Ninjabyte's Posts
Nairaland Forum › Ninjabyte's Profile › Ninjabyte's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 27 pages)
Yes, she's back. Lola go get extra strength now. But nice joke sha |
If only Ituen knows what his present shoe polisher is doing with Tessybaby behind his back . . . PTE abi na PET - Performance Test Evaluation |
Lolabbey:Lola, wetin dey pain u. Abeg tell am make e do am sofri sofri u hear. Tell am say next time, make e wait till u lubricate first |
Onitsha Bizman running his Piracy thingy in the middle of the night. If EFCC barb u. . . |
If only i knew where Ituen's Villa is in the Bahamas, I would have gone to perform a PTE on Tessybaby Ituen no worry, it's for ur own good |
A bad case of Mentaloids in Mentalland |
Hmmm, i know Ituen no go disappoint @all @all. See as i don dey see money from royalties wey go dey come my side. In fact Ituen, u sure sey we no go carry d advert go Nigerian Stock Exchange? Tj, so na u dey cos constant black out for dat una area. That your Hi Def[/b]inition [b]Blue |
U c, the secret be say long thing na im be d secret wey boyz dey use dey deceive una. Na im b d last resort wey boyz dey use, so na blessing if boy come get long thing. But d real koko be sey, boy wey sabi do welu welu, him for don make u soji b4 im comot in thing. The thing go just finish up d act wey him don already do with expertise tey tey. If boy get long tin no come get d classic touch, him fit try, because God don bless am. But people like ayusman wey hia say im tin no long unlike my own no despair, just catch d trickz like dat center of gravity thingy. U no even need ur thing to make d gal dey follow u anywhere u go. Want more. . . ? |
For all you ladies who have found it difficult to tell that Poor thing that his tenure is over, we at Ninjacorp (an NGO) have decided to make your life a lot more easier. Just print out this form and send it over to the fella. Dont forget to fill his name where appropriate] Dear (____rejectee's name here____ ), I regret to inform you that you have been eliminated from further contention as my Mr. Right. As you are probably aware, the competition was exceedingly tough and dozens of well-qualified candidates such as yourself also failed to make the final cut. I will, however, keep your name on file should an opening become available. So that you may find better success in your future romantic endeavors, please allow me to offer the following reason(s) you were disqualified from the competition: [Check all those that apply] ___ Your breasts are bigger than mine. ___ Your last name is objectionable. I can't imagine taking it, hyphenating it, or subjecting my children to it. ___ The fact that our finest dining experience to date has been at Iya Basira reveals a thriftiness that I find unappealing. ___ Your inadvertent admission that you "buy condoms by the truckload" indicates that you may be interested in me for something other than my personality. ___ You failed the 20 Question Rule, i.e., I asked you 20 questions about yourself before you asked me one. ___ Your legs are skinnier than mine. If you can FIT into my pants, then you can't GET into my pants. ___ Your "Putting on a few, aren't you babe?" comment, given the 9-months pregnant size of Your Own beer gut, was inappropriate. ___ You failed the credit check. ___ I find your inability to fix my car extraordinarily unappealing. ___ The fact that your apartment has been condemned reveals an inherent slovenliness that I fear is unbreakable. ___ The phrase "My Mother" has popped up far too often in conversation. ___ You still live with your parents, and attending night classes to get your High School diploma, are slight negatives. ___ You mention your ex-wife's name more than you mention mine. |
C'mon now dudes, the joke is funny na, haba. I laughed sha. But seriously Gamine, have u seen my cock? |
After a long illness, a woman died and arrived at the Gates of Heaven. While she was waiting for Saint Peter to greet her, she peeked through the Gates. She saw a beautiful banquet table. Sitting all around were her parents and all the other people she had loved and who had died before her. They saw her and began calling greetings to her -- "Hello" "How are you! We've been waiting for you!" "Good to see you". When Saint Peter came by, the woman said to him "This is such a wonderful place! How do I get in?" "You have to spell a word", Saint Peter told her. "Which word?", the woman asked. "Love." The woman correctly spelled "Love" and Saint Peter welcomed her into Heaven. About six months later, Saint Peter came to the woman and asked her to watch the Gates of Heaven for him that day. While the woman was guarding the Gates of Heaven, her husband arrived. "I'm surprised to see you," the woman said. "How have you been?" "Oh, I've been doing pretty well since you died," her husband told her. "I married the beautiful young nurse who took care of you while you were ill. And then I won the lottery. I sold the little house you and I lived in and bought a big mansion. And my wife and I traveled all around the world. We were on vacation and I went water skiing today. I fell, the ski hit my head, and here I am. How do I get in?" "You have to spell a word", the woman told him. "Which word?", her husband asked. "Czechoslovakia." |
Na wa o. See all this misguided children wey we born come dey think say na dem go lead us to d promised land. Ok, FYI una dey get am all twisted. Everybody, siddon make i yarn una d koko. |
I for like see how ur trouble resemble ooo tessy. Abeg show am small make we feel am |
Ewwww, pls no gal-gal affection here. This is strictly a Str8 thread. But with this kinda attitude, u fit make am for Italy in 2 yrs come become Landlady for Naija with the proceeds |
Lohlarh, wetin na? Abi u no hear say "Truth Hurts" and unfortunately, i no come get Eclairs wrapper wey i fit wrap d truth make e come dey appealing. U wan make i yarn u how all these go finish, abi make we just dey play am. Weirei girl |
Wetin my eyes dey see wey dey happpen under that jeans, hmmm. I no fit shout. Tj, i dey warn u make u stop am ooo. Lola color don dey change to Dark Black Weda na pleasure abi na pain dey cause am, i no too sabi |
I was tempted to say JB, but then again I remembered JB. The guy's too much and on top of that he doesnt even sleep. Goes on in action 24/7, abi? |
BTW Ituen, who u dey cry for? Ur pathetic life abi d poor potential Late Tufe? |
No mind am. Na so she go dey talk God forbid, but give am visa and tport fare c weda she no go be d first person on d flight. |
Errrrrgh |
I wish Seun sees ur post |
Which boy be dat? Na Ituen u dey talk abput like dat? Hmm, e be like say worry don dey craze u |
Dude, wetin life do you na? Abi ur galfriend don desert u? |
@Ayusman Woman wrapper |
Looks like i'm d only good thing here for now. Abi? |
@Lohlarh First of all, if i were to think b4 i say ur name, hmm, plenty things for don come to mind And e b like say u dey hungry, so tey u wan chop Human fries. U for kuku go meet Clifford Oji make e roast D*ck n Balls a la carte plus Finger Fries garnished with Tongue Kebab Abeg Ituen, yarn am d koko |
If i were Efuah, i wud have a sex change, then marry the twelve women and live life to the |
Raid |
Looks around to c if anyone is behind him Me? Na me u direct dat prayer too? Dem tell u say i craze? Abi u hear say my nickname na CrazeMasterFlex? Craze know who im dey catch ooo. E come close to me, i slap one durty slap, na for tj head e come land. |
Designer |
ASSignment |