MrNipplesLover's Posts
Nairaland Forum › MrNipplesLover's Profile › MrNipplesLover's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 279 pages)
The wise ones among u people will stay indoors and let the mumu among una to go out and vote then get killed or be a victim of violence... When it's time for elections, nobody should go out and vote... Let those criminal politicians choose themselves... Simple! This is a stern advice for ur peace... |
What will give me joy is make I read news of them being captured and killed... No opportunity to live for any criminal... |
We are talking of real breasts, this one dey show us unripe agbalumo... Wetin person wan suck or enjoy from this small thing wey this one exposed? I can't even look at this kind of breast twice... e no even attract the eyes a bit... ![]() |
They are taxing u people so that there will be nothing to show for it... Abi una don see wetin dem dey use the money for? Una go get sense... |
On the man's shirt, imprinted on it is DON'T TRUST ANYONE... That says it all... However, e suppose be DON'T TRUST ANY WOMAN... all the same, the message has been passed... |
Only his corpse should be released... As long as he's still alive, he should remain in cage.... Criminal. |
If it were a working country, Buhari should be serving his well-deserved lengthy jail term by now... For the crimes he committed and sending the country into the dark dungeon where Tinubu the bastard criminal picked it from... There's no way Buhari should be walking a free man in this country, this country is just too corrupt... Bastards! |
Who is a poor man? Who is he? |
Smiles... Na now dem go know what's up... I pity some people in this country, especially those of una wey dey move outside to vote for these people... If una no vote anybody, shey the world go end? Una go start to dey feel the heat gradually... |
Stay single.... Dey carry olosho in place of committing/dating this gender... Then u will understand what peace of mind is all about... |
Abeg what did the autopsy conducted on him say? Cos I no see story about that at all... |
But this girl no get breast nahhh... Abi na my eyes dey pain me ![]() |
Ahh, this one na woman dey kidnapped... Dem go rape this one... ![]() |
Ehn, must they use him in the match? Abi no other players to fill his position? Now see the kind shame wey dem cause.... Nonsense... |
Bullshitt... Saves N49, not N490 ![]() Na Ogun go kill una... |
Those slaves called police, soldiers and the illiterate lastma officers wey mounted lekki TG since 4 days ago should go and die in their homes already... Next year is another rally... |
See robbery in broad daylight... ![]() What a country... |
What happened to the 1st position ![]() .... ... |
Have 14 pieces boxers. A set of 7 boxers for the whole week and the other set of 7 boxers for the next week... Wear 1 boxers for one day... How do u adult men wear one boxers for more than one day ![]() |
R. I. P. |
There's nothing wrong in carrying olosho/runs girls as long as u are doing well for urself... The mother ish on getting married and having a child is the only wahala which I can relate to... I always tell my mama say if na baby u want, e no hard for me at all... I gat plenty girls wey i fit just put prick inside one's toto and give am Belle make she born baby for me... U see that marrying stuff, smiles... I no fit marry and stay loyal to the woman, I go dey fvck outside and that's the favor I dey do for any woman wey think say I fit marry am... It's better not to make any woman a divorcee, lemme just be cruising, abeg... No time... |
This man is alive now and needs financial assistance that can be met when people come together and contribute... Make dem no ignore the man and come online to post any condolence crap... We are seeing this man now oooh, make dem drop account details to send money for assistance... It should go viral... May you be healed, sir... |
Politics is a death game and anyone who supports it is a criminal... One of the reasons I hate politics and all politicians be that... Na Ogun go kill all of una.... |
Public pussy... Dating Nigerian men, instead of dating a a Nigerian man... Her purpose na to dey do runs... Well, Oyinbo pussy suppose sweet very well sha.... |
Na Ogun go kill all of Una together... .... |
Smiles... Olosho... We know ur type... |
He should be stuck in sorrow and tribulation... Well, that's ur next portion by God's grace... Criminal bastard... |
Something must kill a man... You get what you deserve, not what you want... ![]() |
These ones are illiterates wey dem go gather to hold placards and banners for Hamas... I can bet my dick-cap say those mumu doing rally no know the origin of Hamas.... Hunger go waya all of Una since Una no wan get brain... |
So, the N100, N200, N500, N1000 wey Una suppose dey bet with, na that one no go let una make it in life? Smiles.... |
More deaths to the remaining living members of the house... Next, please. .. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 279 pages)



