Monaco2's Posts
Nairaland Forum › Monaco2's Profile › Monaco2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 44 pages)
Pavore9:U are very stupid for quoting me |
Don’t be surprise that she occasionally does runs ![]() Bcus she sells okpa does not mean she does not sell herself ones in a while Dem plenty wey Dey hawk around n if a guy offers good money dem Dey follow am enter house immediately... especially for school |
They have done it b4, |
Lol y e cum Dey let us know say she block him |
So modeling get life span for niger ?!? 5 years.... eyah no wonder dem Dey hurry dey fvck who eva go fit afford dem unlike their international counterparts. No wonder d big names like oluchi n darego move go international.... even ordinary pageantry dem dey fvck dem taya b4 dem go choose wu dem go give d crownEntertainment industry in niger is like a LovePeddler house Guys are jigolos girls are runs babes |
People will only stop for d first time bcus Dey would think it’s an actual brick on d road but wen dey discover it’s just painting, next time when Dey get to dat same spot they won’t stop |
People will only stop for d first time bcus Dey would think it’s an actual brick on d road but wen dey discover it’s just painting, na to dey fire down. Dis is naija |
To those criticizing her... wats ur problem?!? Isit a crime to dance wearing only bra?!? She is not naked naw hypocrite everywhere |
Mehn Diezani buy jet u sef buy jet Petroleum ministers
|
No b today we know say naija banks na scam Last year I made a deposit into my fidelity account after months of the account being empty, the next day my msg tone was just going off none stop on my phone, I checked n saw dat d bank has debited me 950 naira instead of the usual 50 naira for alert fee. I was so upset but due to my busy schedule I kept postponing my visit to the bank until I eventually got over it |
This life ehhn Imagine person wey dem help bcus of greed now e don fall e hand, person papa. Wetin 40k wan reach u do?!?Dat guy wey dey ask how e take get d driver pic, he obviously got it from his WhatsApp dp |
Lol only in lagos |
Mr savage |
How many times una go share this picture for nairaland ![]() |
In chinwetalu agu voice Ewo |
Hmmmm so bobrisky don turn actor for nollywood, howfar dat escape club guy wey wan post names of him debtors na, he said April 1sts na 3rd b dis o, y people sabi disappoint like dis sef ordinary names of celebrities e no fit release ![]() |
Lol d owner of the winning ram just dey happy any how, guyman Dey throw backie left n right ![]() |
Lol so she don dump dat small buy ![]() Y do most nollywood actress do this?!? |
Scripted ![]() |
Someone said u no fit beat shatta mitchy na music video directors u wan beat ![]() |
Obviously she thinks she is too big, but why lie about being fired?!? |
So dey must add their name to the foundation?!? Person dey drag down foundation with them |
Lol so una still dey sell credit for club?!? So most of those celebs wey dey post bottles upon bottles for Instagram, most of it is on credit lol ![]() Chai c wetin social media cause |
Where una one c am catch... joke of a country In other news, I’m still wondering how much prophet alph lukau paid oge okoyo for her well delivered script Oge u fall my hand. I Dey shame from this side |
Wu dash Asian men big prick ![]() |
![]() |
She don suck belle go inside ![]() |
Which kin yanch b dis
|
Nina be like: do u get ![]() |
Obviously d boy won’t know his culture, if I had a child/children with a foreigner, those kids are schooling in Nigeria from nursery to secondary school b4 traveling to moms country to further their education. They must learn n understand my culture after which they can go learn their moms |
Tom Tom ![]() |
Na now she Dey live life like billionaire pikin, I’m happy for her ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 44 pages)

5 years.... eyah no wonder dem Dey hurry dey fvck who eva go fit afford dem unlike their international counterparts. No wonder d big names like oluchi n darego move go international.... even ordinary pageantry dem dey fvck dem taya b4 dem go choose wu dem go give d crown
Imagine person wey dem help bcus of greed now e don fall e hand, person papa. Wetin 40k wan reach u do?!?
ordinary names of celebrities e no fit release
