OLDESTWARRIBOY's Posts
Nairaland Forum › OLDESTWARRIBOY's Profile › OLDESTWARRIBOY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 37 pages)
@Slap44 E be like you forget to take your drugs today o. Person come here dey talk important thing, you just dey talk rubbish. Na im wan renovate 'Public' hospital for im village? Most times na we Nigerian masses dey do ourselves OP, I wish say I dey twitter, I for help you tweet o but anyways I hope they listen to you |
If this Aboki wan join police make dem free am nah. You know how much police they make from G boys hand, lorry/taxi drivers everyday. Make dem free the guy jor...na him calling b that At least e no join fulani herdsmen, boko haram or bandits |
Priwillo:Yeah and dante's inferno |
emkz:Professor, I greet you. Migwo sir |
OP well done I'm interested But can't read it now, I never chop afternoon food...I go bookmark the page |
Coldie:Na today you know....abeg shift, make I no transfer my aggression give you |
MondayOsunbor:But I think say Edo people like brown roof people before o |
Programming? Na this one my guy tey dey arrange himself o.. For am, na once once o cuz work no dey quick come |
Wow wow congrats OP Our fore fathers were farmers, na oil & yahoo spoil show....na farmers most of us for be OP, you go boil am or roast am...speaking of roast corn, e dn tey wey guyman chop roast corn o with Ube. Dem no dey sell am for my area, abeg If you dey warri right now and you know were dem dey, drop the location. Make I fly Keke come |
OP Add graphic pics na Sister, the lord is your strength If na our hospital here, all the hospitals were dem rush you go reject you before dem go finally see the one wey go accept you, you dn already go meet Abba Kyari Those people wey dey quote me below, na ona know...I no get dat time 2day |
No be Buhari just dey talk say them dn kill them just now? Dem no even allow us digest buhari lies finish, dem dn release video. Na wa o, we dey hear am for this country. Our soldiers just dey die like fly everyday My fellow Urhobos, Isokos, Ijaws, Iteskiris, Ukwuanis, Ikas, Anoichas...water dn pass garri o, e be like we go follow Nnmadi Coonu go form Biafra o . I no wan suffer this one o
|
SweetCunt97:Iol....serious? Hahaha abeg. But on a serious note, e no get how I like money reach cor make me be slave to one chinese man. You know how chinese people dey treat Nigerians for those dem company for here? My uncle work for one be4, e hear am.. no be person tell am make e quit. So make ona careful, chinese people madness no be here |
Ndigbo & kung fu people....ok But hope Igbo people know dem history o. This Chinese people are not to be trusted o, them worse past Fulanis and more racist than the west and Europe combined SweetCunt97:So only money na ona dey think about, there are things more important than money o |
Ikpeazu come see your mate o, see state wey dem no mention for bible. But OP true true, he did all this abi na audio, people from Enugu is this true?
|
Thanks Major General ' Mumummadu' Buhari, slave master of the west, tyrant of the east, sponsor of boko haram, miyetti allah Godfather, Fulani herdsmen caretaker, looter of our treasury, borrower of our children future, grandfeeder of school pupils, greatest yahoo boy ever, chairman: owners of Nigeria association, achiever of achievements. We thank you sir, the boys from the south loyal sir. But sir, didn't Lt. Gen. Tukur Buratai and his soldier ants said the insurgents wanted to surrender before? What happened? Hope say you go still follow up bandits for Sokoto, Kaduna & Katsina sir? But anyways thank you very much. You are so good sir, we don't deserve you, keep up the Good work and your reward shall be in wherever Abba Kyari dey now
|
Thanks Major General 'Mumummadu' Buhari, slave master of the west, tyrant of the east, sponsor of boko haram, miyetti allah Godfather, Fulani herdsmen caretaker, looter of our treasury, borrower of our childrens future, grandfeeder of school pupils, greatest yahoo boy ever, chairman: owners of Nigeria association. We thank you sir, the boys from the south loyal sir. Yes sir we've seen the achievements in Sokoto, Kaduna and your state Katsina wey bandits they terrorize everyday, we've seen them sir. We've also seen all the money you borrowed just this year alone, sir. We saw the palliatives you shared sir. Thanks for releasing Kalu Orji too sir and many other achievements wey i no fil write finish . Hope y'all know what scarcasm means |
Hope E.A. Adeboye dey hear am o All this ones na formality, na still im pikin go still take over Who that pastor for up there, today no be Sunday o and here no be church shey you know? But Oyedepo nothing bad if this our darling priest for Aba take over, so that e fil use the tithe money wey you te dey buy private jet, fix Aba roads wey Ikpeazu dn abandon.
|
So selfless....Rest in peace Mrs. Henrietta Alokha. Kudos to NAF for this. Happy Democracy day everyone |
Why is APC divided in most states: Edo & Rivers.?? |
Joycekkh:No vex o virgin mary, carry on. I hope it's worth it |
Samiah33:yeah dat clone dey always catch person |
[quote author=Samiah33 post=90570340][/quote] For Tornament mode? Jade? Me na Motaro dey worry me o. Na only Jax i fil dey use for am |
Samiah33:I know right? Which subzero mask or unmask? |
VeeVeeMyLuv:Bro I accept but I dey learn for where some of my guys dey sha |
VeeVeeMyLuv:I swear, hands down AMvanquish:Na we be game dat year na, I dey starve my self for school so that I fil save money buy game Priwillo:Lol...If e b o |
Joycekkh:Who you cor think you do, na me? na wen you dn dey reach menopause, your body go tell you |
VeeVeeMyLuv:It's like we need a separate thread for that MK 3 o |
irepnaija4eva:My guy you sabi am |
NwaIgboBoy:Same with me....I use all three of them robots...sector, smoke & cyrax. Everybody just dey rush noob saiboot |
Galactico4ever:Guy dat contra for terminator & one loader VCD na blast o, i dn even forget self |
EFCC leave obasa and K.Orji dey find ghost workers for Kwara....dem dn reduce EFCC to this now? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 37 pages)
