Acidtalk's Posts
Nairaland Forum › Acidtalk's Profile › Acidtalk's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 154 pages)
Mynd_44: Wetin dey happen for here? I wan shayo ooo. Barman bring one bottle of Star abeg. I too get stress for bodyPolice find you come here this afternoon. Dem say that woman wey you use your okada jam her RAV4 come their station report say you never still fiz her side mirrow. If you know wetin good for you, I go advice make you just go home straight go hide because dem say dem go come back. |
freecocoa: Okay i don ball in make i show una say na we dey run things for the streets.Abeg waka enter VIP lounge where A/C and LCD dey. Hope say you carry drunkard permit this time around sha? Because the last time wey we shack you up na so NDLEA and NAFDAC almost come clost this bar. If not be say Seun na their customer for there, we for never still open. |
Sijo01: wer dis karikature migrate frmYou think say na like that my other short togo boy wey you dey chance? This one go beat you like say tomorrow no dey? Na person wey dey chop broken bottle you dey talk say you wan ring bottle for him head bah? First go house go write your will before you follow am fight oh! 'Cus I doubt if you no go enter coma after the fight. |
Goldieluks: thank you sir...Common carry your mouth go corner joh! Na so you sabi english reach wey at your age you still dey struggle to pass common entrance to enter js1. Na me you wan come open eye for. |
millinmax2: What is happening here...Acid Bobo where u de i need big stout and give goldie wetin she want jare...No fighting tonightOga, if you know wetin good for you begin dey go your house oh! My padi dem for up north (those chairmen them), come do their emergency meeting for lagos and na here dem dey meet. |
ceeceeco: 1.she must b dedicated & hard workin'. 2. She must b God-fearin'. 3. She must b a gud cook. 4. She must b sincere & generous. 4. She must b trustworthy. 5. She must not b ugly & not 2 pweety either. 6. She must learn 2 tolerate. 7. Her natural features must b attractive. 8. She must b carin'. 9. She must cum 4rm a well respected home, even if they aren't rich. 10. Above all, she must luv & respect my parents.Oliver Twist. We asked for 5 you mentioned 10. All good anyway. |
Goldieluks: see this ogogoro background bar man.I don ask about you, and people say that kin business too Behind for you. Dem say make I find you corner for near one school make you take dey sell donkwa, kilinshi and kulukuli. |
My friends fathers tenant that stay in a 1 room self contained apartment just bough a Murano SUV ride valued at N1.7m whereas he pays N250,000 for house rent. |
michelin89: Marrying from an extremely poor home? Not slightly poor or poor but extremely poor?Sho! see condition. |
agabaI23: Very irritating. The second point is the reason why we can hardly see a car without a scratch in Nigeria even if it was procured newlyThat's why a whole lot of people avoid buying brand new cars, because especially in Lagos they will make the car look like 10th hand used in less than 2years. |
Goldieluks: i feel like drinking something strong tonight.You see yourself? All these drunkards no get shinshin for pocket. Na gbese dem dey buy drink. If you gree for me ehn, you go enjoy me well well. I get like 6 houses for Borno, 4 for yobe, 8 for Maiduguri, 3 for Kaduna and like 12 for Gombe. As a bad sharp guy, I dey buy some of those properties like even N15,000 and people dey even beg me to buy from them. If you gree for me, I go open shop for you in any of those regions wey you go dey sell tuwo chinkafa, zobo rodo and kunu. |
E be like say I go employ on of the directors for KPMG or Arthur Anderson or even Rotimi Willaims, the way wey account no dey balance for this bar I no like am. I go even buy cctv instal for here. Imagine last night the Vigilante people see SEUN and SEXKILLZ as dem jump fence come steal money for our vault. If to employ Accountant and buy cctv too much, I go kuku hire Boko Haram boys make dem come dey guard this bar when we close. |
Goldieluks: Where acid and co?See no ever call my name again if you enter this bar you hear me? Dey go meet my second. You wey I say make I press you nyansh to see if e soft like your palm, you come dey shout on me in presence of all these drunkards. Say I dey run bar no mean say I no go school oh! |
mkpologwu: Bro welcome to Pains Paradise! Alternatively, welcome to hell! Except you can't see right before ur very eyes, or you see but can't talk, or see but can't understand ...!Not everyone needs satanic responses on their thread. That you are from a broken home, and live in hell doesn't mean everyone was destined to be a saddist like you. |
Imagine, Someone said he will rather go and buy a DANA Air ticket than watch the man speak. |
Someone said he will rather go and buy a DANA Air ticket than watch the man speak. |
I will rather even watch a Cartoon (even not being a cartoon person) than watch that man on my precious tv. Can someone please send this link to Jonathan for him to face reality and see how much of irrelevance he is to the Nigerian populace. |
Brite02: Barman don scam me, abeg assistant barman gv me 2 bottles of whisky make i carry go hauz go gv my visitors by monday i go balance u, u hear?You no get job, you no dey sell market so how you wan take pay me on monday? Dey go abeg. If you no get cash no dey come here again for credit. |
born2fuck: " ant wey no dey hear words go follow deady body enter grave"I hope say I no go regret my entire life for future becos person wey okada man hit, wey stand up by himself and laugh say nothing do am and he hold hand, make una no follow im laughter, na inside im body he know say imself get injury and pain, Na so my case bi.Eyah! What a pity. My only advixe for you na to look for rope and very tall tree make you hang yourself. At least make you kpai finish. On a serious note, life isn't judged by our past mistakes or misfortuned it is basically judged by our present and those mistakes we made and learnt from. Your drinking, smoking, womanizing and the rest can all be a thing of the past if you are willing to move to the positive side of life. With time the mistakes and soRrows of the past will all fade away. Before then start thinking, talksing and acting postive. Less I forget, start by changing your username. |
Brite02: barman, wia u dey? I need 3 bottles of beer make i enter the spirit mode 4 church.. I hope say dos drunkard neva finish my balance..for d check wey i gv u?The cheque bounce big time. Na God say those people for the microfinance bank sabi me if not na wahala e for be. Them say the check leaflet na stolen one and say you forge the signature of the account owner. Anyway sha dem don dey find you. |
[quote author=adonisgold][/quote]No mind am, him come here come dey form whereas him papa na village teacher for Otukpro Oyiacha. |
MsDarkSkin: LWKMD!!! @bolded/redCorrect babe. I know say you get sense well well and dey face fact. Other mumus dey vex say why you dey preach to dem. Sit down make I give you shack. Wetin be your favorite brand? |
egbeman1: How far the parole?No worry. I dey like straight forward and sincere people and you no come out clean. Wetin dey to drop the thing you come dey give me nonsense condition say make I first add you. Either the whole yahns no be fact or you wan take pleasure in posting person. |
Mynd_44: ^^But madam will first want to grab her own share on the lottery winings before others come in. |
sexkillz: [color=#000030]All these story na for people wen get money, abi no be so? Will a Nigerian civil servant think of this nonsense? [/color]Its possible oh! She will take her own share from the N18,500 minimum wage. Believe or not that money looks so huge to some people. |
Mynd_44: Abi. Will a woman tell a shoemaker to sign a prenup?*laugh don make me go do traffic warden ontop sea* |
Mutee: After you.Even though I dey collect money from people to help them fill form and write letter, I never help person fill Patient form for psychiatrist hospital before. Beg 190 make him follow you. Na him specialty be that. |
millinmax2: I beg madam na beer parlour be this..U go sit down for my side tonight?,,,,Acidtalk i don carry money come o me wan pay my debt make i come drink more..The money never complete but I go manage this one for tonight. Dj go play for one wake keep for kaduna. Dem say na Bomb kill the deceased. Na God go save us for this country. |
edakedkay: Please my fellow NLders,help me out here because i do not know what to tell my friend,Derra.Might be way out of context. But I want to Strongly believe you are "Your Friend" and the girl in question. Also what make me have the strong feeling that .......*lips sealed* |
Beaf: Thread for fools by fools.Don't you think you are the BIGGEST FOOL here for commenting? |
If someone had told me what I saw tonight, I probably would have doubted it or thought it was a little exergerated. Driving through the very 'mild' traffic on Akerele Road, in surrulere area of Lagos was something too surprising to be true. Anyone who knows that Road will attest to the fact that after the construction, its well Lighted at night as the night lights are clearly visible making the whole area brighten up. Back to the incidence, in that less than 2minutes traffic, a man came down from his Nissan SUV car and lo and behold this man was Urinating right on the main road using his car door so shield his nudeness. Before he could finish, the vehicles ahead started moving on for this man to wait till he finished before zipping up, entering his car, wasting a few minutes before driving off without an iota of remorse for his shameful act. The question is when and how did Nigeria become so lawless? Everything of Social, Moral and Spiritual values are no longer practised or termed important in Nigeria again. Do we need the Military to come and help cleanse this country before its total collapse? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 154 pages)


