Na2day2's Posts
Nairaland Forum › Na2day2's Profile › Na2day2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 318 319 320 321 322 323 (of 323 pages)
all these road side mechanics wey full this forum, na wa! make una dey suggest all the software wey dey the world ooooo. this lecture we don give the guy e don do. bros if u still get wahala, no buy christmas clothe/goat/chicken/rice, go buy new laptop make we hear word. |
ole Mystique: |
na the way |
well, we are ijaws in the broad sense but with a difference. i love to think us as the educated part of the ijaws because most kalabari ppl prefer schooling. and the language is so much close but the tonation is so so different. listern to them and u will find lots of similar words. |
@ 9ja4eva do a google serach for vlc and download it according to ur OS (mac, windows, linux etc) @ fyneguy the fact he was speaking in tongue dont imply that God is nigerian, he might have been speaking spanish, u neva can tell, desperate times calls for desperate measures my friend. @ faketan are u saying that presently, teenage nigerians look older because of our nutrition and living conditions? bros, if na play stop am ooo, because na hunger and poverty, dey hammer ppl oooo, abi this special nutrition only affect the players cos i still knw a 17yr wen i see one. as for mikel, e get baby face but that dont mean he is so old. |
it has nothing to do with the brand of laptop since most of them use the same oem parts or similar. the first question u guys shld find out is how old is this laptop, if u have 7yrs old laptop with a celeron chips and u where expecting the current performance of and centrinal rose (intel core 2 duo 7100 or higher) u r are joking. a 1988 volks no matter hw well it has served u will not out perform a 2007 mazda 626. get that fact straight! u can keep adding more heavy programs to it and expect it to work like a champ. number 2, very important, take norton out as soon as possible, that sucker takes up to 35% of ur system resources. get better antivirus like trend micro, nod32, kapsersky etc, these are very light weight programs and dont consume ur resources like norton and macafee does (but macafee has recently improved their program and now have a better virus defination database than norton) nod32 just take 4% of ur system resources. u can also go to this site www.crucial.com and see the maxium ur laptop can handle, also it will tell u the type of memory ur laptop uses (clock speed and all that). number 3, u can use the command " msconfig " in run if u have windows ME, windows 2000, xp, and take out some programs that start up when windows boots, that will help improve ur notebook performace, (pls no go stop system programs or processes oooooo, well na ur laptop, na u go hear am). lastly, check for malware activities and clean them. if ur hard drive space is small, defragment but if u have a 250gb harddrive and u want to defrag, OYO! better have a pretty fast processor oooo. chaik: |
thanks for the link. funny penalties though. well, those nigerians actually look too old but not 27 as suggested by ritchboi. the max might be 24.hmmmm, thats still very bad oooooo. aloib: |
na u know oooo, wetin dey real for 9ja? not even the country wey britain carry ppl from different kon glue them call am nigeria? even our country age na fake, abeg no bi bad bell for this celebration oooo ![]() hunter777: |
na wa for 9ja ppl ooooo, na obj dey play the match? if u talk say dem do give them needed support (financially and otherwise) i go say ok but this one u dey yan like say na baba iyabo dey play the match, i dey fear u oooooooo ![]() faketan: |
ma gbegi fu ehen. na u no dey ok. aloib: |
na so u go talk until u go kpeme aloib: |
typical nigerian, gotta blame it on sumtin, tribal nonsense. if it is not racism na tribalism. what tribe are they from? yoruba? and u are igbo? if this helps, i am not from either tribe ThiefOfHearts: |
levels, that na solid pidgin wey i like. carry go ![]() mconqueror: |
@ doyin romeo is not preying on women, theiefofhearts is not a woman, she and her friends are hermaphrodites. so if they claim to have gay friends and yet try to make fun of romeo and redsun (even though we all know they are not gay) tells me that they are friends that are back-stabbers. why are we worried abt the state of english language in nigeria sef? we got bigger problems with the low lives of those that try to call themselves nigerian women. tufiakpa!!! |
sista, tell me that is not ur true age because i want to marry u asap ! u seem to be the one of the very few ladies here that has head oooooo. God will bless u plenty for this post. SwtNsoFLyy: |
i see why u dont post to nairaland because when u finally did na bull u just dey yan. so u wake up early to go to work so u can get laid? poor man na hin u bi for sure. i go to work early because i need to and it is a means to get an end, which is a bigger picture not getting laid. do a research and u will find out that sex is more higher is the poorer regions than in the richer regions of any society. one of indian prime ministers got an award when she gave free tvs to all of indian families. the result of the act was the hugh slide in the sexual appetite of the ppl because earlier they had little to do but have sex and reproduce. always get ur facts right b4 u come here and give us bull. apache77: |
i think u need to get ur facts right, there is no language spoken in today's world that still has its original format. languages will ever be evolving, thats why english, french etc will always have variations depend on where u are. calling it laziness is to get stuck in the last century. get up, move on and smell the new breeze (it might just be ur fart) FYI: the queen's english like it is now is far different from what it was in the last 200 to 300 yrs ago, else we did still be speaking king james version of english as seen in the earlier translations. samsilo: |
@ aloib, na wetin cade yan wey u begin dey attack the bobo with ur 32? abi make hin no verify say we true true get ladies for this forum? no bi only hin dey doubt that fact at all. e pass just to choose female for the sex option to bi female, we go need do some verification to determine that they are biologically correct. so stop dey attack the bobo like that. and if u over vex with me, i go raise gbege for ur head, i no say u no bi bruce-li sista. @ the rest of una e don do. na pidgin english dey bring all this quarrel? i bow oooo! ok, we no sabi speak english, make una go die. the english we speak b4, na wetin una carry am do? abi the country bi improve? abi no bi from speaking grammar we kill our country b4 the english kon dabaru? we just dey act like typical nigerian politicians, wetin dey worry us, we no go address am, na wetin no dey relevant na hin we carry for head. france dey speak english? abi japan dey speak english? even the english man neva speak correct english and yet nobody don give am sack letter say make hin waka from the country, so why una wan break our head with this cyber crisis, hen? if pidgin becomes our unifying language, so bi it ooooo, i dey for the language back 24/7, and for una info, pidgin english dey relieve stress well well, dey speak am daily and u go see say u go dey fresh small, and ur blood pressure go dey kampe. so make una leave case, talk wetin truly dey wrong with our beloved country, and bring useful suggestion come table, u neva know hw far e go help ppl wey dey back home. FYI: for all of una wey dey always come 9ja reunion dey form language and still dey mis-yan make una stop am oooo, if dey try bi akarta, no practice am for 9ja reunion. if i catch una again next yr, well, una go see pepper sha. |
thats what they always say until time comes, then, garri never know hin true sharp until cold or hot water touch am. jujukemist:
|
iight, i will help u. do u recognise any signs around u? wat do u see, tell me. i will help u dont panic, but u must promise to be my gf oooooo. nothing goes for nothing in this life soulpatrol: |
y do u think it is hard for a nigerian girl to approach a guy? because they fear the "NO" more than we do. rejection is rejection and nobody wants to deal with it.
|
its never too late to become a kalabari, i got a Hot potion u can drink for only $99.99 and it works like magic, makes u Hot for 24hrs. if u r not satisfied, we will give u ur money back(99.99 naira) sale is just for this week, come get urs and be the kalabari guy u have always dreamed of ![]() |
he spend a good quality time making us ![]() |
yep, we are blessed in that department. u got a problem with that? ![]() |
i honestly think they had a brain lag , and the only coordination the brain gave was to post crap for the day ![]() English1: |
really? well, try and understand also that the "S" , "F" and muther"F" words are not meant for gentlemen also. much luv bro |
e bi like say u dey talk from experience ![]() sagacious:
|
give me a break, why is it so easy for us to condemn nigerian men? find out from all the nigerian ladies that married akarta boys here or even lots of white guys and let them tell u their stories. many of them are regretting it right now as we speak. alot of nigerian men here are providing for their own families and sweating it out on foreign soil just to give their families here and in nigeria the best of life, nobody is commending them, y'll just open ur mouth to any convenient radius and just miss yan. abeg make i hear word. jujukemist:
|
i guess we just have to blame ur dad for ur failure routine (just like most americans like to do, blame sum1 else for their inabilities) younghoodi: |
well i am kalabari too but u guys have not even said anything worth while, why are we having this thread? abi una wan form another towns meeting? |
boring |
i can see how ur going to nigeria every summer helped u become a better person. at the end u turned out to be this kind loser, i am sure not in a hurry to see ur brother that didnt go to nigeria during the summers (he probably didnt go because u were no better than him that went.) honestly i did like to know why ur parents made u learn a nigerian language when u can hardly make a proper sentence in english that u met here when u were born. if ebonics is ur thing, thats kool but it is stupid of u to tell us to make our kids africans by sending them to africa during the summer when u came out from that experiment a failure.
|


I do agree with you that nigerian men are industious-some, not all. That is the point. yet most are messing up big time, and i hope you are not one of them. For your info I am not married and i am not stubborn. I am the one that will do the marrying. When I am good to go, I will not disappoint you mr na2day.take am easy