. na who say joyce no fit stay her mama house born and do test later.Haba niceness get levels na. I beg were sasha Bukky lovely one but short. |
This guy has definately abandoned his story and has started a new one. |
HELLO HSE JUST TO INFORM U DAT UNITY BANK IS NOW ON MOBILE BANKING. AND ITS EASY TO TRANSACT SO MANY BIZ. CHECK IT OUT!!!! |
Nedu haba na? Ave u gone on anoda french leave again? U promised u would stick around. Ooo