₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,125 members, 8,429,455 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 10:19 PM

Toggle theme

Acidtalk's Posts

Nairaland ForumAcidtalk's ProfileAcidtalk's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 154 pages)

RomanceRe: Please Teach Us How To Be More Romantic. by acidtalk(op): 11:36am On Jun 22, 2012
190_@:
dude ive got 3 girlfriends DUH!
Let's share 2 then you keep one all to yourself.
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 11:26am On Jun 22, 2012
millinmax2: Omo u don talk am finish o...this babe sef try na ...So if i chop am now the thing go fit belefu me ?how he de taste sef...he be like sugar or salt? cool cool huh huh
Ask 190.
Na him specialty be that.
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 11:06am On Jun 22, 2012
millinmax2: No worry i go bring ur three hundred naira if i don de come from work this evening..Thank u...I beg sef where all those Okpeke's and Okpaka's wey d dis bar sef ?..Na Hang de worry dem abi conji ?
Mumu pikin. You think say everybody be like you wey no get job?

Dem go work, the one wey go market go market. Na only you siddon don here since 7am dey wait for credit ogogoro.

Sha bring money when you come this evening. Because Seun sef don dey demmand for him rent.
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 10:59am On Jun 22, 2012
millinmax2: Why u de fall my hand na..Oya take money for dat yesterday own me go knw how i go take settle for this one wey i wan take bf night...Oya gimme my shot bf this babe talk say she wan de go na.. cheesy cheesy cheesy cheesy
Wetin come do monday, tuesday and wednesday bill, if na only yesterday own alone you wan pay.

Onigbese, sha take before you say na me make you miss your runs.
RomanceRe: Met Her On BBM And She Came To My House The Next Day by acidtalk: 10:56am On Jun 22, 2012
[quote author=egbeman1][/quote]Okay let's leave this thread. Meet me in the "Beer Parlour" thread (pidgin only) you will give me codedly there (through a game puzzle).

But first and foremost, is she fine? As in heavy front and heavy back?
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 10:51am On Jun 22, 2012
millinmax2: How choochie sef de taste ? ..My own ikinrin sef de beg me make i come do the same things and me de fear o o sad sadshe say if man no chop am i no go enter the place..Advice me on wetin man go do now as conji wan scatter my brain o o ! cry cry cry cry
If your babe clean no shaking.
E get some okpeke wey clean die. From head to feet everything smooth die, that honey pot area come smooth like baby yahnsh omo, if you jam that kin babe ehn, na between that area you go wan die put. Aside the smoothness and thing come clean well.

But if na thos yamayama smelling babes wey you dey always follow, na suicide mission you wan witness be that.
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 10:47am On Jun 22, 2012
millinmax2: I tire of when u reach here day ask for coffee....I beg bar man gimme 2 shot of ogogoro mk i take am sempe as rain don de fall again 4 we Doormot dis morning....Ikinrin de wait me for house o o cool cool cool!
Enter Gutter joh!
The one wey you buy since monday you never still setlle payment, you here again dey ask for more.

Na that cold go kill you. Waka commot before I shout thief ontop your head.
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 10:10am On Jun 22, 2012
190_@:
please fellas

I ate a gurls choochie dont know if i'll die embarassed embarassed
God don distine say na wetin go finally kpai you so you are living according to your destiny.

Just go write your will.
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 10:08am On Jun 22, 2012
Sijo01: ogogoro na eveni tins na. Abi u wnt mk i begin ring bottle 4pipo head if i shine ogogoro dis morni.
Jst arrange coffee 4me na 4a start
No lele. But I go help you mix small alomo with the coffee oh! If you no want am that way, then cross road go guy am for Mechai kiosk.
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 10:06am On Jun 22, 2012
ayusbobs: Tgif! I beg gv me jedi and opa-eyin mk i dey flex b4 i commot go jumat.
Na for 3rd mainland brisge you wan go observe you own jummah?

No sha go slap your imam. You full chill till after your jumah before you dirty eye.
RomanceRe: Reasons For Rejection Of Marriage Proposals by acidtalk(op): 10:02am On Jun 22, 2012
garbigarba: You must be a very pretty babe
She is HOT! Also very intelligent.
RomanceRe: Please Teach Us How To Be More Romantic. by acidtalk(op): 8:48am On Jun 22, 2012
190_@:
no! embarassed embarassed
So you are a badt player.
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 8:45am On Jun 22, 2012
Sijo01: Den dey sell coffee 4dis barhuh
Cold too much 4my locatn o.
Coffee keh?
Here resenble Sweet Sensation for your eye?

Abeg take two shots of ogogoro the cold go vamus one time.
RomanceRe: Please Teach Us How To Be More Romantic. by acidtalk(op): 8:22am On Jun 22, 2012
190_@:
shocked shocked
Its a matter of yes or No.
RomanceParting With Half Of Your Wealth During Divorce. by acidtalk(op):
Pre Nuptual agreement is common in western countries.

It is a form of agreement where a married couples agree to share EQUALLY the total sum of the 'richer' partner.

whereby they have not legally married but have lived over 10years as lovers, such agreement still stands.

A man whose total worth is like $1m on divorce is to part away with $500,000 while his wife take the other half.


Can Pre Nuptial Agreement work in Nigeria or can you even cnsider going into it in the first place.

What's your take on having ot giving half of your total life earnings to a divorcing partner?
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 7:20am On Jun 22, 2012
190_@:
im not edo undecided
Na lie go kill you.
If I pour alomo for your face, waka joh!

Na me surpose dey even form because my region no dey speak pigin. You come hear come dey form butty.

Why you no enter Sheraton or Protea Hotel?
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 7:04am On Jun 22, 2012
190_@:
Can i tell you guys my sex tale today

how i ate a clean well shaved wet and juicy puceee cheesy cheesy
Crack head yahn us with all abeg.

You be ode boy oh. No wonder your head big well well. Shebi you be typical Edo boy (omo Bendel) why you come wan for like say you no sabi speak english.
Thunder go fire your yahnsh for forming.
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 7:02am On Jun 22, 2012
Prof Amu: U don use talk talk pursue her,come make her go home earlier.I no see her here again o. But bros no vex, I wan ask u something. Shebi u no get mouth ordor, wey make her run comot urside as she bn sidon near u b4.. grin
Mumu, I give her key to my yard she go arrange bed for both of us. Why I dey tell you sef?
RomanceRe: Met Her On BBM And She Came To My House The Next Day by acidtalk: 6:59am On Jun 22, 2012
Hottestbuoy: (((How does one create a Post here)))any iðèa?
Knock the screen of your phone, tablet, laptop or monitor on your head heavily thress times and Vola! The "Create thread" will pop up.

On a serious note, scroll up, just after the "numbers of pages of topics" you will see the CREATE NEW TOPIC link. Click on it, it will bring in a new window.....the rest I believe will be easy.
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 11:52pm On Jun 21, 2012
sexkillz: [color=#000030]Abeg, who be moderator for this bar? Man pikin wan high. . .
[/color]
One drop you no go see this night unless if you go arrange those pekus come.

We hear say na you dey control their visa. Pack two wey get heavy every every. Then and only day I go use shayo scatter your head.
RomanceRe: Please Teach Us How To Be More Romantic. by acidtalk(op): 11:48pm On Jun 21, 2012
190_@:
well on my own

Ive decided to enter BUSH pluck hibiscus flower for any girl i like
if she nor accept make she enter sugar cane plantation begin farm

na she know undecided undecided
lie lie boy.

I heard you dey love pieces. That you can actually empty your bank account for a girl you love.
RomanceRe: Met Her On BBM And She Came To My House The Next Day by acidtalk: 11:46pm On Jun 21, 2012
egbeman1: Nahh! She can't slam a cute guy lyk me...*wink*
It realy happened,jst last week.
This is just one outta of plenty,I raised her case cos am in luv,no girl has ever given it to me like she did.Now am seeking for more!!!
How far? You never wire am?
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 11:40pm On Jun 21, 2012
190_@:
[size=18pt]are condoms sold in this room please undecided[/size]
Cross road you go see one chemist go ask am if he get.

I for give you the one wey dey my pocket but me sef wan use am.
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 11:40pm On Jun 21, 2012
190_@:
[size=18pt]are condoms sold in this room please undecided[/size]
Cross road you go see one chemist go ask am if he get.

I for give you the one wey dey my pocket for me sef wan use am.
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 11:38pm On Jun 21, 2012
Prof Amu: Dude I dey quick vex oh, grin babe whn I don dey razzle since, buy gordons spark plus ise ewu join. U come dey eye. *calls out to Goldie, with my thick igbo accent* nne kedu ife aga ewetere gi. (Nne wetin them go bring for u) grin cheesy
tah! Gereway there!!!
Haven't you heard that it is not who danceth with who that matters, but what matters most is who taketh who home.

He don tey wey I chook person bottle oh so stay clear if not, na here blood bank go bring tanker come take blood after I use bottle baptize you.
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 11:34pm On Jun 21, 2012
Goldieluks: abeg abeg i be young mama, allow me drink my eva water in peace na.
no dey hold my hand like that, you dey embarrass me.
Your hand soft well well oh!
Make I press your bakassi small to know if he dey soft like your hand.

Abeg come corner, make I suck small on this lovely looking arsenal.


Abeg make person call Fashola Fire fighters on standby oh!

'Cus the way wey this my body don dey hot because of this goldie, e fit go explode catch fire for here oh!
RomanceRe: Met Her On BBM And She Came To My House The Next Day by acidtalk: 11:28pm On Jun 21, 2012
egbeman1: Bad guy....I will send u the pin,she didn't even ask how I got her pin.
Tanks,I'v finaly decided to free her.
Seriously, I promised not to insult anyone again but you are a freaking crack head. How long will it take you to send the common pin?

This is weekend mehn! I need to do the runs fast.

Meet me in the "Beer Parlour" thread make I explode as you dey take dull me with time wasting.
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 11:19pm On Jun 21, 2012
Goldieluks: abeg abeg i be old mama, na beer erm no eva water,no erm white wine i come drink here.
i no come here come find man. Put me down...
angry angry
Na even old mama dey scatter my head pass.
I dey avoid all those recharge card babes wey their brain still dey grow.

Na ontop your body I must die put tonight. If na one trailer load of white wine I promise to give you this night.

You fit drinl barbeach dry? 'Cus na that kin level of white wine I wan provide for you now now.

Make we go corner go talk better, all these drunkards don dey eavesdrop already.
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 11:13pm On Jun 21, 2012
Idowuogbo, abi you go help me here? Conji don almost kill me oh!
Dating And Meet-up ZoneRe: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk(op): 11:11pm On Jun 21, 2012
James-dman:
Errmm. . . Abeg barman u get Sapele water? Bring five jugs sharp sharp!
@acidtalk, no ashewo for this ur joint. . . Wetin person go use clear eyes when e start to dirty?
The ashewo level tire me too oh!
All these babes just dey shy dem think say we be those kiss and tell guys.

Shymmex wey promise to bring full truck load of ashie sef we no see am again.

But come oh! This goldie babe no go bad to carry go oh! But I hear say na dollars she dey collect and me no get that kin money here.
RomancePlease Teach Us How To Be More Romantic. by acidtalk(op):
Everywhere one turns to there's always a complain of how Men of this generation are not romantic. To a very large extent I really agree because I can remember in the 70s, 80s and 90s when boys would regularly write love letters to their admirers (girlfriends), send poems, as well as memorize lyrics of love songs all this just to prove to the girl they are for real and win her heart.

This whole thing used to work way back then and such mode of 'toasting' saw so many people walking down the aisle.

Later in the 21st century, one of the surest way of winning a girls heart is how much money you spend on her, treats you give her and proving to be more than you are actually worth.

Sending of chocolates, flowers, candle night dinner and the rest were usually done on Valentines Day (Feb 14) and no other day again throughout the year.

Just walking and holding hands under the moon, or whispering to each others eyes under a coconut tree were fun and classified ad being romantic then so where did it all go wrong?


The Question now is Ladies CAN YOU ADVICE US ON WAYS TO BE MORE ROMANTIC?

Your Mature Contribution Is seriously needed. At least we are tired of hearing how unromantic we are?

Thanks in advance.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 154 pages)