Witworth's Posts
Nairaland Forum › Witworth's Profile › Witworth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 75 pages)
Na so. And papa na black so o. Okay no problem. No be lie. |
Na so. There's price to pay for everything |
Na so |
If the mother carry am go orphanage, or abort the pregnancy for the beginning, e for better o. Humans and excessive madness |
There's nothing to deal with there, there's no problem at all with them. |
Cruise must be caught whether knowingly or unknowingly. Willy-nilly |
Senselessness is the biggest disease, it's the mother of madness |
Begging self na work, anything wey dey bring money na profession, many people fit take the shame and pains. But Nigeria self en, to give beggers now money and at your own risk o, two things involve, 1. you wey give dem money out of pity and spiritual beliefs, you fit never chop morning food self for afternoon, but the beggers fit don chop twice only for morning, 2. Dem fit even go use d money wey you give dem do ritual. na God dey help person from people. |
Ladies and gentlemen, brace for war. |
Storm of lives and properties. |
Why you apply for the so called N-power in the first place. You dey find work when God don create you to create one for yourself. If na capital you dey find, you sha fit see 150k make u go rent face me and face you, and buy android phone, then dey buy data, make u sha store food for house and make u dey pay nepa bills or sha dey find way charge your phone, if you need money you go dey work na, haba |
This life wey e be say even if na you and your so called best friend see money for ground now, na die you dey so. Omo na God dey help person from people. |
Na invasion for occupation. |
E go go by itself, take the pain, endure it. God's time is the best. |
Mutemenot:we are all equal before lightening, na God dey help person, the girls no different from people wey earthquake dey kill, it's all just a sad thing. |
To disappear na the greatest jazz wey man fit get. But na only God understand better why dem no fit disappear enter cbn go carry money without stress of hardworking and some suffering and smiling |
Vinnie2000:for your information, firstly, I don't care about the president, then secondly, look at serena williams, her body be like man own, but na the money make she see husband and look sexy a bit. But go look many poor even upcoming female footballers and sports stuffs in African countries self, dem no supposed dey get muscle, dem no be soldier na. No be war. And no be money we dey talk about for d matter now, na sport no supposed dey dey for woman jare, no be only sport dem fit do to make am, and dem supposed maintain their naturally made soft feminine body and make man maintain man own as a man, no be everything we dey do dem supposed be fit do. So many ways to survive time for long. |
Ah no know say isis don get kay leg o, na only isis me know before o, now na Isis-k Abeg all na terrorist jare. Na so dem talk say iswap different from boko haram. People wey no get uniforms so. Wayo for war business |
I second her motion abeg. I have always felt sports and military generally should not be meant for Ladies too and they should not be allowed. Let's be sincere and forget western influence. The way the body of a women or ladies generally are naturally built for just Little exercises and physical fitness stuffs In the ancient world, only men or male youths are allowed to join the army, in fact it was even compulsory for male child back then. That's how sports supposed to be meant for only men too even if it doesn't need to be compulsory. Oyinbo female footballers own self still better due to their good medical and physical fitness, but If you look at some african female footballers, many of them look like boys, some of dem even dey barb boy hairstyles. |
You no go allow make saudi dey on hin own lane so. Matter wey no concern you, you wan meddle |
Lol, when the useless government feels cornered. No where to run to, no where to hide. Dis one pain dem |
No give d man death penalty, make dem chain am make dem allow me torture am for everyday of his dear life. He go regret his actions on the first day of the torture. |
Na so dem do omatsola, throwbacks with stars wey no concern the present |
EyezofGod120:he wan win, life itself na drama for live stage |
Macsjebs:okay I know and agree that mutations are real, but my question is... are you saying that legs go just disappeared with evolution, hmmm.. Na dis kine thing dey make people believe say human being once walked the earth with tails for their yanch, na so self one so called holy book make some people believe say snake once walked on four legs too, transition on commission, na wa o |
blinking001:will you keep quiet, you this junior slave. Suffering and smiling magot |
No need, let him go and mess up himself, if he lose again, na double wahala for him body. Den e don finish d mess be dat. |
No wahala na, make Dem sha help us write MADE IN NIGERIA in big, bold and capital letters on the sides of the plane. So that we go know and we go fit choose our destiny well. And make e dey compulsory say na d nigerian made own all government officials go dey enter travel. Simple. Uselessness in senselessness So called leaders wey no dey ride innoson made vehicles, na Dem wan do submarine so. Lol |
Mercychen:woman na man problem, money na man problem. Who made woman the tamer of man. Woman wey supposed dey obey before complain so. |
Enoch07:if people no tell Doctor say Dem get headache, doctor no fit know say Dem get, na guess he go just guess and ask Dem if Dem get? Even if Dem do checkup for the woman, crase person na crase person. Na levels different. |
Irrational speech from irrelevant mind. |
Skyston:you need as well, everybody needs one or two, yours could be more. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 75 pages)

Staged / acting show,,who dem dey deceive