Ststyreal's Posts
Nairaland Forum › Ststyreal's Profile › Ststyreal's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 (of 45 pages)
googlepikin:Him don leave u say today na Sunday, u still dey find him trouble. In abokis voice, kwotinue. |
MrKontrovErsy:Must u tribalised every thing? Abeg, make I c road. |
onenaira3:Abeg leave d op, he isn't objective, just here to defend his pay masters. All we need is for APC to get to work and allow the efcc to do a clean and thorough job, abeg, I don't enjoy sentimental and political post like this. |
Na waoooo, abeg make oga ogbonnaya onu no take that post if eventually him name dey d list. This one no b tribalism or political party talk, because in my own view it is too 'degrading' according to oyinbo people. Them never respect VP finish na minister e come remain. Sir ogbonnaya, please, remain a gentle politician that u are rather than taking up that ministerial post, u can serve Nigeria in another capacity other than being a minister, make elrufai no come insult u for me, and secondly, it would make u look like an errand boy. Abeg, make una no call me wailing wailers, because na as I feel na so I take talkam. Oga ogbonnaya level for APC don pass minister own abeg. |
sauceEEP:WATCH OUT FOR 'HERDSMEN REVENGE' part 2. |
Urhobo girls wey dem born for warri no b ham oooooo. Dem dey insult, no respect, cheat on their husband, flex even when married, pride wey dey their head no b here. Any urhobo girl wey, I no know of those ones wey dem born for lag and d other places but as for d ones wey dem born for warri, no even near them if u wan live long as a man. Talking from ist grade eye witness. Urhobo girls, I troway salute for dem. |
santos876:Which kain kind woman with a lovely wetin u cal am self. Abeg, forget that tin, something keep telling me that dis woman is trying hard to b on d good side of baba bubu. So for me, na complete eye service b dis one. #don't callme patience, callmemamapeace. |
My dear, I thank God for you ooo. Oh lord! remember me in this month of October for a blessing that no man can comprehend. |
kazmanbanjoko:Abeg wich language b dis one wey u write so? |
Make una cool temper cos d saints are still waiting for Gods approval |
We are waiting for the righteous ministers of the federal republic of Nigeria. |
Na was for Nigeria system of administration. Na only oil department him c to handle , why not concentrate on sectors like agriculture that can also yield good money for the country. Baba bubuuuuuu, take am easy oooo, for d sake of your health, u can't do it all alone. Make una no call me wailers oooo, because una no dey want make person express opinion contrary to una own. God bless my country, Nigeria! Amen. |
[quote author=kestolove95 post=38499466]I don't want to see any yeeboh on dat list ooo...yeebohs can't b minister in a zoo...abi I lie?[/quote Yes ooooo, I think no sane man wants to live in a zoo just as u have called it, except for u. Emeka nna, don't mind dat guyii. E Jooo, e ba mi fi a won ore mi ibo sile, I just love people from dat tribe, they are a goal getter. |
john4reala:C u, u don dey find trouble abi? Dem go soon eat u raw now. |
richyfunky:Can't people express their feelings without u people terming them the wailing whatever. Very soon we shall know d truth and of course, d truth shall set those who believe in it free. Barka de sallah to all my friends. |
Am going to pour all my anger and hatred on u tonight for deliberately wanting to destroy another woman's joy. U r a thief, oleeeeeee, ala tenu je somebody, devils incarnate, stupid and wicked animal, in fact calling u an animal is second glorifying u, u r nothing but an ape. E kwensu, if u don't leave that man alone, d prayer I usually pray for husband snatchers like u, is that God will put confusions between you too, and so it shall b for u. This man will henceforth in d name of Jesus begin to hate u with passion that d sight of u will always irritate him, lord please destroy every home destroyer by fire in Jesus name, amen. Thief, u r not even afraid of God who made them both man and wife. Oleeeeeeeeeeeeeeee, thief, stealer of peoples joy, leave another woman's husband and look for your own. Oloshi. In fact u dey irritate me, wetin u wan teach d children wey una go born for dis kain marriage wey u steal another woman joy. U better leave that man alone, if u don't want death and the wrath of God to visit u. Smmmmmmmmh for husband stealers. |
agrovick:Habaa hajia! Well, my dear that guy is ur uncle, d age difference is just too much, coupled with d fact that d man in question is just out to take sexual advantage of u, please and please, fleeeeeee. Y not concentrate on something else other dan a relationship. U r way too young my dear for all d headache associated with being in a relationship. |
Let d boy remains with his mother I beg u, u can go visiting, inform ur wife abt ur son but keep ur son away from your house wife talking from a good spiritual eyez. |
okey4reel:Abeggggggiiiiii, go Sidon, marriam first before u praise am. Na marriage b d koko. |
I will just thank you and also apologise. |
Huh! This is seriousssssss, as for me, I will....... move on. |
uselessgoat:Some dey claim land while some dey make money for d land, which one u b? Sorry for some people, they can't just learn to love. I hate tribalism with passion because when u r sick u only need a doctor to treat u, not minding if he/she is an Igbo or a Yoruba doctor, y then can't we let this people b? Olorun eledumare, Jo wo, gba ilu eko lowo a won tii won fe ri enikeji won bi e yin eledumare se fe kii a ri won. Does it mean you my dear friend ave never have cause to make friends with an Igbo person? I pity some people sha, cos with people like this dude am quoting in Nigeria, tribalism will continue to b our leading cause for disunity. Say No to tribalism and may God bless our country Nigeria amen. Singing in a popular musician voice "Nigeria yii to gbogbo wa nii, ko ma gbodo bajeeeeeeeee, tori ko si bomiran ti a le lo, ajorin o Leda bi ileeeee, e je kia so wopo, kia fi okan se e kan, GBE ke mi gbe!" Hope I got that song right, God bless nigeria jare! |
tunapius:Just may be, who knows? |
samtol4:Thanks dear, am happy have impacted. |
eleko1:Broda daleru daleru, gbe-boo-ru, e ke idumota, shobole yo kee, e joo, e fi tiyin soo tiyin. Tribalistic nicompoos. I have Igbo friends who are nice and are better friends than my yoruba folks, so learn to mind your business. There is no where it is stipulated that people should be persecuted for standing by what they believe in, if buhari decides to prove the Igbo's right, so b it, but please and please, let d Igbo's b, at least they are bold enough to make their stand known unlike some people who are neither here nor there. Broda, daleru daleru, e fi awon IBO nle nitori olurun e joo, o to ge e. |
Handsomeemmy:Nna, God bless u oooo |
Atmmachine:Huh! So because obama and ur lecturer never colo naim b say gbana no dey make person colo. U c, u r displaying one of d xteristics of a gbana guy. Y r u so aggressive and insultive at d same time. Look at my manner of expression and approached, I ask u not to b angry that am only showing concern as a sister to a broda, what wrong have I committed that led to all these insult from u, any way, I shouldn't b surprise coming from a gbana guy like u but I still dont expect u to display the effect of ur gbana on a public fora like this. May God help u. No vex even tho I know say u go still vex. |
Atmmachine:Huh! In felas voice ' trouble dey sleep yagan dey go wake am'. D last time I checked, marijuana leads to colomental. Somebody should please stay off it and embrace healthy life style. Abeg, no vex for me oooo, I just dey talk out of a friendly heart. For warri here, most people wey dey Colo for d street, dem say na marijuana wey u say u like na im dey cause am, na im make me dey talk. No vex abeg, one love broda! |
Afokesco:Look for ram well, u go see am. |
clemz85:If u can't think of a better way of correcting her except by beating then , such a man is nothing but an eranko in human flesh cos such a man has got no brain to peaceful resolution of dispute except by violence. Just lay a finger on me and expect 40 fingers pouncing heavily on u at night. Smmmmmmmh to women beaters. |
Continue wetin ![]() Y do we woman like suffering and smiling like dis?. Please my dear sister, zoom out of that relationship it isn't healthy for u. This marriage u people are dying for isn't an easy union, it takes a loving and God fearing man to make it a happy and joyous one for u and of course Gods presence in d life of both partner. Please, my dear sister, leave that man before he disfigure ur remaining face. U need a patient and loving man to bring out d woman in u and not a micheal Tyson of a so called military fiancee. My humble suggestion tho. |


No yeebois
.Waiting for the chairman wailers council to come and analysis dis.