Streetmovement's Posts
Nairaland Forum › Streetmovement's Profile › Streetmovement's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 144 pages)
Wotoporiously speaking Na 👽 dey rule naija |
Wotoporiously speakingIf na big name them for arrest or even to talk of sending to jail or prison, eye service too much for this country, to say she's is an actress, how we wan take know sef? Them don use this one as scape goat, your A-list celebrities/public figures dey spray money everyday while stepping on it like there's no tomorrow, yet no arrest or public speech about it. Let me rest here cuz Nigeria is not worth my attention |
Wotoporiously speaking I don't like this sitting posture, I always feel it makes a man look feminine but I can't control how people do things so I don't read meaning into it. |
Wotoporiously speakingEverywhere don red now, you're your own security and e reach to carry gun, 🗡️ join body o. Heard this news yesterday, very bad |
Wotoporiously speaking Do not care about your title, if you bleeps with my teenage daughter I'm gonna chain your ass to a slaughter table, cut your dick off with a chainsaw and use it to make pepper stew dick with rice, will make sure i parboil the rice well making it ready for consumption then i eat it in front of you while you bleed out. Yes I'm wicked like that, revenge is my area of expertise ![]() |
Wotoporiously speaking Omor that chicken head nor follow, the rest I can deal with comfortably ![]() |
3seriez:Wotoporiously speakingYeah true that |
Wotoporiously speakingThem no dey my list |
Wotoporiously speakingUna go dey test Energy drinks ![]() Who's next? Angola right? I pity their papa ![]() |
maureensylvia:Wotoporiously speakingWhat was your purpose of visiting? |
Wotoporiously speaking I love 50 cent, he's one of the releast in the game, fearless and very determined, not many in the industry can throw hands with 50 when it comes to this street shit but I guess most of this rappers prefer guns to throwing hands. |
3seriez:Wotoporiously speakingNobody wants to talk about real stuffs no more cuz real stuff can get you killed, everybody trying to be careful now that's why most times we think this new generation of rappers are rubbish, believe me they're not and their real life is also as dirty as the ones before them. |
Wotoporiously speaking Bullshit |
Wotoporiously speakingLagos traffic says hi |
metaluterus:Wotoporiously speakingYou know, na my naming ceremony be that ![]() |
Wotoporiously speaking This nigga above me sef ehn, see the kind spreading of kpekus for the second pix, see as mouth of kpekus big ![]() Op, me I go allow my wife go gym and I no go dey bothered cuz woman wey go marry me go know say I nor dey forgive cheating and betrayal, even if them bring the whole village come meet me, so if she cheat for gym wey she go register, make she waka like that dey go her papa house or the nigga house, cuz even God no go fit intervene on her behalf, i don't mince words cuz i know what i want and what i don't want and as far as I'm concern i won't do what i don't want others to do unto me. Period!! |
Wotoporiously speaking lAll this loud marraiges sef, them too dey make noise ![]() |
Wotoporiously speakingDepends on who and who is involved. Some people want it high key while some want it low key irrespective of status, so do wetin you know say go favour you |
Wotoporiously speakingThem nor Sabi say as Africans all this suffering reach to make us strong, both physically and otherwise. Well na normal routine check nothing spoil |
Wotoporiously speaking Lol |
Wotoporiously speakingOsimhen is coming to Chelsea ![]() You can stake your entire generation |
Wotoporiously speakingIt's time to leave ![]() |
Wotoporiously speakingMake una take am easy on Ayra o, she is just a Gen z baddie ![]() |
Bolu004:Wotoporiously speakingIt was 1984, he didn't win but he was nominated. |
Wotoporiously speaking Life has a way of reconnecting people ![]() |
Tayomi37:Wotoporiously speakingRape person first you go know the correct figures of 2024 ![]() I nor fit laugh 😂 |
Wotoporiously speaking Them no dey give spaghetti for prison o Abeg how this rape take dey sweet sef wey dey make men dey loseguard. RIP to him in prison in advance. |
Wotoporiously speaking People wey get car and still dey live for another man house go attack this babe left, right, center, already seeing them on this thread giving different instances and trying to explain it all ![]() In my opinion her advise nor bad but like I always say every man with him choice, you can't force a horse to drink water. As for me I can never live in another man's house and think of buying a car, I go build my own house and buy my own car when time reach. Nothing spoil ![]() |
Wotoporiously speaking Am sad and happy at the same time ![]() But seriously though the man has done enough, it's better now before the sack him later. I wish him and Liverpool well going forward ![]() |
Wotoporiously speak You're not ready for marriage and you don't have a mind your own, now I can see why your mom and aunty are choosing for you, after this who knows what they're going to choose next. You better sit down as man, search yourself and come up with a solution for your delima before you go enter bus wey dey go yabaleft |
Wotoporiously speakingOp no mind any idiot for here wey wan blackmail you with cheap emotional women lies, make I cap you the legit, no idiot born of a woman wey never mad finish or dey in her right senses go fit run that package wey your wife to be, abi ex wife to be, run. It's good you cut ties with her and never look back because if you do na thunder go fire you, and let me warn you not everything is a joke. That statement is very expensive for a woman who was about to be married, even for ordinary girlfriend na still huge red flag. Make I stop here sha make I no go insult person papa |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 144 pages)
speaking 