Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,980 members, 7,838,489 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 11:26 PM

NoGirlfriend's Posts

Nairaland Forum / NoGirlfriend's Profile / NoGirlfriend's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 14 pages)

Religion / Re: Prophet Jeremiah Fufeyin Announces Cross Over Service To 2022 (Video) by NoGirlfriend: 10:27am On Dec 21, 2021
All these god of men eh! dem don start to dey hype 2022. na so dem take hype 2021 until e kom turn to something else
Fashion / Re: Omoredo Juliet Emerges As Miss Comely Queen Nigeria 2021 by NoGirlfriend: 7:48am On Dec 21, 2021
all these miss award wey just full everywhere, wetin e dey add to awa economy sef
Literature / Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by NoGirlfriend: 7:42am On Dec 21, 2021
dodoatiricetwo:
I asked him to take a break. Atleast. When noor be say e dey work for pesin. Its his thread, when he clicked on the create new topic here, born2winn abi wetin him dey bear no dey there. His not working fir anybody on this site. Again this is Dodo’s thread, and anybody wey wan win, can open his own thread and keep it strictly buisness! Or run it how they want People will still read either ways. Abi shey that guy na nairaland mod ni? Abi ewo ni special adviser to Dodo?
Chukwu gozie gi mazi dodo!
Ututu oma o!
Romance / Re: How My Brother Dumped His Girlfriend by NoGirlfriend: 6:25am On Dec 21, 2021
firstratedcitiz:

He didn't BORROW. He LENT money to the girl, not borrow.
na still same thing me dey talk. abi na my pidgin u nor understand
Celebrities / Re: Iyabo Ojo Celebrates Her 44th Birthday With Stunning Photos by NoGirlfriend: 6:23am On Dec 21, 2021
still fresh! happy birthday to her

3 Likes 2 Shares

Literature / Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by NoGirlfriend: 6:20am On Dec 21, 2021
Mazi dodo morning sir! kee kwanu? Irapu ziri bois na highway since yesterday. nor be so la..... forget abt giveaway bia nye ur guys update
Family / Re: Christmas Package A Mother-In-Law Gifted To Her Daughter-In-Law (Photos) by NoGirlfriend: 6:10am On Dec 21, 2021
and I do hear some stew-pid ladies say dem nor go marry man wey him mama dey alive
Literature / Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by NoGirlfriend: 5:07pm On Dec 20, 2021
Mazi dodo! Abeg update us make dis arguments for end
Literature / Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by NoGirlfriend: 12:57pm On Dec 20, 2021
dodoatirice:
Very short update:

As dem don exchange shit, that meant they’d live together forming hustle kingdom. But the down side was what baba didn’t tell them, four boys, but one head go buy the other out eventually, the stronger head lives on, the weaker head of the pack dies mysteriously taking the fall for all three. I bet they didn’t know this. I still dey Baba wey till evening when one of the boys called and said one of them just cashed out massively and they were still waiting for the cashouts of the other 3. Baba naim tell me say, the one wey cashout naim go die as him go soend money for 2 months come die, if him come die, the other ones go come start to dey gbera. But those ones sef na only nine month dem go take soend the money, na only the one wey get string gead go enter one year mark. As all of them go die one way or the other. Na them want unexpected mulla, e fon come and equation must balance last last. Those were young blood!

as dem want unexpected mulla, na so dem go die unexpectedly.
Mazi dodo! Dis lunch small o by make I use am take hold body la
Romance / Re: My Ex All Over Me Again by NoGirlfriend: 12:16pm On Dec 20, 2021
U are asking us if u shud welkom her?
My broda welkom her. Take her straight to ya matrimonial bed. Lash her there.
Ewu awusa!
Romance / Re: Man Who Was Invited To A Wedding Meets His Girlfriend As The Bride by NoGirlfriend: 12:14pm On Dec 20, 2021
Virgina people...
Tueh
Romance / Re: Help!! Runs Girls Are Gradually Taking Over Enugu State - Pictures by NoGirlfriend: 12:12pm On Dec 20, 2021
Oya na!
Enugu dey trek for where warri dey

27 Likes 1 Share

Politics / Re: "Buhari's Nigeria": Kingsley Moghalu Laments As He Buys Groundnut For ₦1,000 by NoGirlfriend: 12:09pm On Dec 20, 2021
So he now carry camera go buy groundnut?
Celebrities / Re: Adekunle Gold Flaunts His 30BG Tattoo (Photos, Video) by NoGirlfriend: 12:00pm On Dec 20, 2021
Adekunle Gold don finally change.
Anyways, change is constant

3 Likes 1 Share

Religion / Re: Crowd And Security Greet Prophet Odumeje As He Triumphantly Enters Ukpo, Anambra by NoGirlfriend: 11:42am On Dec 20, 2021
Odumeje agaba!
Odumeje mmo-nwu!
Romance / Re: How My Brother Dumped His Girlfriend by NoGirlfriend: 11:21am On Dec 20, 2021
Godispeace:
u be mumu grin grin
onye ara
Literature / Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by NoGirlfriend: 11:19am On Dec 20, 2021
Dis life deep gan.
See as small small children dey find money through illegal means. Money wey be say dem nor fit enjoy.
Mazi dodo! Keep up the good work. You've saved alot of souls from dis your tori. Make I drop aza make dem for greese my palm too.
5503070672
Amaechi David
Ecobank
Romance / Re: How My Brother Dumped His Girlfriend by NoGirlfriend: 10:40pm On Dec 19, 2021
wait o! u mean ur bro borrowed him woman money?

53 Likes 1 Share

Literature / Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by NoGirlfriend: 10:09am On Dec 19, 2021
gbas gbos
Literature / Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by NoGirlfriend: 6:07pm On Dec 18, 2021
Mazi dodo! ya last update na better advice. hw pesin go think say him wan cheat/deceive EKWENSU? no way

1 Like

Literature / Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by NoGirlfriend: 12:40pm On Dec 18, 2021
hotswagg12:
Who is this mod that ban dodo1 and dodo2. Please unban them.
dem ban d dodo2?
Literature / Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by NoGirlfriend: 10:20am On Dec 18, 2021
Mazi dodo! u don finally hold baba for AKPA-AMU!
Literature / Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by NoGirlfriend: 10:18am On Dec 18, 2021
igobuybenz:
All these mods them de ment
dem be ASAI
Celebrities / Re: Portable Zazu Zeh Bows To Tiwa Savage, Sprayed Money On Stage (Video) by NoGirlfriend: 9:58am On Dec 18, 2021
OP ya date u dey deceive us with date o. today na 18th na
Celebrities / Re: Patience Ozokwor Celebrates Her Daughter, Chioma On Her Birthday (Photos) by NoGirlfriend: 4:48pm On Dec 17, 2021
see carbon copy la
Literature / Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by NoGirlfriend: 4:41pm On Dec 17, 2021
dodoatirice:
Short Update:


Another month Passed then Baba asked me to come make him cut meat for my body take appease . Appease wetin? The one wey you do for my leg still dey there you still wan cut meat. I argued this with Baba back and forth and he told me there was a way out and that involved having to cut a relative’s feet or anyone that i had a connection to. Only that as soon as we used the persons feet, they’d dry up and die. And that i had just 3 days to find a solution. That one loud o. At the end of three days i went to his coven in a bid to plead for more time.. but i met Baba, he was sleeping in his hut. I was going to leave when I remembered what he said. Anyone i had a connection with. I took the axe he used to severe my feet on two occasions, lifted it off and in one full swing. I had severed Baba’s feet. He woke up with a start howling around in pain.
Mazi dodo!
nor be lions tail u don touch so?
Literature / Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by NoGirlfriend: 4:26pm On Dec 17, 2021
things dey happen underworld sha.
na im make I nor dey too envy all these small small bois wey dey ride for my area. cox me know say dem dey pass through something
Sports / Re: Meet Jose Mourinho's Daughter, Matilde & Son, Jose Jr (Pictures) by NoGirlfriend: 2:27pm On Dec 17, 2021
dis him daughter be like wo I don dig before o
Celebrities / Re: Tonto Dikeh: 70% Of People Showing Off On IG Are More Fake Than My Bum by NoGirlfriend: 9:45pm On Dec 16, 2021
believe me, shit wey komot for dis kind nyash dey smell pass

Celebrities / Re: Nini Buys A New Mercedes Benz In Lagos (Pictures) by NoGirlfriend: 8:06pm On Dec 16, 2021
funshint:
But where's the yansh?
use ya spiritual eyes
Literature / Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by NoGirlfriend: 5:40pm On Dec 16, 2021
Anansa0003:
one thing wey I know be say nor be all Gee guys dae put hand for bad things..see niggaboi Na ...e own dae legit .e nor dae offer anything to any idols or something and he dae cashout steady.
one thing me know be say even though u dey run gee wit clean hand, u nor go even get peace of mind. cos u ma nor know wetin d person wey u scam dey serve or wetin d person dey into.

7 Likes

Literature / Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by NoGirlfriend: 5:28pm On Dec 16, 2021
DSC7:
I once told a Gee guy that the only thing i am enjoying presently is Rest of mind.....

He was Like:Omo ur own better ooo.... As i dey so dem no born me well to sleep for night because wetin my eyes go see mouth no go fit talk am finish lipsrsealed...

He went further:Even Baba wey dey give me soap dey always tell me say the soap dey reduce person life span but to comot hand no just dey easy bro cry

Mehnnnnn make we just leave matter for guys wey wan impress and oppress.....

May God Bless our Legit Hustles cool
u see dat thing called peace of mind, once u don sell, u nor fit retrieve am.

2 Likes

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 14 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.