Robobo's Posts
Nairaland Forum › Robobo's Profile › Robobo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 38 pages)
thebargainhunte:Oracle your food done ready Brent finally clocks 27 I pray it turns back from here odawise na to thy tent o isreal |
Agbalowomeri:Baba oil dey ur head went our of dose i got during d panic also outlook looking glimmer oil down to sub 30 with no news in sight for lifting it now new 5 cases of covid 19 confirmed by FG (only God knows how many are yet to be confirmed when short term outlook gets better i wld be back (it was getting beta before with oil seemingly stabilised at 35 but with this current tanking to 27 -28 i cannot come and kill mysef) or if dir is any overreaction liek we had before |
rebekah2011:what is net asset per share for the potential acquirer (zenith) if there is going to be any form of share exchange. it wld only be fair enough to compare / exchange like with like (i.e. NAV for both) |
thesilentone:is NSE site down?? the thing no dey open ooo |
Hello All Someone shld please bless me with UBN last audited result |
RabbiDoracle:My Oga i know say d world no go end if the thing no hold na the kind of maneuavering wey go happen to hold the thing they fear me (i.e. a repudiation of market economy by direct tampering with market and not through policy options) because above wld mean that the very essence on which the foundation of the 20th /21st century economy is based is a mirage |
RabbiDoracle:My Oga na d one wey dey make shit be that if all measure no hold, that one means Jungle don mature na to dey chop ourself remian be dat hmmmmmmmmmmmmmm i dont even want to think about it |
mendes911:No. na d forbidden fruit Agba eat that is why d signal from his shrine his fluctuating |
mendes911:Baba no be Emefiele alone my self don dey shit for pant oooo in short i dey find flagyl i neva see to stop the shit my own shit is coming from the fact that Fed Bazooka no even hold d market at all |
Mcy56:Oracle was looking at two indicators (i.e. DJIA at 27000 and WTI at $27) as a confirmation signal on his outlook being right the first happened last week and teh second is about to happen this week |
Godisfaithful:Haaaa Oga na Armageddon be dat ooooooooooooooo |
Oga Oracle second base seems to be coming WTI at 29 |
Marlianvestor:My Oga it is well My prayer is that in the absence of a vaccine / drug soon (30-60 days) at the least the first mover nations )(china / south korea) should not have as resurgent as they wound down (new cases in both places had subsided considerably) so that at the least the cycle of the pandemic as it affect a certain location cld be ascertained (along with the steps taken to bring the pandemic down in these places) if above cld come to be true it wld bring some element of certainty (cycle wise) to the table and help calm the markets |
Marlianvestor:i dont think its a insolvency issue either is the world going to end if the markets froze for 30 days ![]() i dont think so. yes some permanent damage wld be done but on comparative basis to the whole, the damage wld be quite negligible me think it is the uncertainty (not knowing when this cld possible end or be contained) this is really spooking the market. once this (end/ containment) cld be ascertained calm and then growth wld resume |
Marlianvestor:oil dey ur head if true cld only be for Ego sake, so his story wld look like something out of fairy tale of buying a company where he started his career at teh lowest rung of the ladder or at best as a means to personally sequestered the property arm (a large cache) of UBN for himself Both of which is a negative to the other/ minority shareholders N.B. im heavy here and this if confirmed cld be a major red flag for me |
pluto09:My fear also. Plus i dont see any value add in Zenith getting bigger within the country. Strategically it wld make more value for zenith to expand into other African market both for diversification of its revenue base and also hedge on stiffer regulatory environment that Nigeria had became |
RabbiDoracle:cldnt agree less. the uncertainty wld end as d cycle becomes more predictable |
RabbiDoracle:my oga the tin (corona) had exhibited a cycle (on china and south korea) that could be use for forecasting they (china / south korea) are experiencing slowdown because dey are pass the peak per the studied cycle of the virus Europe is approaching peak now (it shld come next week) US is still at early stage and peak wld not come until upper week or more, they cant escape it so there is still plenty of volatility to come |
aremso:i no go even buy for monday because he no go reach my target yet. the lowest it can do on monday is 10.70 it is either 9.80 or make hin carry hin kaya go market go full ground for mo0nday (uba) and by wednessday d ground go full well (gtb) |
DOLLARTEX:Na reset dem dey do Both wld reopen equally on Monday (5.35 vs 5.40) after UBA markdown |
Lion123:to bolded: old boy haba naa fight ![]() no be hin get hin kaya nii na by force to sell ,market again ![]() Jokes apart though i was VERY DISAPPOINTED in him also i was thinking he wld be provoked by my ranting since morning to do the needful |
PharmAlfred:which resilience? the volume don reach yeserday and two days ago own ??the guy just dey bait dem |
Jejebabaa:The guy is just an unserious fellow leave am options go full table by next week after dem don mark down uba and gtb |
TLAX:Oga i beg no injure me with laughter ![]() |
Bomboclad:Just pray say make POTUS no catch the thing over the weekend or make dem no lock down the whole of New York (he don dey start small small with limited access to madison square) Everywhere go just scatter |
RabbiDoracle:Na headache go finish am for there with that kaya wey hin carry piut for head |
RabbiDoracle:leave them they dont know dat at this time entry price matters A LOT so that if the market did not go as u enivisage the losses u wld incur shld in case u want to go out wld be minimal |
RabbiDoracle:My Oga no be ordinary inheritance Na Generational Inheritance |
pluto09:My Oga Thank you for the Assurance i really appreciate i know say i go get am after dem don mark down GTB and UBA by Monday By then we no go plenty wey dey pursue d tin |
Princkez:I BEG NA MY PRAYER BE THAT OOOOOOOOOOOOO MAKE HE LOSE REACH 9.80 I BEG I BEG IF U HAPPEN TO KNOW THE SELLER HELP ME BEG AM IN THE NAME OF HIN PAPA AND MAMA AND EVERYTHING HIN BELIEVE IN MAKE HIN PLEASE SUPPLY MY OWN AT 9.80 BIKO I NO DO YANGA, NA BEG I DEY BEG OOOOOOO. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 38 pages)

