Stats: 3,166,274 members, 7,864,405 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 05:43 PM |
Nairaland Forum / 2shur's Profile / 2shur's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 41 pages)
![]() |
U wan use super glue do eye drop. Where u wan see white men dey run babalawo. U dey expect 2c moslem dey recite bible verse. Op dey wan see Yoruba inside catholic church. White garment na dia calling Dagbo calling
|
![]() |
I say all gals in naija are ugly. Wtf. U go see them for ig,facebook,badoo..dem for don over edit dia pixs ..change color.change background..paint here and there. Geez. Fucking ugly irritating piece of shit. See as she bend leg like who trailer bash. Al these useless opos Dem go dey form soft always Meanwhile dem be confirm apako and omila. God punish una papa. Abeh waste them. Waste them. If they survive it again.waste them instantly Bastards. Dey use other ppl stolen gadget they pose. If you are poor. U remain poor bich. See how ugly she is So fucking ugly smellos See disgusting images of wtf is dat carrot breast. Buh for her edited pix..she deu wan be like angel. They shud ban make up I dare u bastards beavily make up bastardized i cannot do without makeup on my ugly face gals. If they ban use of make up. Women wud only come oir when there is no light. Geez And to the ugliest ones bleaching again Wtf 1 Like 1 Share |
![]() |
Naija so dumb. Same in nollywood The place js always empty. U wud see them on an office. No staffs Nothing. Same in police station. It wud be empty. Bar..empty Restaurants...empty. All nollywood movies are always like that. Dem even try small for that series called DO Good. At least we still dey see small smal ppl dem dey come chop food.waka comot. And the action part ..police dia bullet nor dey fit break bottled water talk less of glass. Naija movies are nothing buta waste of time with senseless movies titles.king and queen palace only movies. I mean wtf. See dis big fool. Who know u 4 souti Dey form bike man. If na white man do this stunt for naija. Omg wtf. We nor go hear word with our naija guys and gals selfies pic wit jus a fuckin nobody white skin man. Useless movies and actors men |
![]() |
Frankly speaking this druggie Got no talent He sings like a 2year old. I like your mini skirt. Y wud a guy say he like your mini skirt Nor do nor do.gra gra. All his songs are so boring. Buh cause of his dads ill wealth He forces his wacked out songs on us. Paying heavily radio stations and with influence these guy needs to ne robbed. Beaten And beaten once again. Kids at your age 26 u stil dey act like 15yr old. Wtf I spit on u wacked out no condom bastard david. U dont deserve the o. Fuc u. Naija fillee with lots of rubbish music talents who make noise.sing abt angelas face.angelaa yansh.how she walks. No one can relate to they song. All glorify useless ugly gals Thats all naija music got to offer Ugly gals.bleached gals.bleached skin. They pusssys How she walks I mean wtf. Look at mr eazi album So boring Track 1 woman Track 5. Skin tight Track 8..love u tire. I mean wtf 1 Like |
![]() |
Wen dey say make money and quit pussies Imagine i staying in a one bedroom. Wtf. U married and gor a wife and a child.dats 2 plus your mum in law..3 plus u for. Wtf. Y cant u at least rent a 2 bedroom apartment. Wtf |
![]() |
Broke yahoo wanane spotted. Even on planet earth there is no internet dsta unlimited of 40k a month. Stop telling lies u lying ass freak. So u spend 60k om data and airtime. Go suck a dic FvckShiT: 1 Like 1 Share |
![]() |
Most of thee yung guys be omila. Dem dey always dey form soft Fresh Abegi waste them all. Dey run local shopping come still dey rob dey go. 2 Likes |
![]() |
He is a scammer. Avoid hin godonzoki: 2 Likes |
![]() |
Dis guy get h.i.v 95 percent of souti women geh h.i.v aids Amd david nor dey use condom |
![]() |
Dollar go go up. Some aboki stil dey sell esse black for 15naira Wen na 10 card |
![]() |
Jus yesterday coti extorted 10k from me Sayin my laptop was stolen Since it had no receipt. I mean wtf. When is it a crime to carry laptop .nawa o Ns yesterday ai know sau naija own don finish. |
![]() |
Ma niggi Been waiting to hola at u boi. Its your
|
![]() |
So God did not see any better thing to tell u abt naija or d economy He ddnt tell u when the sufferings would stop He ddnt tell how Christians are being duped and deceived. So na suleman marter una come dey discuss. Dats gossiping men. False prophet shut d fuc up 36 Likes 1 Share |
![]() |
Samaung s5 |
![]() |
Baba the npf is as useless as perforated money. If them wan collect owo from u illegally I dare u to dress flashy Drive a flashy car Ise a big phone. Dey wud tag u a yahoo boi Or aak for receipt of fire extinguisher They forever would remain poor Clueless Killed And corrupt. How dare u arrest an uber driver Over what. Bastards 1 Like |
![]() |
Make dem carwful o. Rituals church collapse loading 1 Like
|
![]() |
Since time immemorial they keep conatructing roads today. Road construction of 2bn. They wud use 30million to construct one useless pot hole road patch patch.them they chop the rest. God punish all bastards in pub offices To our leader may u die. Bastards We need to take over. 10 Likes 1 Share |
![]() |
Abegi. Opo Cheap aous . And why must Yoruba bleach. 80 percent Yoruba women bleach Wtf |
![]() |
I want to have at least 200m before next year runs out |
![]() |
Baba do u mean owambe party Or u follow your guy or gal gp party. I come thr come look uche face. Baba na to chop If ai see better shawty i go follow up Collect her contact mov3 ahead. No time. Who geh time to dey find who wan follow u talk. Na by force. Abegi |
![]() |
Opo Its always mall Mall Mall Nothing more than that. Women are just empty heads men 2 Likes |
![]() |
Ijust lost 10k to popo dem say since my lapy nor geh receipt say i be yahoo guy. Detain my system. Last last na 10naira. |
![]() |
Keep your hands off my quote Fuc u low self esteemed tribal marked afonja. So u write for likes. Oh please Bleep off my page. sameni123: 1 Like |
![]() |
Dame shit happened to me. I mean i loose money daily to corrupt police officers Frsc...u know. I met this bich on bafpp. Took her to domino pizza. She ate luke a hungry ass dog. Buh she nor gree gif me pussy Aft she gor my dic pixs. Maybe it was too big for her Or she was scated i was gonna fuc d hell out of her. Aft dah day she nor gree see me again. E nor pain me.i block am shaply. Wen geh many for outside. Wen a gal dont wanma flow with u. Always delete am. Never repeat am. Wen a bich dnt like me again. I call her ugly .dirty.smelling.dis dat. Infatuation is a bad shiit. We all knw we jus wana af a bich to fuc always and expect her to love us bac and only us. Na . Girls are full time biches They got 5 diff guys dey fuc coded If u not smart enuf ud be her number 9. Wtf is 3800. Wen niggiz like me waste money on gen and ma suv. Wtf wake up. Ho geh dah money. Fuc these broke asses. She also broke. Wtf is 5k. Bich im gonna top fah acct with 300k right away. Why d fuc u gotta screen shot a fucking broke ass 5k transaction and shiiit. Bich 4 Likes |
![]() |
Ibadan is a mostly occupied by civil servants. Average standard self con..80k Up to standard self con 220k. Flat 300k upwards. Irs a dev city Bodija.mokola.dugbe.ring road..chalenge..yiyaganku gra..iwo road...its a wide ass state. Pretty much empty. Nothing to pffer Jus like benin city U see umlimited beer parlors Uncountable churches Alfas and the uneducated. Hotels Brotels Car wash Belgium tokunbo cars Banks Opo mini cinema Filing stations Schools Biz center Cyber cafe Boutique Aboki cihar joint Suya man Igbo market ..o.k clothes Electronic stores No fuckin industry men So how d fuc u puasy getting angry. Abi una geh industries for here. Una geh oil Even ph sef the dame thing if nor be for oil. Everyone for be omila. Jus dah i.b got lots of ritualistic imbeciles They love incest Agneroism Robbery Kidnapping 4 rituals. Local 419 Rituals Ritualistic pastors Unlimited woli and dagbo alfas 2 Likes |
![]() |
Abegi. We all know pur currency is like nepa. In the next three months nepa go dey deliver better light...then for a year...no light. So today dollar can be freestyling to naira at 320 380 360. Buh in months to com3..dollar wud jump up to 600naira. Just wait and see. 1 Like |
![]() |
How does this make me richer. Stupid shiiit 1 Like |
![]() |
In inyanaya voice. Make ai do instrumentals.. Dudu kain kain Dudu keh Dudu kain kain(its iyanya) Dudu kain kain Dudu keh. Up 2 sometinx No be small tin Sowore don turn back Money dey pile up. Dino n sule be all the way up Sahara news nothin can stop me. |
![]() |
My guys go come out in a eeks time. Nauja pilice esp coti and sars r always act uni guys Or yumg yahoo pickers Dats y the pilice are fools E nor get anybodybwey nor dey follow whitey chat before. Abegi Everyone dey run g for naija. No level |
![]() |
Im not in lag Buh spectranet is ok. Just thst they thieves snd once they botice2 u smarter than them they lock up 4 your side. Speed between 5mb to 15mb on normal day On a slower day abt 2mb. Buh if u need it for surfing.mini downloading They gor your bac. So far af consumed abt 350gig on them. Its cheap..go for the 40gig and above plan .smile only gives u 50 to 100gig which runs faster than d speed of light. No real unlimited apart from ntel I wish am in lag.i wud switch to ntel Download till u tire..ntel na baba Buh lately im like 3days glo has been getting signsls of 5mb 6mb upload download speed on they 4g.r |
![]() |
Baba na normal level As a g noggi u suppose don wise. If u dey enter up town nor carry big phone Leave am for aous. Carry torchlight. All those na normal yahoo boi disturbance. Popor no level Na to dey find yahoo boi be dia work. Jus wise up. Nor carry big phone follow body. If u wan do.clear all data.or u lock am..off am. Play safe like gold circle 1 Like |
![]() |
How does this make him a celebrity. I geh cab girl. Sure sharp okada man And my connects running erands like a normal day. Is such a shame that they jus made mockery of this blockhead. Wtf u now a taxi man. And what sup with this oloshoism attitude of women whose panties stink of urine. Wtf is she feeling like blushing or wat. Watsup with the masquerade make up ahit and gown.wtf that ahows how biches be on dat housewife ho shiit. Dey form delivery man now. Wen dem use u do rituals nobody go save u 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 41 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |