2shure's Posts
Nairaland Forum › 2shure's Profile › 2shure's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 146 pages)
forgeti i fo use my fj climb your big head Afrikprice:
|
dah in dash dvd be like 12 to 14inches. see lapy for car. sars stop u. fear nor go let them sef. |
woni kin sor english kini mo sor shey o le define englishi kin mo sor.mow finish it. i love dah part tho. |
heya whr u staying alone or maybe some haters been trailing u for some time. or ud been using the car to form big girl. lay low always but y u nor install tracker na. maka why spleady: |
i want to buy an M60 so wen heat goes up. i could use it out all of them.i need an M60. i aint kidding...
|
i dey run this package but on advanced level and not local i do intl. first transfer fee....900$ decond billing...1800. third billing ...3k. last home delivery....500$.. total 5200$.... if i catch 10maye. i don hanmer. |
heya how comem |
zoom zoom koh wole. oni reason won bor zoom zoom ko wole tramadol.reffnol. codeine ...zoom zoom ko wole. who sabi dah song . |
till dey drop s9 im still flexing my s8 bich |
she resemble monkey like edo gals |
at such age dem don dey nac africa is cursed we nid such thunder in naija startn frm pastors who b dagbo fire strike dem down shaps no time |
my system specs are low. my laptop is worth 410k its a dell inspiron 15 7000 gaming 4gig ram and 1 terabyte pls what can u recommend i do i learnt this is a common issue with windows 10 |
i just changed my system from windows 7 to windoes 10. since i been using it.its been headache..it keeps crashing and hanging.sometimes the app i click on takes seconds to open instead of instantly.then the windows keep crashing and showing bluescreen then it restarts at times the cursor key keeps jumping and doing azonto on system.samething if i use a mouse...i have formated it several times. who else has faced this type of stuff im thinking about downgrading back to windows 7. cause windows 10 takes to long to load hangs crashes and keeps updating |
my usa client must pay me my 20k this week i need buy acura rdx suv |
God punish u thief |
get a note 4 guy or rest samsung s8 for sale. 200k last |
dem old g aka old ogas dem go begin straf dis bich soon just watch out bich |
when low lives public mall okpos proposes too many e channel nor good o. see hw she don bleach tire apako abegi dey form kim kardashan for shoprite ozwo |
lets look at it this way stealing mums hard funds then gambling with it on bet9ja and theb the bomb getting scammed on a faceless and dubious platforn.. lesson learnt.....karma what goes around comes back around u be better armed robber with double barell dey thief too gamble bet9ja smh
|
dont be fooled guys its only 150$ on ebay thats the replica version. naija celebs always telling lies then in months time they flood social media with they acct nos seeking donations. i ho personally pour u acid for shoprite and wud bd a hero for it bich |
buh na glo i dey onto since my spectranet sub expired i wish glo could do 10k for 100gig with free night browsing 11pm to 6am ..watch me break spectranet sim in dia office live on cam. glo pls bring wifi and unlimited nite plan 10k for 100gig i will pay for one year Torg77: |
[#345#] location...Imo state,Nigeria.Year 2018.. Wasted Booze. 1000 ways to die naija edition quote author=Coldfeets post=64169066]He was drinking life. But he got death in the end. Moral lesson: alcohol kills. [/quote] |
after dem don fuc tire bich no be by to dey sing gospel song bich bedroom my ass. daz a fucking hotel which sane person uses white bedspread for this dusty time. abegi hotel tins afta dem don nack tire nigerians are gullible |
we dey recycle cylinders dumbos abegi. only in naija. kerosene explosion diesel explosion gas explosion pms explosion price explosion d main baba who curse us reach like this abeg |
if this what they call multmillion wey be like cooperate buka so. abegi between churches and naija wack artists i nor sabi which one plenty pass ![]() cos na so so new churches, new artists, e nor dey ever end. |
he go soon go bankrupt and they will soon geh bored. banky carry her matter for im big head like say he neva dey knack before. be like say banky dey mastubate b4 he met dis bich adesua cause i dnt knw hw d fuc u keep gushing over a bich. dah means if someone like u marry nicky minaj. u go carry her matter put for head.dey lick her yansh dey wash her car na inside spacejet for inside inside space. mumu |
black ant don bite u for 4am before u nor go fit sleep again. once d black ant don bite u. na race he dey pick race cause he know say u must find am kill am. d pain be like nepa dey go dey come thru out the whole day |
fuc u niggi hubcruz: |
i never see sweet pekus all r s d same big breasts red color pekus wide and free pekus. wet pekus smelly pekus once u don cum.na dia yur eye go open. mumu |
see casting |
in his words way back close to the end of news at nta year 2001. in his words i am cyril stober(he dey use force dey shout him name like d way dah adult kid im dbanj used to say). who watched dah annoyin cartoon dah year called i am weazil newsline dah year wen ai still dey jss |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 146 pages)

[/quote]