Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 114 pages)
Mallam Nuhu Abeg leave matter for Matthias and face your job. The Kidnapping need your attention not account balance |
Whenever you have the opportunity to serve, never use it for selfish gain and children toys but for true service and sacrifice so that people can... |
Hope no be those empty talks Sha? How we go dey pay Police from FG account and dem go dey carry Bag and do school runs for some people? |
Hope these kids are not still leaving those twins with nannies Sha? Well, if dem like make dem leave dem with Nanny because dem wan dey attend owanbe. Pikin dem never reach 6months you don dey find owanbe wen you go attend upandan. |
Nigerians doing Nigeria things. If person fit chop private company like this, come imagine say the guy na Governor. |
Obaseki, Abeg wait small make your Tenure end joor, you still get some months to enjoy the Pride (corruption) that comes with Power. By next year when you hand over to whoever providence smiles on, then you will enjoy the largess of your actions. Shebi you see as Oshiomole dey look you so ehn, Na there you go know say everything for this life get result. Bros, If Oshiomole no be Sen. You go talk this thing? |
Well done Damilola, we sabi better thing and better people. See as Uncle Gbaja just dey move anyhow inside Iponri. Well, Lag no be their mate. |
Make una dey disturb una self. Na people wen get appointment na dem I pity. Una go dey disturb Airport like say he affect BAT. Well, he go affect those traveling for weekend outside that Capital city. |
Abeg, in simple terms, wetin this BIMS dey do? |
Anything dey Nigeria wen dem no dey add wuruwuru put? Abegi, make everybody shift for one place joor. We never know when we go get accurate and accessible data for this Obodo country. |
To think that this currency issue lead to several losses last February/March is quite appalling. No thanks to Emiefiele and his gang. |
With the kind of Chemicals being taken by children of this age ehn, you can really ascertain what lead to this. |
Congratulations Snr. Man. You were fortunate enough to see you son become the number 1 man in you state. Congratulations for raising a man with Good sense and RIP Sir. |
Hmmm. Chooses and consequences. May we be fortunate to take the positive chooses that helps keep our body fit and mind pure. |
![]() Abeg, leave "Nigeria" Women joor. For these life just remember say nobody really like you. |
NYSC and their nonsense. Abeg, he be like he go better make dem scrap this Scheme self. Though, before na this Scheme we dey take differentiate Real from Oluwole dem-dem ![]() |
Oshey!!! Governor Don become remote Staff. Oga, nobody fit solve half of the problem wen you list so, that excuse no dey valid at all. But wetin be my own for Una matter? Abeg make you still dey enjoy your honeymoon joor, very soon, He go clear. |
Well, na Prayer you request so make I pray for you. May Justice be Served in this matter, May every hidden details be revealed, May every shady details be unraveled, and May You reap the reward of your Labour bountifully. |
Believe this report at your own. These people wen thier accountants don dey help format their Books so that dem go fit Bobo us. Abeg, if Business no pay una, make carry una Kaya dey go. We get Glo and na our persin get am. |
In whatever you do Sha ensure say Prayer dey follow am cos if not, you go collect and your children go too feel am. If your Papa na Politician, Police and any Job wen him dey do make he Sha ensure say he dey do am better mind cos Karma dey wait for am to give am full dose. How many Police pikin, you don see wen their Life dey level? Na very few. |
Hmmm! All na Business to Dem. |
Lagos just dey 'development' back-to-back. Sha, make dem start-complete this project quick joor and stop all delay things. More importantly, let us teach-train our Kids to let Love reign in their mind, so that they would not use hatred to destroy all we are building. |
Splashme:Well, the Good things is you get what you wish for. Now, to the matter on ground. All these stats to paint a situation and get some Grants Sha. Well, Feeding is not the Problem but Standard of Living. |
Good one for people who are interested in getting the Originals. This is Bad business for those who sell fake for the price of original. Abeg, they should put Police/CID for that place incase those people carry their magomago enter that area. |
Abeg make una stop this Yeye Bobo. Wetin BIMS dey do in simple Language Abeg make una talk am make we know and wetin be the cost implications for students, faculties and institutions alike. |
Why should you bother explaining to people who choose to believe lies? Well, wisdom should help to wise to sieve lies due to sensationalism and get the Truth. |
We understand say LP and the leadership of NLC and PDP na same people dem be, so make dem continue to the collect and react together. |
Hey... This wahala of USD. When would we appreciate our NGN? Why do we keep doing this damages to our currency? Well, everything na matter of time |
Well, let's hope this is True. Cos, there is no need have that massive facility and all it does is just decorations. Why do they have to wait for our Crude?et them source crude from anywhere. |
Congratulations to the people of Lasgidi. Dear Uncle Sanwo, Please you can do better. #RenewedHope |
The heart of woman is desperately wicked who can know it? Abeg avoid anybody wen no dey fear God. |
Eeyah! Atiku boy wan dey advice PBAT. You think say PBAT na like your Atiku who no know the worth of Men. You mouth like "sack". All of these kobokobo PR/Adviser wen Atiku go carry self. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 114 pages)
