Romance › Re: He Cheated On Me, I'm Confused by NoGirlfriend: 10:48am On Mar 19, 2022 |
shey una two don break up before him taste another soup? |
Literature › Re: The untold Story of Ubaga HK >yahoo Yahoo, yahoo plus, mtcn, betrayal! by NoGirlfriend: 9:11pm On Mar 18, 2022 |
na why I dey fear this yahoo of a thing. na so one bros ask me for where I dey work whether I fit do yahoo? Meanwhile, I don already read "Life of a broke yahoo boy by DodoAtiRice" kom join dis one wey I dey read now. 9 Likes 1 Share |
Celebrities › Re: Portable And His Family Celebrate Olamide Baddo On His Birthday(video) by NoGirlfriend: 11:04pm On Mar 15, 2022 |
|
Romance › Re: How Do I Change This My Mindset About Men? by NoGirlfriend: 2:12pm On Mar 15, 2022 |
Zonefree: But, there's nothing special about your kpekus na  gwa ya okwu nwanne |
Romance › Re: Someone Said I Look Like A Teenager, But I'm 27 - PHOTOS by NoGirlfriend: 7:40am On Mar 15, 2022 |
Girls will be 18 looking like 25.
Guys will 25 looking like 18.
na so life be o |
Romance › Re: Someone Said I Look Like A Teenager, But I'm 27 - PHOTOS by NoGirlfriend: 7:38am On Mar 15, 2022 |
Girls will be 18 looking like 25.
Guys will 25 looking like 18.
na so life be o |
|
Nairaland General › Re: How Much Do You Spend On Feeding Daily by NoGirlfriend: 2:10pm On Mar 11, 2022 |
dontrulee: You people dey try Sha.
Na 500# I dey spend daily.
Lol me too o |
Romance › Re: Ghanaian Man Shares Photos Of Women He's Been Sleeping With & Gifts He Gave Them by NoGirlfriend: 1:24am On Mar 10, 2022 |
nor be my landlord wife I dey see for there so  |
Family › Re: I Saw This Snake Crawl Out Of My Generator's Corridor by NoGirlfriend: 12:03pm On Mar 09, 2022 |
u don finally get belt |
Literature › Re: The untold Story of Ubaga HK >yahoo Yahoo, yahoo plus, mtcn, betrayal! by NoGirlfriend: 9:31am On Mar 09, 2022 |
make dem drop update na |
Christianity Etc › Re: Port Harcourt Pastor Attempts Suicide, Says His Church Has 15 Members Since 2000 by NoGirlfriend: 8:42pm On Mar 08, 2022 |
God didn't call this one. he actually called God himself |
Food › Re: See The Bush Cat My Father Caught At The Farm (Pictures) by NoGirlfriend: 8:38pm On Mar 08, 2022 |
pepper soup is ready. enough pepper abeg |
Romance › Re: Help Me My Boyfriend Is No More Giving Me Attention Again by NoGirlfriend: 8:35pm On Mar 08, 2022 |
my sister better go find work |
Romance › Re: My Ex Wants Us To Be Having Sex Few Weeks After Her Marriage by NoGirlfriend: 8:34pm On Mar 08, 2022 |
make God nor allow dem make dem kill you |
Politics › Re: Ugwuanyi Inspects 600-Seater Enugu Banquet Hall (Photos) by NoGirlfriend: 12:30am On Mar 08, 2022 |
dis man go too like food o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Manchester United (4 - 1) On 6th March 2022 by NoGirlfriend: 11:47pm On Mar 06, 2022 |
so people still dey support Man.U |
Crime › Re: Young Nigerian Men Perform Ritual For Money Inside A River (Video) by NoGirlfriend: 1:38am On Mar 05, 2022 |
Fortune109: The most important thing is Human Sacrifice is never involved... make I hear. na from buying snuff na im person take dey enter market o |
Literature › Re: The untold Story of Ubaga HK >yahoo Yahoo, yahoo plus, mtcn, betrayal! by NoGirlfriend: 1:34am On Mar 05, 2022 |
still following |
Literature › Re: The untold Story of Ubaga HK >yahoo Yahoo, yahoo plus, mtcn, betrayal! by NoGirlfriend: 8:01am On Mar 03, 2022 |
another beautiful day. more update bro |
Literature › Re: The untold Story of Ubaga HK >yahoo Yahoo, yahoo plus, mtcn, betrayal! by NoGirlfriend: 1:08pm On Mar 02, 2022 |
wow!
finally here. started reading around 9 o'clock. OP you are many many good |
Politics › Re: Umahi Performs Groundbreaking For Construction Of Computer Village Estate by NoGirlfriend: 8:05am On Mar 02, 2022 |
Amojii: Waist of money even ur English is a waste |
Christianity Etc › Re: Happy 80th Birthday To Pastor E.A.. Adeboye by NoGirlfriend: 7:59am On Mar 02, 2022 |
Happy birthday sir.
Good health I pray |
Celebrities › Re: PrettyMike Storms An Event With Women Dressed Like Animals (Photos, Video) by NoGirlfriend: 11:24pm On Feb 27, 2022 |
wetin dis guy dey try prove self??
anyways......na naija la |
Travel › Re: Travel Advice By The Embassy Of Nigeria, Ukraine by NoGirlfriend: 7:40pm On Feb 24, 2022 |
godliman: Is it not this same embassy that urged Nigerian students in Ukraine to relax and not listen to propaganda about Russian invasion? u dey take Nigeria government serious |
Crime › Re: Young Nigerian Men Perform Ritual For Money Inside A River (Video) by NoGirlfriend: 7:39pm On Feb 24, 2022 |
Fortune109: Do you use empty hands to do Money Rituals too?? since something is involved, other things will continue to be involved as time goes on |
Politics › Re: Federal Government Reassures Safety Of Nigerians In Ukraine by NoGirlfriend: 6:57pm On Feb 24, 2022 |
even Nigerians wey dey naija nor dey safe. e kom be people wey dey ofesi.
Ngwo-ngwo |
Foreign Affairs › Re: We Are Stranded - Nigerians Living In Ukraine Cry Out by NoGirlfriend: 6:55pm On Feb 24, 2022 |
As in....dem wan come where war nor dey abi na wetin? |
Foreign Affairs › Re: 3 Syrian Soldiers Killed As Israeli Warplanes Attack Syrian Capital, Damascus by NoGirlfriend: 11:54am On Feb 24, 2022 |
iramure: This is the time the world will know that Africa has jesus. No bomb thrown into Africa will have effect. na wetin ya pastor tell you 
|
Foreign Affairs › Re: 3 Syrian Soldiers Killed As Israeli Warplanes Attack Syrian Capital, Damascus by NoGirlfriend: 11:53am On Feb 24, 2022 |
iramure: This is the time the world will know that Africa has jesus. No bomb thrown into Africa will have effect. |
Romance › Re: My Girlfriend Is Pregnant, I Want To Know If I Am The Father Of The Child by NoGirlfriend: 11:23am On Feb 24, 2022 |
but bros nor vex o!
wen u dig d hole, u pour the oyel inside? |
Crime › Re: Young Nigerian Men Perform Ritual For Money Inside A River (Video) by NoGirlfriend: 11:14am On Feb 24, 2022 |
|