Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,757 members, 7,824,175 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 02:55 AM

Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! (12145 Views)

Guy Gets Epic Reply After Asking Why Women Vex When Men Don't Eat Their Food / Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) / Why Are Most Nigerian Guys So Wicked And Silly (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply) (Go Down)

Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by ATMC(f): 7:15am On Mar 03, 2013
free2ryhme:


how many guys money u don chop sef
undecided
@izukwu, you're on point brah...life is in stages and without a particular stage, no particulars for d next stage. Na so!
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by 190: 8:27am On Mar 03, 2013
Una dey make me vex
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by Nobody: 8:33am On Mar 03, 2013
190, why our comments dey make u vex? Abi u wan tell us say u still dey fall mugu for ur gf?
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by Coldfaya(m): 8:53am On Mar 03, 2013
Abegi mk we d hear word sef! Nor b say I d side babes ooo, but I neffa hear where any babe put gun for guy head say mk e for carry her go big joint b4 she for gree pass u d punny. Use ur sweet mouth if u nor get d bar. Na by force to impress? If d bar nor dey, carry 2 chairs, put under mango tree sidon throw her plenty sweet gist jor. Mk we stop complain like say na dem force us cos na we guys dey first wan overimpress babes sef. Abi I lie? grin grin
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by Joel3(m): 9:06am On Mar 03, 2013
Cold faya: Abegi mk we d hear word sef! Nor b say I d side babes ooo, but I neffa hear where any babe put gun for guy head say mk e for carry her go big joint b4 she for gree pass u d punny. Use ur sweet mouth if u nor get d bar. Na by force to impress? If d bar nor dey, carry 2 chairs, put under mango tree sidon throw her plenty sweet gist jor. Mk we stop complain like say na dem force us cos na we guys dey first wan overimpress babes sef. Abi I lie? grin grin
i am not sure u r following the topic
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by Nobody: 9:10am On Mar 03, 2013
@ATMC, we never said its wrong to take a girl out. But some habits exhibited by some guys wen going out is d problem here. Why shld a guy buy suya wit his money and eats d onions while d girl eats d main suya? Is dat ok? Another would buy 3 plates of pepper soup 4 a girl, while d girl consumes it, he would sit down and look her like a sick goat and be drinking pure water. If d money cant afford two of u equal decent meal, better dont go out @ all. That is d point.

Btw, wen last did u go out wit a guy and u opted to offset d bill and d guy said "NO"?
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by gunners160(m): 9:31am On Mar 03, 2013
free2ryhme:


how many guys money u don chop sef
help me ask her o sum wowo gal wan dey claim prety
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by gunners160(m): 9:31am On Mar 03, 2013
free2ryhme:


how many guys money u don chop sef
help me ask her o sum wowo gal wan dey claim pretty
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by mcevans1(m): 10:39am On Mar 03, 2013
190:

na so the other one follow her boyfriend go watch chelsea westbrom
before 90mins finish 7 stouts don finish
with 3 plates of pepper soup, i shake my head for my mind i say na person go marry this one so
grin grin grin grin grin


Hahahahahahahahaaha. Seriously, you are a CLOWN. LWKMD
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by otokx(m): 11:11am On Mar 03, 2013
poster dey vex
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by Ucheosefoh(m): 11:11am On Mar 03, 2013
Lol @ the comments na thier money na so anybody wey wan be mugu na him biz I have learn to always mind mine
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by olumaxi(m): 11:11am On Mar 03, 2013
RedBenson: @ATMC, we never said its wrong to take a girl out. But some habits exhibited by some guys wen going out is d problem here. Why shld a guy buy suya wit his money and eats d onions while d girl eats d main suya? Is dat ok? Another would buy 3 plates of pepper soup 4 a girl, while d girl consumes it, he would sit down and look her like a sick goat and be drinking pure water. If d money cant afford two of u equal decent meal, better dont go out @ all. That is d point.

Btw, wen last did u go out wit a guy and u opted to offset d bill and d guy said "NO"?
onion na fruit nah..n mayb d guy bin deh chop meat al dis yl dat he decided to b eatin d onions n peper..besyds,no b al d guys weh pack evritin 4 dia galfrnd's table n decided to sitdown look/sip bottle water no get money 4 hand..evritin na choice
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by Caracta(f): 12:12pm On Mar 03, 2013
hahahahaha. I love this thread grin grin grin

*following*

Una don wake up? Hehehehehe
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by Caracta(f): 12:15pm On Mar 03, 2013
Never try to impress a girl. If she doesn't like you, pack yourself to one side. Most of you are only after intimacy sha. Anything goes. Some men are professional wh.ores...ashewo kobokobo

grin grin grin
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by joudini(m): 12:42pm On Mar 03, 2013
IZUKWU: life is in stages and as we pass through those stages we learn and mature . As a male as you go through relationships , you learn to understand the female folk and how to handle them. As i and some us look back with hindsight we may see ,where we entered wrong r/ships or allow somethings in it that we should have stood up against . We accept our mistakes and they make us better for the next r/ship. May have behaved as the character in the op's tale at a point in my life but i can't behave that . Why ? I have learnt from my past r/ships . I don't give people now ,more than they are worth. Have learnt the value of my money,time and emotions and will not waste them any how or allow another do so for me. What most often happens is that because of fear or conginatus , guy over do and became mugu to impress ladies who do not care for them ,just because of the punny.

The benevolence of hindsight. Good to know you learnt from it.
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by Jerie(m): 12:50pm On Mar 03, 2013
But come o, if we calculate am, if pesin carry gal comot buy am isi-ewu and stout lyk 3K come carry d gal bang am for house TDB like 5 rounds no be bad deal. No be say i dey support mumuism, It's notin personal, just bizness..
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by Inosenduatall: 1:07pm On Mar 03, 2013
^^ I like you. Two bottles of alomo on me.

1 Like

Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by ITbomb(m): 1:13pm On Mar 03, 2013
Caracta: Anything goes. Some men are professional wh.ores...ashewo kobokobo

grin grin grin
However most girls do fall for those professional wh.ores , hoping brainlessly that they will change one day
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by Caracta(f): 1:17pm On Mar 03, 2013
ITbomb:
However most girls do fall for those professional wh.ores , hoping brainlessly that they will change one day
They are cheap and hopeless cool
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by joudini(m): 1:30pm On Mar 03, 2013
Jerie: But come o, if we calculate am, if pesin carry gal comot buy am isi-ewu and stout lyk 3K come carry d gal bang am for house TDB like 5 rounds no be bad deal. No be say i dey support mumuism, It's notin personal, just bizness..

This guy ehn. Just business homie. I call it capitalism wink.
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by ATMC(f): 1:31pm On Mar 03, 2013
@redbenson think about this...if a guy takes a girl out, he did dt for her not for himself, so it will look awkward seeing him ordering same quantity of anything as d girl. If to say both went out on a normal to eat because they were both famished, its differenet, d guy can then share d suya with her but definitely not when he took her out, he's doing her a favour for crying out loud.
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by Dsage1: 1:35pm On Mar 03, 2013
I did it occasionally when I first meet a girl. After the first date, it's my house we will be doing our next enjoyment.

Honestly,the cheapest item/good to get quickly these days is punny.
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by Nobody: 1:51pm On Mar 03, 2013
Jerie, u mean 3k = 5rounds. That's N600 per round. How abt transport wey u go give am for morning nko?
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by sambroose(m): 1:55pm On Mar 03, 2013
be a fool and get wat u want.....just passing by***baby com let us go out jor
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by ITbomb(m): 2:10pm On Mar 03, 2013
Guilty as charged
But I'm still the Boss cool
Nothing is a valuable as first impression , if you miss it , u missed out forever.
For me , I would do anything on the first date in order to guarantee me free punny for the rest of my days with the girl.
Mumuism starts when this is repeated on the second date at the eatery whereas for the wise man, it should always be in his crib
#LEARNFROMTHEMASTER
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by Caracta(f): 2:13pm On Mar 03, 2013
Confession time. The mugus and the magas club grin grin
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by 190: 2:50pm On Mar 03, 2013
i see one today him follow him woman go fix hair for saloon
follow the girl go market go buy wig, give the girl transport money still follow the girl go saloon go fry her hair on top
pay still from there go eatery go buy am fried rice and turkey

na relationship be this or na die that guy dey

1 Like

Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by IZUKWU(m): 3:02pm On Mar 03, 2013
RedBenson: @ATMC, we never said its wrong to take a girl out. But some habits exhibited by some guys wen going out is d problem here. Why shld a guy buy suya wit his money and eats d onions while d girl eats d main suya? Is dat ok? Another would buy 3 plates of pepper soup 4 a girl, while d girl consumes it, he would sit down and look her like a sick goat and be drinking pure water. If d money cant afford two of u equal decent meal, better dont go out @ all. That is d point.

Btw, wen last did u go out wit a guy and u opted to offset d bill and d guy said "NO"?
i feel you, its lack of maturity on the parts of guys ,who do that and inexperience. I have realized that if a girl likes and wants to be with you , she will . You don't need to buy her or her affections. If she shows those attitudes ,better pick your bags.
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by 190: 3:04pm On Mar 03, 2013
IZUKWU: i feel you, its lack of maturity on the parts of guys ,who do that and inexperience. I have realized that if a girl likes and wants to be with you , she will . You don't need to buy her or her affections. If she shows those attitudes ,better pick your bags.


angry angry

1 Like

Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by gunners160(m): 3:04pm On Mar 03, 2013
Jerie: But come o, if we calculate am, if pesin carry gal comot buy am isi-ewu and stout lyk 3K come carry d gal bang am for house TDB like 5 rounds no be bad deal. No be say i dey support mumuism, It's notin personal, just bizness..
kai u wan kil me wit laugh.so sex nw don bcome deal. but d guy dey cheated o because wen him dey nak d babe apako na she go stil dey enjoy ham.u go dey hear ouch ha hmm shit cum on give it 2 me yeah etc even telin d guy 2 go in harder.but if d guy no do ham wel she go dey yarb nd mock d guy.kai ladies they enjoy o everything abt them is 2 take
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by IZUKWU(m): 3:13pm On Mar 03, 2013
Jerie: But come o, if we calculate am, if pesin carry gal comot buy am isi-ewu and stout lyk 3K come carry d gal bang am for house TDB like 5 rounds no be bad deal. No be say i dey support mumuism, It's notin personal, just bizness..
i understand you but i believe these days that am worth more than that, i don't go after a girl just because of punny but her personality as well .
Re: Why Are Some Guys So Foolish Before Some Mere Girls? E Dey Vex Me Wella! by stpat1(m): 3:19pm On Mar 03, 2013
Joel.:
Some boy dey real fall guys hand. See watin you just type as e dey pain me.

The one when pain me pass na when one kind mumu guy go carry one small girl come house.

He go send him jr broda when even senior the girl ten times make he go message for the girl, the small rat girl go dey send the big boy message anyhow becos she de Bleep him elder broda.

All dis girl them go hear am for my hand, i mean dem go collect one by one

Na d mumu brother I blame jare. Even if she is older than him, she has no moral justification to send am message. Well sha na d hand wey he give him brother and d babe sha.

If na my brother and I no dey my smallie chick send am message and he mumu go, na me go first arrange am better slap cos for my own culture, even if she is older than him, she no suppose call am by name how much more send am message.

She get boil for leg abi she get appollo?

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply)

Hardly You Find An Igbo Girl With Big Boobs. / Awkward Ideology Of Nigerian Ladies Towards Feminism That Ruins Relationship / Nigerian Women Are Trash, They Are Useless ( Photo )

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 55
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.