Valdes00's Posts
Nairaland Forum › Valdes00's Profile › Valdes00's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 92 pages)
What a fat lie...... Even wit al dis, I wil stil break up wit her..... Ask JUSTINA.. She go tel u hw he tak go |
KingTom:Lolzzz....... OP wit al wetin u don read for hear, abeg no fuckup nxt tym.... Na good news I wan hear oo |
iceberylin:Even when EBOLA still dey for naija sef, we stil dey kiss and straff..... U dey miss |
LaBI sef wnt forget woh I did to her after ruining d first date.... I told her d history of her life..... D babe vex me lik madt |
naijaboiy:Tanx boss |
#fact... To be sincere I dnt cherish virgins..... I broke up wit a girl nt too lng... Why? Because she is a virgin.... She go start al dos mumu preachin wen person wan touch am n me gan sef no lik d sight of blood |
tosyne2much:#fact bro.... Naxo my babe dey lie down lik wood durin bleepin.... I jus call am one day say....me no lik dis kind one, oga if u no change valdes go enter outside fine corect babe wey go dey wyne me well... Ever sinx den, yeeeeeee she cum vex lik rambo dey even break dance durin bleepin |
CityNG:Story for the gods... N u sef b person BF oo... *shakes head*.. Chai |
Life is all abt risk.... It is risky nt to take risky..... Jus b bold lik Bold 5... B straight lik Iphone 4..... B fast lik Valdes... @ d end of d day, u wil knw its as easy as bleepin ur nxt door neighbor.... |
I can't date who I can't marry..... Ppl can lie.... As for me ooo, I can date who I can't marry.... infact, I can't marry my current gf.... Buh we r still datin, her red card dey cum @ d right tym.... Wohts my own... |
I thought d army's once complained that boko haram fire power is much more stronger dan there own.... If bokoharam fire power is stronger dan theirs, What are they using that is stronger dan al dis I jus saw in d pictures |
Rikidony:Those responsible for what..... Seems u didn't even read d news at al.... They said brake failure.... N driver is dead.... *shakes head*.. N na person gf b dis ooo |
donsalvy:Over-sabi tenant na him u be |
Al dis rubbish na him mak me ban my babe frm any party wey I no go...... Them go talk say na alcohol.... Iranu |
Hmmm.... Nw I see y dis babe is still with me.... As broke as I am.... |
She knws d amount am collecting..... Even when I ws given an increment, I told her.... We av gone pass dat stage where I will hide such frm her.... She's even d one dat uses the sim that receives my bank alert.... She knws abt my withdrawal n deposits anyday anytym...... She is still my GF....even wit al dis, if she bleeps up..... Her red card go pass zidane own for world cup |
I usually tell her - I LUV U 2..... Dats y we still bleep till 2day even wen she knws I av anoda gf already... She finds it hard to moved on.... |
Till then... D situation will settle itself |
OP... Forget dis corner corner... Jus tell me you are Micheal |
The OP brought his problem to the wrong place..... |
My GF nids to see dis.... She is GUILTY of many things listed here.... |
waywardpikin:Last I checked, her name is still ITUNNU nt EVE..... I knw woh am talkin bout..... N of cos, I dey observe.... Even wit d way I trust her, nothing else can surprise me... Even if she fuckup |
Can I fone a friend? |
Send her ur nude pictures, I swear the LOLZ she will reply bck with will be uncountable.... |
Been handsome and impotent is a very bad tin..... The Op is handsome but impotent, dats y he turns down ladies advances..... Eya, I feel your pain.. |
Whaaat... D OP is 27..... *shakes head*... 27 wasted yrs n still no brain... |
dechandel:Eya |
OP, na only me dey ur bck here..... Hw u go marry second hand woman, na only fone gud wen it cums to second hand..... If she no gree mak u straff am, free am jawe... Move unto d nxt girl..... No mind those ppl jare.... No tym abeg |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 92 pages)
your left on her left 


