Valdes00's Posts
Nairaland Forum › Valdes00's Profile › Valdes00's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 92 pages)
Hmmm |
Jus lik me.... Am still payin d debt till 2day and the #damn b!tch Is gracin anode dude's bed |
If I believe this story, mak my MB finish nw nw |
sexyseun:*clears throat*... Abeg aunty, no vex ooo.... Dis one wey u enter jim iyke, inyanya n co room.... Shey u be *lipsealed*... I no want wahala |
Haa... See gbege.. Kissin wey b say na him most of us dey use start bleeping....if dem ban am nw, hw we go cum dey start.... |
Bank for where, when MAMA RISI THE THRIFT COLLECTOR still dey my street |
ChiSun27:Am finished abi... I agree.... |
veegirl:To be sincere, I dnt knw y I trust her..... |
Kezifils:*shrugs shoulder*.... I Aint goin nowhere.... She's sayin d truth |
01karma:Neva... Dem neva slap me lik dat b4... I fit even say I neva receive slap b4 in my entire life... #fact |
01karma:Eya... I understand.... Al dos kind slap wey dey reset person to default settings.... |
bountyhunter:Bros u no go blame dem, na hard life cause am |
And he neva chop d babe.... Bros u dull I swear Me go borrow ITUNNU money n she go say she no go pay me.... Haaa, no no she no go fit even tink am... Na me stil dey own am 24k.... Naxo he suppose be |
youmour:Lolzz, bros u wicked ooo Dis ur observation gidi gan |
PHEW... *cleans sweat*... I read am finish at last, wetin cum pain me b say I no even understand anytin dere.... I jus see one girl dey beg one boi... I don too dey fuckup dis days, imagin say I jus sit down read dis tin finish |
My GF is excluded sha oo... Cos anytym I ask her such, she wil jus smile, rub my cheek n say -- Valdes, so u dnt trust me abi |
Haaaa... Oluwa... Ojo wo ni gbogbo eleyi ma dokpin..... *slams hand on face*.... *bows head*.... *walks out* |
If I were in ur shoes, I wuld av accepted d apology.... Collect her number n mak her apologise properly on my bed.... I didn't say u shuld do it ooo, I said if I were in ur shoes... Shikena |
EroticAngelina:She don go play away match be dat..... |
Lolzz.. Dat moment wey u go computer village to buy second hand fone witout testin it, u reach ouse on am cum see say bluetooth no gud, network dey shake, mouth piece bad, keypad strong... He don b for u b dat |
INI EDO.... Calabar girl.... Am nt surprised..... *lipsealed* |
D OP said fight for right to PROPERTY.... Dat got me crackin.... Which property abeg ooo.... The property you brought from you father's house or the one I hustle to gather b4 I brought you in.... Lolzz.... She tink say na abroad she dey |
Who can help me process a cheap japanese visa.... I want to go there for business.... |
@OP.... Are you Amina? |
neighy:Eagle eyes NLders..... They are always in every thread |
No body permits men to cheat buh all dis happens becos WOMEN are the WEAKER SEX..... *runs out* |
None of them go enter... I fit swear on dat |
No 1 is exactly what my Gf does..... Til 2day, I only met 2 of her fwends.... She only tell me about dem n abt me to dem.... She said a friend of hers snatched her bf b4 so she's takin precations nw... Oga ooo |
dhammyg: I THINK IT IS FALSECos the herbalists knws the repercussion of money ritual, dats y dey dnt do it for themselves.... Money ritual is damn real, dnt let me narrate my experience.... |
I start wearing pant after I ws almost embarassed outside.... I had a huge hard-on after huggin dis hot babe...... Boxer culd nt hold it down, thank God for my pocket... I had to put my hands in my pocket n cover it.... Sinx dat day, na pant things on point.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 92 pages)



TO BECOME RICH IN LIFE WORK HARD AND BE SMART
!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!