Simdam500's Posts
Nairaland Forum › Simdam500's Profile › Simdam500's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 232 233 234 235 236 237 238 239 240 (of 240 pages)
Dey said he looked like Jesus and he's not hapi, is even sayin he will crucify my father(Jesus) himself. Smh |
So sad! But man must survive. Soon we'll talk bout poverty in naija, shey no be poverty lead her to dis ![]() |
Where LAG they! Ehn ![]() |
Praise God |
Researcher here and there. I like fish too o but dis 1 wey dem find......... Hmmmmm |
Ok. Dem go sell cloth? Mst esp d obo clothin line......... *jst askin o* |
Idowuogbo!!! She is such a funny being |
CONFIDENCE! CONFIDENCE!! CONFIDENCE!!! |
Ok |
The CCC. Genesis model international. Because: we speak d truth, preach realities and real prophecies are been told |
A friend does not ave fmaths in is o.level, but his choice is civil eng. i advice him 2 choose physics. If possible his admitted nxt year, can he still change to civil eng wen he is within d sch? And how long is it gonna take Reply pls |
Ok i hear |
Red and black |
Dat good!!! Abi wetin i wan talk? |
What are dey tryin to create Dispute between countries Just askin anyway |
I cant buy her brazillian hair(attachment). If should request for any then i'll buy her a RED CARD. |
See critics!!! Davido! If Nairaland are not in support of ur new line. I bet u e no fit work o, cos we are N.L. But, boy com to tink of it, OBO is ur 1st album theme, u com wan launch fashio line(which is a success) still u name am OBO. Wetin u wan name ur 2nd album? Abi u no get plans to release anoda 1 ![]() |
And soo Shey naa me, make him com greet! |
Wen she avoid seein u. Probably because she's presently datin d wrong guy |
Lolz. It funny but it a choice. If she play hard to get, me too i decide to play hard to approach her. No fight |
mtchew! diff topic, diff story. make dem settle it btw dere self. naa me join u 2? |
NEVER!!! I dnt knw bout 2morow o. dat y i hate movie dat deals wit rich end up marryin d poor |
YES it possible. it stat 4rm a gud morn txt, gud nit txt. question lyk, ave u had breakfast? etc. it once happen to me, but i decide to turn ma feelins off, so she bone dat side and free me. Lmao |
Wat ur biz? he shud hav given dem som privacy, by shuttin d door! Dey will pay if naa 1hr. Lmao |
Agbalumo dun dun omoba lo fe mu. |
5credits. Is it wit jamb? how much is it and wen is it closing ![]() |
ENGLISH is called a Linguafranca. It best u ave an alternate. Anyway avin an alternate does not pay any token to my acct, so i beta stick wit english alone |
I know d thought i have towards u. D thought of good and not d thought of evil to ave an expected end- says d scripture. It possible we all make heaven, irrespective of any materialssss... |
Money speakin shit |
Always and forever |
What is dere<soldier> business wit d student or masses? I tink dey shud be at d war front facin challenges and let d police... Lolz, handle it ![]() |
How many tins u want make dem monitor sef. Dem go monitor nutrition, monitor relationship, monitor child goin and comin, monitor school activities. Now d mis use of internet, dem still wan monitor am. For nigerian, it not all parent dat r internet literate lyk my own, yet i dey surf nairaland!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 232 233 234 235 236 237 238 239 240 (of 240 pages)
