Optimusprime2's Posts
Nairaland Forum › Optimusprime2's Profile › Optimusprime2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 107 pages)
FCBboy:I think Denmark is bigger on bicycling than Netherlands, but its a close call though. |
ayosamlove:This particular incident occurred in Denmark. |
UnknownT:There's a reason I used pidgin, if you don't understand what I posted ... it's likely you weren't meant to understand it ![]() |
*continued* Me sef been don taya with my work through out the week, so as my guy tok say im wan go date that Friday, make I show im apartment to tidy am, I just tok say I go siddon play Fifa for im Xbox till im come back, I been wan drop my guy for the restaurant, but I no see the need, besides I been also wan make the guy sabi im way around, so as im comot, I just switch on the Xbox begin dey play game- omo man must rest jare. I no worry about my guy, because for this part of Europe where we dey, bicycle movement na normal thing, me sef dey use bicycle go work, infact some road dey for just bicycle, plus Google maps, so I no bother myself say im no go fit go im date because im dey use bicycle. Sha I tell am say make im text me when im dey the place. Some minutes later, my guy tok say im don reach, as I see the text, I just balance well with my Juventus for FIFA... CR7 scores siiiiiiiii! I just use Juventus beat man city for Xbox, Omo naso my phone start to dey ring, as I pick am up na im I hear my guy teh me say; guy something don happen make I show, omo as I con follow hear some country tok for background, na im I know say true true yawa don gas.. Omo, I faya reach restaurant, as I dey faya for road sef my phone don already ring reach 6times, sharp sharp I enter the place go counter, I con see as the manager with two waiters dey try talk to the guy and the guy no understand the manager, manager too no understand am-see wahala. I quickly ask my guy wetin happen, na im the guy tok say im order Jack Daniels and Bourbon for himself and the babe, na im waiter tok say dem no fit give the babe, omo de tin clear me sharp sharp- because I dey tink things fast. I ask where the babe dey, as the guy show me the side she siddon... na there I con realize the situation (I see say she dey wear braces for teeth as she smile for our direction) The babe na Pikin! Olboy! Body weak me finish... unto say I don already visualize all the wahala we fit enter for this matter, and the bros still been dey Hala the manager for the drink matter, unto say him wan defend the chic right impress am say im be man, quick quick I signal my guy to shut up, I con speak for country tok tell manager say the guy no understand the menu and im been dey ask for non alcholic wine wey dey im country (I just dey happy say dem no understand my guy) because the guy been don create small scene, I been fear say pesin wey go fit speak english go come interpret the whole matter, na there kasala for bust. As we take settle matter, I con tell my guy say that Oyibo babe we im tok say be like Kim K, na pikin (But I no blame my guy, true true the heavy brezz and backside wey dat pikin carry, no be here) the guy say how I take sabi, I tell am first first, na pikin dey mostly wear braces for teeth and secondly here no be Africa wey babes dey use football age, u suppose ask for age if not, na prison dat kain tin dey carry person. As I con talk to the babe question am, true true, the babe na 14yrs... Tchai as I hear 14 yrs, I wan run leave the place sharpenly- omo fear don catch me finish, no wonder even the waiter been see am no free serve am drink. I just dey happy say no be serious scenario wey been involve holding of hands etc if not this matter for don enter hot water, already as him be black man, the matter for dey very tight. I warn this my guy after this incident say make im confirm any babe age first-hand before any other thing, because some 12 yr old Oyibo girls be like adults and As sen dey hold I-phones and other stuff you no go sabi say na pikin dem be. As I con ask am how im been dey communicate with am, im been dey use Google Translate and emojis plus the girl just find am entertaining. For those of una guymen wey travel abroad dey find Oyibo, Abeg Shine your eye o! No go enter wahala. If you also had an experience please share... Peace. |
So I made this thread due to a rather awkward incident which could have been a very serious matter that recently happened to a colleague of mine of which I was indirectly involved in. He came fresh out of motherland so I had been guiding him around you know basically being the chaperone, however this brother has always been nursing the thought of having "an Oyibo girlfriend" , For some reason he was just too over the moon about white girls... the following entailed during the short period he arrived; *please note I will explain in pidgin English-this is Nairaland, however forgive my pidgin I may not be that articulate* One day, na im this my bros call me tok say im wan go do shopping make I come escort am go mall unto say, im no fit yarn the country tok for here, oya na I con go my guy man side carry am go shop. As we dey go the place na, I tell my guy say I go just dey waka for electronics section, as I been wan buy usb drive Tay tay but I been no get time, make im just dey buy im stuff I go meet am later for Kasa counter, omo as I leave this guy, I no know say my guy don dey eye one babe like dat, wey been dey follow buy something... na there the wahala begin. I buy my usb drive, meet my guy for kasa... the guy just dey open teeth anyhow like rabbit, me sef confuse I con ask am why im dey smile anyhow, na in the guy tok say im go gist me later, toor wetin be my own, I just tell am say make im control the way im been dey open teeth b4 country people for here go think say im be moo moo. As we reach house na, im tell me say im don tap one babe collect number, omo I shock, how im take do am?? especially since im no fit yarn the country tok for here ... my mind no even reason am Tchai! If say the thing click that time, I for school the guy how tins dey run for here... anyway I just laugh tell am say, so na because im collect Oyibo girl number im been dey open teeth like rabbit wey snake bite, I drop the matter sha Kini big deal if im get oyibo babe, no be im matter? Two days later, my guy call me with shake shake voice tok say im wan go on a date make I con show am how im go baff up, omo the laugh wey hook me I no fit explain, but unto say I suppose help my guy, I tell am no wahala I dey come. As I show Im apartment, I ask am how this chic even be because I been no see am, naso this guy tok say she dey like Kim K, she carry for front carry for back, dey waka duck style... me I no tok o, b4 im go tok say I be bad belle pesin, I just tell am make im dey wise unto say, this guy go wan start to dey do form program to impress babe, I just remind am say na school bring am come Europe as per big bros I be. Sha, I help the guy tidy up for im date, but wetin been dey puzzle me, na how im take dey communicate with this babe, because the side were im dey, country people no dey speak English at all, the ones wey dey try speak English no fit understand am if person tok am with accent- So this my guy matter surprise me, especially since im just arrive, e never spend 2months for here Anyway, I tell am restaurant where im fit chop nice food give am some few tips con follow give am packaging tips especially for how dem dey behave with woman for here. Omo I no know say wahala don dey near. *To be continued * |
"ALL" Nigerian girls are beautiful... Not one, not some, ... "ALL" Quote me anywhere. ##DropsMic ##Walksaway |
faithfull18:Haba na, How can a man get toilet infection like that? Tok the thing as e dey, na "Gono-Gono" don catch the bros, all the symptoms stated are screaming "Gono-Gono" leave toilet infection Mata abeg. |
dgee1:Step 1: Find a school check their requirements and apply if you meet the requirements. Step 2: if you get accepted, talk to them about your situation, they will advise you accordingly. What may apply for you, would be different from someone else. Like I said, contact a school after your application... and see if you were destined to go there. |
dgee1:, how it works here is you contact the school first of all, I'm sure you must have heard about the system. Find a school you want to go online and speak with them, it would definitely help if you have very good results as schools in Netherlands are particular about strong academic merit. If you are accepted they will guide you on what to do. That's all you need to know trust me. |
dgee1:No. Holland. |
Childhood molestations... one of the major reasons most guys become Gay... 92% of gay guys were once molested as minors. Quote me anywhere |
lilmaydee:Trust me, it works to your advantage. I wish you live abroad. I don't look my age as well, I look 10 or 12 yrs younger... omo the awoof train passes, meal tickets, transit beta wey I don collect because I dey like teenager me sef don taya the matter, sometimes I dey tell clerk for train station say "I be adult" she go just shout tok say; "minors to the other line please" tooh, na im me go waka go pikin section carry 75% reduction ticket, Las las e dey ep my pocket. But Enh, this side wey I dey, if pesin no hold body wella, na paedophile im fit turn even by mistake, because 14yr old pikin wey don big finish, go con dey follow pesin Upandan because im go feel say you be im mate & country people no go tok say "no follow huncu", na so wahala fit gas. |
Wait till you apply for a passport renewal at either the Nigerian embassy in Canada, Ireland or Turkey... Then you'd know indeed, that Nigeria is in a screwed up situation. |
Reminds me of "Final Destination" Journey on bro... Journey on |
I am just laughing right now ![]() The only way you can possibly travel without a transit visa to Barbados is if you have a student visa to Barbados ... However It's not possible |
The simple tip is stay off beer and don't eat late... |
grandstar:Keyword is in bold. Case is dismissed. |
TGMISKY:You make your arguments without facts... First of all in the so called "America and Europe" that you stated, are very organized-the system works there... the ministry/council for sports dedicates soccer academies to children with divisions for age categories, and mostly talents are discovered, documented and drafted to club junior academies, where these young talents are trained further and given career paths. Now due to the relationship with sports and school in these countries, exceptional players are given scholarships in school, in a bid to encourage them to keep playing especially if they are already drafted to junior academies for big clubs... no matter the club, your payment does not begin until you graduate from the academy and become pro. With this sort of pathway how can a child fake his age, was it not before our eyes we all saw Mbappe grow up, from that amazing 15yr old that played for France in the Fifa junior competition of 2015 to who he is now? Now for Nigeria first of all the ministry of sports is messed up , no link to grass roots area's there is no set track for career development in Football , one just has to hussle in that sort of situation... tell me why won't a player change his age in a bid to remain relevant |
BravoDe: ![]() |
Yes, Japan just indicating that "they'd be back to collect" ... soon |
@Bigsamnaira My contribution to you on this matter are as follows; If you get married in Nigeria, legalize the marriage certificate at the ministry of foreign affairs, then legalize the certificate at the embassy of Latvia, however the embassy of Latvia is in Egypt, I am aware the embassy of Sweden stands in for Latvia in Nigeria but I don't know if they have that legalization jurisdiction to that end. But once that document is legalized, if your spouse is employed and has a suitable apartment, then with that document she can easily file for a reunion with you in Latvia, if she gets the invitation from her council then you can now apply for a reunion visa at the Swedish embassy with all the documents you would require. To my knowledge that's what you need. |
Kingxway:Bros you sef reason this question na does it sound good? If I talk now, someone would say I am blocking your progress... all I can say is that the definition of success is relative, as it depends on the individual. But for me, looking for a job or "husslin" with a visit visa in countries like Canada or New Zealand is a very unsafe and unwise thing to do… that's a complete no no for me. I don't know how it works in Belize but I advise you to research well. Why live in the shadows being illegal when you can be legal? If you want to hussle in Canada or New Zealand do it the right way so that you can reap the rewards comfortably, how? Look towards a study visa. |
Chicagoesontop:That's one of the reasons a visa required to visit a white man's country. |
Beware of those Scamming professionals in Senegal... It's their profession so they are very good at scamming. |
tipper1:Yes, Fiji is visa free to Nigerian passport holders, however it is impossible to fly to Fiji without any visa whatsoever, because due to Fiji's distant location, at least a transit visa is required depending on the route, but usually two transit visas are required- You need a UK transit visa and a South Korean transit visa because the journey takes almost 2days and there would be 2-3 layovers, usually in the UK and South Korea. Travelling that sort of Journey without a UK transit visa at least, is ris... what am I even saying, the airline would not even allow you board without a transit visa, so guy a visa is necessary for Fiji. Oh and the ticket would cost from 3000 USD upwards |
sunnywhyt007:And people wee teh me Ngolo Kante has energy... mtcheew |
Maybe she thought you said your name was Lovet... guy be careful o. |
Shallypop:My profession has made me travel around various countries as well as carry out comparative analytics between sectors of various countries. My earlier statement that caused this heat here was saying; Brazil is a Latin version of Nigeria & if Nigeria was to be viewed from a Latino perspective, you would get Brazil. Please take note I made a comparison of Nigeria's potential to Brazil's current level, based on similar figures both countries have. I didn't not make a direct comparison of ranking between the two countries. No 1: Population: Nigeria and Brazil have similar population figures with Brazil edging out by total population but Nigeria edging out by growth. Both countries have rather similar numbers when it comes to demographics. No 2: Federal system of government: both Nigeria and Brazil have the same Federal system of government. with a roughly equal number of states (36 for Nigeria and 27 for Brazil) and artificially created, new capital cities (Abuja and Brasilia), which were started in the 1970s and 1960s, respectively, operate as special federal districts, and have rapidly grown to become major cities. The architecture of both cities suffers from their young age and the uninspired design influences of their times How the political atmosphere of both countries align No 3: In Brazil powerful state governors control jobs and government funds and use this power to dominate the legislative branch, not only the legislatures of their own states but also the members of their state delegations to the national Congress. Using the funds doled out to them by the governors, Brazilian legislators maintain their power and influence in a political culture known as "clientelism," similar to the style of old-fashioned political bosses in American cities. Political parties are relatively weak, and legislators maintain themselves in office by currying favor with their governors... in Nigeria we all know what godfatherism means in the political landscape so it's basically "clientelism and godfatherism" in the two countries. As for location advantages, I never implied that Other countries support Brazil, I meant Brazil has a lot of Alliances within the region that has contributed to progressive development. So please I didn't say Brazil and Nigeria were of the same ranking, however due to similar figures Nigeria can catch up with Brazil because it is attainable. |
Shallypop:I was not mincing words when I compared Nigeria to Brazil, I repeat if Nigeria was on another continent, Nigeria would be identical to Brazil. Nigeria has Brazil's economic potential, in fact the country with an almost identical economic index to Brazil is Nigeria-from Human resources to Natural resources the only striking difference is the management of these resources of which Brazil has an upper hand ... this is where location plays a role. However Brazil is on a more sane continent, how does location help? If Nigeria was within the Americas, the alliances formed with neighboring countries would have been very progressive, which would have had an effect on the way things are done in general management included ... mind you Brazil is a much older country compared to Nigeria, so the economy reflects the location as well as the age of the country. Currently Brazil has a better economy but it's not a distance Nigeria can't catch up with if act's were gotten right. |
engrobidigbo:Nigeria that can't even combatively contain boko haram till today... |
Brazil is just the Latin version of Nigeria if you asked me... Want to know how Nigeria would look like from a South American scope... Brazil is the answer. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 107 pages)



