15ssDRIVE's Posts
Nairaland Forum › 15ssDRIVE's Profile › 15ssDRIVE's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 (of 58 pages)
ABCthings:Naija in general,Na good people! Na politics and religion Dey separate us. |
ct2:All wetin concern dem,Na how prince Salman go buy arms. With PMB is either you are a friend or an enemy,no time for fake friend. With North Korea,look at their initials. Kim= Killer Trump= Talker |
God will make a way for you. � |
willi926:Based on the chronicles of Thunder..... If she didn’t try any other Rockets during the 9 years period . Make I no hear Na only two times oh..... � One thing I just know is ... to be successful in life,respect a woman. Called them whatever,you need them to survive every area of life,am talking about people wey know say woman sweet pass honey. |
Newboss:Devil � Dey learn from woman � |
This is called ...... Machine in English Macine in Ibadan........ |
Baba, Make God dey help us. Some men can bleep up big time,and some woman Na real Devil. Hitting the head of the house with frying pan.... Why God created legs? If not to be used for escaping? oloriooko: |
Fayose... said it all,baba came out of prison with less than 30,000 Naira in his account. All of a sudden. Baba turn to 30 billion for the account !!! Baba himself said God will not forgive me if I forgive Atiku. Atiku means : we don die,for our language. |
Baba don old. Old age dey make elders behave like babies again. Please forgive Baba Iyabo!!!! |
Pictures .... says unwelcome visitors in town !! Baba have him own issues,but Baba any day over Atiku.... The way the name sound in Yoruba ehhnnnn. |
Baba Want turn empire. Na only him want dey tell us who is gonna rule. Baba don forget all the things he said about Atiku,is far worse than all the accusations against PMB. |
Saraki: I must show say I be G Buhari: See Mumu Osinbajo: Na Una know,wetin concern me. |
PMB DON TURN CULT... is this love or addiction? Which baba Dey work for PMB? After winning,tell Baba to work on Security,corruption. Confiscate from both PdP and ApC members,without Ojoro. Complete plenty projects,make your supporters no come shame oh. |
Money don come !! If you know ...U know |
Alphafeezay:Hahahahhahahahahahahhaha |
Take Daddy’s cash without telling him,meaning thunder go strike. Men wen I start the discovery,my biggest bros Dey form,good boy. Teacher self corporate,when she see say Na me dey buy,highest. The smell of aboki Suya and onions,quickly baptized my big bros back to the devils home. Na Popsy call me,come dey advise say....movee of other people cash no Good ohhhhh......... Imagine Calvin Klein and Lee jeans,for G man wey no get office. Alhamdililah,it’s a new dawn now!!! |
Nobeluscabral:Spread the news like JW people .... preach to everyone .... tag him like crazy ..... Use every search engine .... using his email ... I can come up with anything for you to hit him hard with. |
I think you need to talk to your mutual friends... he should have lots of friends on his list.... add them and explain the situation. If he is in GA .... you can search for the police handle on : Twitter and let them know your case ..... You will be surprised. |
PotatoSalad:Boss,if say I know wetting i fit give you wey go please and I get the tin. Walahi I Dey give you 1 hand. When people tell me about panties and ritual riches,I start wondering if Na d weed wey I Dey smoke Dey make dem collo. Imagine leaving Dollars for Naira ? Legit one,wey you fit buy the whole Bail. Na your money,use am as you like ... Import 10 containers no complain.... |
Atiku talk to Buhari.... so wetting make dem settle themselves. This people don turn us to job,we don start to Dey fight ourselves. One thing I am looking for on forums like Nairaland,Na like minded people. Abeg make we free this people and reason how our lives go better. On this forum you can find people of all walks of life and professionals,from pilots to weed sellers Engineers to truck driver Unemployed to lazy youths ...lol I wish we can have an area where people meet to enhance the next guy or sister live for a better tomorrow. If you Sabi English help those wey dey fail jamb... you never can tell what tomorrow has for them...... Moderator ... no vex oh,Na my village sense I Dey relate. |
CreamyBanana:Boss... the thing never reach so oh.lol If woman beat man,make the man find wey excape oh.... Na WWE lady he marry ? Number 1 rule of engagement in my relationships is Respect. So no need to raise my hands or for her to do that,except to show love and admiration. |
Why I hate the idea of him stealing,and come imagine it from his own person. Him still try .... some cold minded people will poison,arrange for robbery or kidnap. |
Before you raise ur hands on a woman. Imagine she is your precious... sister,auntie,daughter or Mom. |
Emmzy201:Course Mate: I am so good that I can attack both cold and hot pots,I also have the history of attacking twice a day ...... on days when chicken,fish or goat meat vists frying pan |
Na so I take lost the best,keep forming James Bond. He who finds a Woman!!!! Ask google When a Woman Loves !!!! Ask google. |
Fourwinds:Devil � Dey learn from woman � |
Oga Dey sell Madam Dey sell Out of no where you wan come start same business,where you think you will end? Just continue your stay.... Na extension of entry visas. |
First line of action: excape -run 4 ur life. Make sure you do it better than Usain Bolt. If money dey,leave everything for her...... the one way man hustle for they finish,Na the one dem dash you with force go last ? Lawyers go dey him house dey gbadun with him wife,when dem go come dey call ambulance for your enemy...... again run pass usain bolt. Your life Na the paramount tin here oh. |
Boss dem never take my application for NASS. I was thinking @ 12M |
Bigdeals, so much money you didnt reply my question about the price of your 2016 Rx 350. |
2016 RX350 price ? |

